Debeloved87's Posts
Nairaland Forum › Debeloved87's Profile › Debeloved87's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 45 pages)
Well done guys u ar really doing a great job...i hail of una..i just say mak i say hi to my punter's family...hop u guys are aving fun....cheers to everyone for a successful evening...luv ya. |
bemagnify: wonguy u too make sense o, see how i follow u like twitter con dey laff like obama..u ar gbaski..i wish i av used higher stake but the over 2.5 things too dey fear me and this dutch league sef i don find am tire, i no knw wer dutch league dey shey na 4 germany or wetin neither do i use to see holland futbol matches shey holland get anoda name, abeg yarn me.. |
udemzy_udex: av been testing my system it is going well with 23 picks=(WIN=15,L=6,POSTPNED=2)gudluck bro |
elari: . . . Nt yet bro. I have a bad feeling. . . Oster(odd). Sweden. Low stake plsmak i try dis, i hop say e go gel... |
expertman: My Over2.5 For Today: Degerfors Vs Varbergs Bolsfc , Jonkopings sodra Vs Halmstad, 0sters If Vs Umeafc= Sweden Superettan. Helmond Sports Vs Fc Dordrecht, Veedam Vs Camburleeuwarden=From Holland Jupitter Hmm Enjoyok..lets go dier..na wa o...my bookmaker no even get over 1.5 talkless of over 2.5...nothing do me...pls expertman heps us drop som more |
udemzy_udex: Bros no be so ooo..check the previous page..i say i dey back test my system dat y i no dey drop picks,at least i drop 12day frm the system ..i dey go for 100 tips to check d system..udemzy no be u i dey refer to...na ebamma i dey refer to...e don tey wey i see the guy 4thread..e be like say planetofbet don finish my guy..well i look 4his comeback...lets just bet wisely and hope for great returns this week...GOD BLESS |
Michky: Mehn, if nairaland be classroom, you for dey come first every term i tell you! Infact, i need not say more. The only problem for most punters be say how person wan tripple him account within a reasonable period of time if him no lay, or stake all, like ebamma dey do as we speak?lwkmd..guy abeg o.....free my guy..e be like say d guy sef don relegate, i no dey see in breaklight again...thank God am already making 50% of my initial deposit all glory to GOD...pls if their is any sure picks for tonite or midnite..make una drop am o...GOD BLESS |
hustla: Madrid don score oo!! Debeloved and Elari don winthank God oooooo....those guys no dey dissapoint me with over 2.5...any nite or midnite picks? |
hustla: Who staked over 2.5 on. Madrid?i did whats the scoreline? |
Guys help me o...how i wan take do dis one nw...na over/under 0.5, 1.5,2.5,3.5 i know, which one be over/under 1,1.25,,1.75,2,2.25,2.75,3,3.25,3.75...abeg make somebody in d house hep me explain this... |
Kudos to elari,expertman,somadila and the great better others, and the guy that drop an EPL/C 3team straight winning combo,that guy must be a genius, we need more of him here....u guys are really doing a great job...with your picks i can see my naija bookie account ressurecting like when Jesus calls out Lazarus...lol..u guys are too gbaski....am now on the international platform and i must chop there money..mak we go church go thank God for yesterday and what he is goin to do for us today.... And so elari,expertman and others dnt 4get to drops those sure picks....lets go dier |
Na wa o...u guys almost finish a thread with e-fights and e-separation...abeg let peace reign o...thank u God for this vigil...i believe i am already bless to make enough cash from this bookies this weekend, lets go dier...pls start droppin in the picks o...man must make money to dey fine and build family o...am still waiting o |
somadila: Good morning all, kindly find today's games for over 2.5goalssomadila can you please explain the combo types and what they mean |
Mybettingtips: Tianjin 1-0 90mins...guys pray ooou won d bet rite...with my system i think i too can make something out of the lay picks |
lat4real: [Orduspor vsabeg tel us which league this teams dey na..i don tire they find team up and down |
elari: . . . Bros, y u want come take my shine na? U go wound o. To all those encouraging me, am humbled. Just sad only i and phaymostip make money 4rm my picks for two days running. If to say na ova 2.5 nw, una for dey fight am. @ www.idontwantoddbutova2.5.comelari wetin u mean na, shey na d strategy wey u dey u be dat nii....me i just dey think ni o, dey luk 4 way forward wey me sef go take liquidate surebet247 com buy golf wit am.. |
@elari, bemagnify,lordest,somadila and the good others, Mak the picks dey roll in o, yesterday i no go market,today na today, man must make money for weekend chop...i am waiting, i hop i can be alerted after dropping the picks, well sha i go check back. |
Michky: Guy, think am again o. What about 2-0, 4-0, 6-0. These don't seem like odd o. But wait o, nice one o! You try sha o.guy na true sha.....but person still fit try am ooo....evritin na luck o..lol...no be small thing o..lol |
bemagnify: if u cnt c wia 2lay d draw wait until few mins, b4 d stat of d match, 4u 2lay. Gudnitegoodmorning pals, now i have got a strategy, my bookie dont offer lay but if u guys are going for lay then i will go for total goals to be odd, you win i win, you lose i lose and most of the lay picks always win...no be so..so lets go dier, bookmakies in trable...hahaha |
elari: . . . .hahaha! C muntulla. . .hahaha...d guy no jasi na if dat one no go mak e try www.elaridphasmostippureview808.co.uk lol |
LORDEST: PICKS: OVER 2.5for where this league dey...and av u call the guy dat want to sell LR for me |
@udemsy..u don dey start flooding this thread again with this your preaching or whatever...the person wey no knw abt futbol betting make e go google am out |
LORDEST: nope .. wanna help you by getting a pal way they sell .. But the guy number no they available now ,you go chilax small or you get anda personok am still chilling |
LORDEST: i hope you don fill your teller details sha o. And about the number you go keep dialing.. ok nowhellow i tot u want to sell LR for me..i just nid 10dols urgently..pls reply |
LORDEST: how much@lordest...pls just $10 am ready to buy right away...how much do you sell and my LR account number is U5460761..am expecting ur reply |
Watsup guys goodmorning...hw una dey,op u sleep well, am sure you all did...any sweet picks for today..? And please i want to buy LR who can sell for me, i am urgently in need of it...? |
elari: . . . Hannova (ger), Q.P.R (eng) and HJK (Finland)thanks |
elari: stake wisely, Hjk Helsinki, Hannover 96 and Q.P.R. Ova 2.5. Surebet.for which league this games dey |
Wow..u mean the south korean total goals(odd) won, thats a nice catch......i would have stake more but i really lost a great deal last week..so am being careful...:-D |
I urgently need LR....anyone should please help me out..just $10 LR to U5460761...i will pay back in cash first thing on monday morning...the cash am expecting is not coming until sunday, so i will be able to pay on monday...i urgently need this..thanks |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 45 pages)