Dannyxy's Posts
Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 289 290 291 292 293 294 295 296 297 (of 560 pages)
Nothing anybody go tell me... Lucy na evil stepmother...
|
vee looking pretty... She has never been bad though, just too uncoordinated.. BTW, women Una dey stress oh... I hail see time spent for make-up... |
Eeghe:as in lol.. She will kick out many faves , people are not even seeing what I am seeing... She will be up every week and keep kicking them out, housemates go to start fear... |
Just imagine the money katreena has kept for voting... She will be a pain in the butt for a long time, make Una just watch... Na only disqualification fit comot her before final week... |
oyikocho:tolani dey sexy for my eye... Why e dey pain you?... |
makydebbie:my sexy gangster, I am a fan.. I can't wait for her to do something crazy... |
Eledumare, Kabiyesi, Oba awon oba, Arugbo ojo, onishe Iyanu, Alagbada ina, Alagbara Nla, Alawo tele o, Modupe baba... |
This is our content.. Now I Stan this season..
|
Lazyyouth4u:na true sha |
Drama oh... The witches are coming out.. |
Eeghe:lol, this one na tomato seller fight, aunty Lucy... Not what I am looking ![]() Something like tolani destroying katreenaa would make my season.. |
Venita:
|
Eeghe:I need tolani,I don't need any market woman fight, I need some sexy gangster fight... Only tolani can give me what I want..
|
For we anti -shippers, tonight was a snooze fest, all this zee world no be our thing.... But for tomorrow party and after part..
|
Even trickytee don get love in wathoni ![]() Laycon just go for Lucy Conlu no go be bad ship name |
Abeg who plaster that thing on top tochi face.... He no dey rep beard gang at all... And na the dye cause am, e go buy aboki dye for Benin -Ore express way spoil him beards... Yinmu |
Everybody using what they have to sell themselves and act out a strategy... Eric, lilo, nengi, erica, ozor know they have the looks and people outside will be excited to know who they ship with... It's all games and strategy jare, just the way laycon is using rap, which is what he has, this ones are using looks and their ability to easily be in a situationship... Honestly, the only people without a strategy in this house is kiddwaya, wathoni, brighto and kaesha, those ones are just going with the flow... And they are being real... |
Tolani looks so attractive right now... |
Tomorrow party might just be lit oh |
Brigto is dancing oh |
I fit like this waya guy... |
Erica my female fave, but she is acting ah swear... Maybe I will start paying attention to Dorothy, I don't see her at all... Those jogs dey block my view all this while, i like what I saw tonight, if she was not playing a script tonight to trend, and her clearing ozor was real, then got stuffs... |
kosky:see as e dey sweet you... laycon hype press Una sha....
|
Ah laycon my guy, God when .. No money , no fine boy, girls no like rap...You never get one, another person dey use two play... This life no just balance for we ugly boys...
|
Na tears of joy my people, e get money you go secure... You go cry.... #billionaire tears #cry me a money
|
"Fvk dah ice cream ma nigga" "Cruise" "Let's jot things down and take things away" "Thunder fire your eyeballs"... "I full ground no leave , no transfer" Shay we don get any slang this season yet?? Pepper dem gang set very high entertainment standard ah swear, and I don't think this set can match...but we watch... Make Una no vex, I just miss dem pepper gang, it was a rollercoaster of emotions and hands on mouth last season, so allow me relive.. ![]() |
Ahh....This is getting boring.. I Need some frodd , seyi, omashola, ike, mike spice.. I don't see where it will come from, feels like i am watching ultimate love season2 ... ![]()
|
thatigboman:bro, e be like say laycon thief your kush that year... To err is human, no worry once e win, e go buy you enough weed to last you five years... |
As laycon is no longer trending, I hope your fave has started trending, and given you the joy you are looking for... At least make Una free the boy, e no block Una fave destiny...
|
safarigirl:if you leave, you are falling our hands big time... Your skin should be thicker than this, you no be jjc, for nairaland or bb threads... And to the person call you double faced, most of us know why she is pained ![]()
|
Why this torture Kayode ... Leave this two confused people na
|
Wetin Eric and lilo dey do bayi ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 289 290 291 292 293 294 295 296 297 (of 560 pages)




.. No money , no fine boy, girls no like rap...