Daflexdestiny's Posts
Nairaland Forum › Daflexdestiny's Profile › Daflexdestiny's Posts
1 (of 1 pages)
laugh ko smile ni,,,, even smile I no do, talkless of laugh, Mtcheeew Maybe some other time,if u put beta joke for here we go laugh... |
Damn,, anyway, she is nt d 1st person to wear 3m dress,, D'banj also did d same, with #3m. Suit. |
oga if u realy want to enjoy good relationship, stay very close to her instead of u broadcasting unneccesarily.... Note: dat someone might be somewhere enjoying wot u ar disturbing urself on pass u.... For d airtime advise,, u can consider MTN extra cool, like we use to do back den... |
As expected |
Brazil swept |
She loves money more dan our relationship, and I also loves money more dan our relationship. Lobatan |
So na wetin den dey use #20 wey den dey collect 4 road use be dis |
1 (of 1 pages)
oga if u realy want to enjoy good relationship, stay very close to her instead of u broadcasting unneccesarily....