Darius990BC's Posts
Nairaland Forum › Darius990BC's Profile › Darius990BC's Posts
1 (of 1 pages)
Tabasco23:Tell me what it is then sir |
YomyFreestyle:There is ntin like fear here. No be say the bar no dey to bet I bet up to a 1 milli seff but I no fit waste dat kind bar on top girl wey na another man go bang ![]() |
JONSYN7154:Maitama |
BabbanBura:Bro am talkkng a girl that became kind of popular in the hood cos of her hardened defence. Person wey get money come tussh both for body and upstairs wetin u wan tell am? If I tslkk wetin dat chick do me ennn |
YomyFreestyle:30k bro I no get that kind money now, u that's sounding like one jazzman ![]() |
YomyFreestyle:Just talk say you dey fear or u no go fit run am. Which one be if na my sis. She no fit stubborn like dat ![]() |
HerrDamilord:Abuja residence only bro. Sorry. I go dey need proofs na |
HerrDamilord:Location please |
Rgade:Bro me sef na one kind bad gee on my own o. But this girl ennn,Imagine every niggga for hood no fit chyke am. She hard no be here o I no go lie. Confirm feminist wey she be. |
Babara1994:Are you sure you read the write up ![]() |
ThreeEyedRaven:Go get a job. If you don't dm let me give you a job. Stop taking everything in life too seriously. Besides I'm doing it for fun. How about guys going to strip clubs and spraying dollars on strippers. I'm talking about the gratification I will derive from a conquest you're here asking people's ages |
Madibahisback:She's on a different level bro. She fine come get her own money this one no be hungry girl wey you go use money entice. Maybe na why her matter dey hard for guys be that. If you see how this girl humiliate me ennn, and me sef na one kind bad guy I be on my own. |
My fellow bad guys. There's this girl in my hood she fine die that no guy has ever been able to bang. The way she carries herself repulses me like she's on a different level entirely. She's a hard nut and a hardcore feminist and she always act like she hasn't been banged and can never be banged by any guy. No guy wey I know for my hood wey try wey no fail. My guy don even lose money for bet on top who go catch the fish . I do think she's a bi or something but I'm not sure. I'll give any guy that's able to bang this girl 30k cash no jokes. I just want to see her mellowed down by a guy. If you live in Abuja and you think you're capable enough dm let the game begin. I'll share what you'll use as a proof to confirm you have banged her when we meet |
Tell her u don't like those jokes. If she no gree comot body. I wonder why nice men of nowadays like getting trampled on by some desperately unworthy women just because their brains are being clouded by emotions. Be logical for once and see how unwell she mean for you |
Useless people piling up everyday. Nw tell me why d country go better |
Dicktion:ok G. Bt no worry ehn she go calm dwn if she really love u. 4 now carry ur mind comot for her side 4 ur own good no rush am. Na from experience I dey clear u |
Tina001:Stupid question. How many times God don forgive u? D guy sef get time to apologize for weeks something that they are so many fishes why should I stick to an unforgiving personnel. .op u sef learn how to control ur sef wen angered b4 u go chop beating wey u no suppose chop one day. Ode |
Why waste time wit someone who can't forgive? Shey God dat forgives doesn't have sense ni? N she b ur babe 4 dat matter o. Mr man walk away b4 she use her bitterness turn u to emmmmmmm wetin be the name of that woman wey shoot her husband that year sef? |
Laycon now [img]https:///view/crying-black-guy-meme-sad-gif-11746329.gif[/img] |
She's my my superior at work and I don't do colleagues and will never do. I know how much women loathe rejection. How do l put this to her to make her understand and not despise me after? She's an influencial staff and she can get me fired just by the flick of her finger. |
1 (of 1 pages)



