Dannyxy's Posts
Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 560 pages)
All this play go soon turn Serious, then person go break down when them zone her ![]() |
Cross go be the end of this angel ![]() Cross will smash and bounce... just a matter of time.. |
It's the way her ugly looking ears stand up immediately she hears sammie... |
Art art art, na say e insult your art dey pain you... Bitterleaf arin.. |
Ugly arin leave sammie alone, see how she activated hearing sammie ![]() |
We told them bandwagon no be bad thing last season , for you to win you need bandwagon, only a housemate that is solid can have a bandwagon, but dem dey use an troll laycon last season, this season e reach e turn, e dey flex am clean mouth..Hypocrite oshi
|
Sammie continue jor... you step right, press thier necks... |
This ones no know say messi na PSG player now ![]() |
fitzmayowa:omoh... such a nag. |
But when did they start respecting head of house so much though... Nawa for this set, efe set na to plan coup, last seasons, pere for don hear am ![]() |
What's with this arin sef... |
Pere just keep climbing up on my likeness ladder... Changes for me.. Sammie White money Pere Yousef Peace Maria Angel Cross Queen and Michael na outsiders To be neutral sweet oh ![]() |
Na for this thread I see say person dey jealous other people likes but person go dey jealous another person likes, na money??Once I post I move on, I don't even go to check if anyone likes.. |
See how this lazy girls surround whitemoney ![]() Odogwu malay , chill jor, let them suffer hunger ![]() Pere spices I thank you oh
|
Asgard73:una no go face this season, laycon don win, go hug transformer if e pain any of una |
Up Chelsea ![]() |
I like how Pere and maria are giving whitemoney hot hot... |
bentenny:who deyyyyy... Lol na cruise o dey catch oh, as I dey neutral this season, na to dey find trouble any and every where... Mizzd baby , are we watching together this midnight, your sassy baby is doing well...
|
fitzmayowa:Wetin concern me lol... I like sammie, but I no too care, his instability entertains me ![]() At least e no dey ment...
|
stroller9795:sammie no send your yaba left fallen angel ![]()
|
This is just a scattered season las las sha lol.. You can't even follow any story line consistently ![]() |
Beorn:e reach to vex, especially that Johnnie scammers abi na walkers... |
MizzD:I can't wait for this midnight... aggressive smooching on the beatsSaskay spices I thank you oh....
|
Hear maria rat voice... ![]() |
[quote author=MizzD post=104688136][/quote]neutrally speaking...
|
My olami and veeiye for kee this task... Good old days |
MizzD:e pain am..m ![]() Every body will collect this season.. Neutrally speaking...
|
Jackie b should go home abeg... |
Meanwhile I hope team pere, whitemoney, maria and those escorting them to final loose this task, so we see drama ![]() While I hope team sammie boy, my underrated content Creator wins, so he continues his winning streak people seem not to notice....and e go also pain that mentally unstable, soon to be disqualified emotional manipulator angel ![]() Neutrally speaking ![]()
|
When they start make una call us.. we dey watch Chelsea match... |
AutoChick4U:lol... no reach? For big brother house? If na so she big wetin she dey find for big brother house, they are all on the same level, and after the house, sammie will probably be bigger than her ![]() |
stroller9795:you will never get a feel of my big gboola, your reverse psychology can never work! Never, don't even dream of it, I don tell you before ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 560 pages)


