Davesd's Posts
Nairaland Forum › Davesd's Profile › Davesd's Posts
Mr. Igboji on the interviewers door. Igboji: khom! Khom!! Khom!! Manager: yes come in, Igboji: good morning menh. Manager: morning, how may i help you? Igboji: i wanna work menh, i wanna be your assistant. Manager: what is your name?. Igboji: my father call me Igboji, sometimes idiot. my mother call me dog, monkey, onyara, my friends call me he-goat cos i no de take last. Sometimes they call me killer for real cos i no de waste time. Manager: what is your mothers tongue?. Igboji: too long and fast, she no de carry last for gossip. Manager: what is your fathers occupation? Igboji: killer1 Manager: what is your mothers occupation? Igboji: nairalanders make una guese for me. |
I stopped treakking at the age of two |
God keep my life to seat and watch as it goes. |
OBJ, GEJ. Na se down watch i dey. |
yiu go even caryy 2013 lie enter this year? Ah GEJ why you wan corrupt this year nah. Abeg make u just dey quite we do tire with this ur empty promises. Leave us make we look front guy. |
Waiting patiently for 2015. |
Patiently waiting for the day to come. Tomorrow i should be at the super stole for my google and binocular glasses. Make una no make me go waste my breakfast money for equipments with this una astronomical lies oo |
Guy u don cook? You wan chop? |
Wike has done it for his benefits. Lets not cut him out as he is their in search of greener pastures. |
No post dis can tin again oo! |
Abeg no provoke person wit dis tin next time. |
make i hear say black man don turn pope. I no wan hear say cardinals don de hold gun oo. |