DandyPearl's Posts
Nairaland Forum › DandyPearl's Profile › DandyPearl's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
omoshelwa: confirm jawe. She's still @ the top.... |
What have I missed over it already. Thanks Kent for the SHORT update . And you donkross1 you never know wetin hit you nah....Jennifer is coming for you. Heeeheee |
Nice one Kent. twas worth the wait afterall. And nice turn of events . Observing Janelle though |
![]() donkross1: Mattkent: |
OP make I bribe you nah. Give us 3 updates make we take am do sunday nah abi We dey wait for the food sha..Cuz we ya hungry for more... And as for you donkross1, I'll dis-supplier(a new english word) you. Why you no carry cake and baby oku come today Today is Sunday afterall |
donkross1: trust me nah. Even the jet na free sef. Now a real HBD to you. Kontinu to grow more in the lord. Have a magical bday and have fun. Don't forget to bring our cake sha. |
Oga OP, biko come and update nah We yaff chill finish. Meanwhile is there anyone in the house wey wan go donkross1 buffday parry? Cuz iyaff dress finish#PartyMode# ![]() |
Mattkent: Oya we yaff chill#Meanwhile enjoying donkross1 free bday drinks# |
donkross1:;DUWC. But wait!! Wias Kent ![]() OP! OP!! OP!!! How many times I call you? Abeg come update. Enjoyment don dey floor as donkross1 don serve free drinks. Popcorn sef dey here. I reserve seat for my side. Anyone looking for space ![]() |
donkross1:lemme be the first person to wish you Happy buyday in Adv. You've been a wonderful supplier so far and for that I think Matt should just include u in d tory say u nd Jennifer tie the knott. Abi? |
donkross1:. Donkross1 shay because of this jennifer bae? Oya kontinu surely diaris God sha. |
Mattkent:;DIt means 'Then' |
Mattkent:;DIt means 'Then' |
Mattkent: We concur ngbayen. |
OP. Mind yah sef ooo. Oya update now. We still have to thank you for feeding us with food(update) this far. But yah shidren are hungry for more.....Donkross1 prepare for a big heartbreak cuz dah ur bae chai! she no get any good thing for mind @ all. I no even knw y u didna get smitten with Vanessa sef. Sowie in advance for the heartbreak sha...Loadux you henn if Sadiq die I go show u pepper |
loadux: OMG!!! OP Sadiq must not die ooo. We are waiting for anoda update oooo. We are hungry for more. Abi? |
donkross1:>:I no even know wetin this jennifer don do donkross1. OP are u sure jennifer never charm him sha? Infact no supply us drinks again.... |
Mattkent:;DDon't worry OP. We yaff all forgiven you. Abi ![]() |
;DThank You Mattkent. But this Sadiq sha. He be like say death dey hungry him. Jennifer still dey there he never know wetin she dey plan. Mayb its donkross1 Jennifer that will kill him sef. Suspense filled. Left me on tenterhooks. Thanks once again. |
Mattkent:. I don come ooo. Waiting here. Loool |
Mattkent:;DSmart guy you're Mattkent. No mind donkross1 jawe. But he don do normal. . I dey wait for the food(update) sha |
donkross1:Gladly ![]() |
donkross1:offer me anything inside the parlor. Lool |
Mattkent! Mattkent!! Mattkent!!! No let me carry janelle come meet you for there. Abeg update. This time around na with my Origin, popcorn and Ijoko I dey come as donkross1 don vex no sell drinks again ![]() |
;DTeam Janelle we yaff win ooo. Donkross1 its not your Jenifer that's the non-human afterall looool. But serve us the drinks sha we are waiting. Nice one OP! More ba3 nd meg to your phone. Thanks so much for the double update. |
![]() Still observing....Welcome back kent. Finally we have our great author back. Hungry for more sha.... |
;DOga Kent nice one. Go on into the favor market. Donkross1 oya drinks sharpaly |
Still Following also |
;Ddonkross1 ok. He b like say na reds I go like. Or magic moment. Make I take am dey rinse mouth as I no dey take strong alcohol#heeehee |
Sadiq yaff enter kasala him head just dey push him like zombie....Person wey we wan roast before cum go rub palmoil for body dey play with fire. I pity him small sha. Thanks for the update Mattkent waiting for more. Can't wait to see where this leads him |
I don't think we have any non-human. Except the old women. I think they are the real 'non-human' and all those ladies trying to get Sadiq are just their handiwork. Sherrit too could also be the 'non-human'. My thought though. But oga OP suspense yii po ju nah. Am still waiting sha#SighsImpatiently# Make I quick go eat. Someone please reserve a seat for me in the front row. |
confirm jawe. She's still @ the top....
over it already. Thanks Kent for the SHORT update
.
. Observing Janelle though
We concur ngbayen.