Dannyxy's Posts
Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 560 pages)
Saga trying to talk to him... But he says he will talk to a professional... Na strategy or real? This is new... |
Toh biggie ti gba werey ![]() |
Kayvee don dey ment ![]() |
Boma you always have something to say... Okro okra akara, you for just kukuma turn 6 classes of food na... Mr irresistible we no girl fit hold down ![]() |
Wetin sammie and Jackie b dey plan again ![]() |
Broobembem:dem don finally subscribe dstv for house abi... Congrats ![]() |
Midnight crew resuming for duty... This midnight looks boring sha |
zicoraads:we plenty team neutral this season ![]() |
Dotez:plus ebuka and kayode sef, I no send ![]() |
To be neutral sweet ![]() |
God of the sabbath day, God the Father, God the Son, God the Holy spirit I worship you, God of the Trinity, my Ebenezer, my Yahweh, my Jehovah I worship you Lord... |
Tranquility2345:e just dey do like thier gateman for the house, wey dem dey invite to chill with them sometimes... |
fergie001:when I see the guy I dey see potential of one fair yoruba movie actor, he plays the bad guy, I don't know his name, I think he is jode kosoko son or something, na wetin I dey expect from kayvee, that character, something new, a confident bad guy in a lean body... Omoh, laycon you too much.... |
MizzD:my most embarrassing moment was when pere was talking about people having strategy, my guy dey give am thumbs up, as per say him ja si jo, I am like see mumu... Na Caterpillar I for use crush that him glasses if was biggie... I have never seen a housemate make no impact in the history of bbn, this guy wants to break the record... |
Omoh if girl like you, she likes you gbabe... See Jackie b.. Just be smooth and fine, anybody wey tell you say e no dey work, tell them say na lie ![]() |
Kayvee compose yourself, have intelligent conversations, show your talent, stop acting so intimidated and out of place... You are not there to fit in and impress housemates, you are there to show your personality... Kini gbogbo nonsense and boy alinco 2.0 strategy be this na? |
Midnight crew resuming for duty.. Let's catch cruise.... |
The difference between having a niyi and Beatrice to Michael and queen, see difference in last week drama to this weeks ![]() |
carammel:peace knows what she is doing... she always liked Michael |
Peace is bad girl... Forgerit |
Watt is all this |
Kayvee don high, lemme see if highness can bring out any thing interesting from him... |
See how nonsense and saskay ruined cross vibe for us.. Very confused girl.. mtchewww ![]() |
Where boma and tega? |
Micheal just dey find who to give doggie ![]() Meanwhile liquorose kiss emma ah, that was a moment... |
DJ exclusive disaster aside ehnn A lot of chemistry on the dance floor, a better d.j and this party would have been so lit... |
MizzD:kayvee is lost, make e first find himself before finding woman... Na misplaced priorities... |
Peace like Michael... White money likes Jackie b... |
Thos moves all round... Steamy shiii |
My peace is a very bad girl ![]() |
For cross mind... "if no be big brother, where this small girl for see me disgrace like this " Saskay no try with the embarrassment given the vibe .. |
For the 1 millionth time who go help me slap saga.. Then give d.j exclusive one blow... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 560 pages)



