Debeloved87's Posts
Nairaland Forum › Debeloved87's Profile › Debeloved87's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 45 pages)
legalwealth: What type of GLO modem is that?i can hep u crack ur modem by sendin u the software application rightaway but its just #500...ok call 08182681806 |
My acct was level last weekend and i was left with 69cent, to the glory of God i wil be funding my planet of bet with just 1.20 dos 2day...unhm bettin no easy...bt av got to mak my doe before i call it off...any sure pics pls |
Debeloved87: Goin with man u over 3.5/4.5 that has been the tradition recently...i hope it repeat itsefwow.. terrible,but how can i rise from 69cent... |
Goin with man u over 3.5/4.5 that has been the tradition recently...i hope it repeat itsef |
Na wa o see hw rum dry today, no be small thing...evry1 dey ppare 4 2mao..lol Cool-G, dash me small LR na mak i take fund my planet of bet,dis one wey u wan giv out LR because som1 put u 4challenge,u fit giv person wey also seriously nid am na, i just nid 2dos...my guy wetin u talk... |
Na wa o see hw ppl dey mention 50k,60k,70k,120k,150k...after searchn for a job for several months na so i see a teachn job 4just 18k dis wk o, see hw i grab am..yes am a graduate but the unemployment situation of this our beloved country is bad and getting worse by the minute..however i dnt mind if any of the big boys or big men in the house can hep me out. My contact email is paul_fred2003@yahoo.com. God bless |
Watsup peeps, hw u dey na...who wan bet wit me man-u go flog chelsea again..lol dem be dier fada na whether referee do ojoro or not...lets go dier. |
I don tire 4dis turnover sef, the thing dey move before,bt nw e just dey static, which kain magic som1 go do nw to mov am cos me i don tire o. |
expertman: Hey Guys,its nice seeing u online bro...am hapi 4u nw dat ur account has been credited... |
Ofejiro20: sincerely bro I no understand some peeps in d house again o,its normal to lose som bets after dropping picks bt nt gud wen punters jus copy picks 4rm unreliable source must especially bookies 2 paste here.I no blame dat guy wen drop am,if nt God I would hv lost my little doll.mtchew dats y I no 2 much blame marjock becos he talk truth.yes o bro, may God hep us all...now i av begin to see a gud winning bets from under points, its through i av lost more to over...nw am checkn on the under stuff..won 2games today from d under bets..goodluck more to come |
GP15: Tip from my tipsterthis analysis is a whole hell of a trash...i hope guys dnt folo too much on it..i follo 2, i would av just lost both if not for changing my strategy on one,lost 1, win 1 to under 2.5..i hope one have to be mor careful wit dis tips frm site, som of them av been paid to derail punters frn their hard earned money..quite sad. |
Thank u JESUS, Thank u JESUS, thank u JESUS......wow, i was almost crying after staking a huge amount of my bankroll to just over 1.5, at the 89th minute 1:0 then i loose all hope but a miracle happen at the 90th minute...making it 2:0..mehn am so happy...e-beer and e-chicken for all punters...tank God o...till 2moro mak i go relax 4today. |
baslone: Not until you forget the hype- 'I withdrew 100k on naijabet today", "I just bought iphone5 from my stakersden winnings today", etc.thanks i think i will just do that,thou am still working on it...need more time to strategise and raise my bankroll. |
baslone: That's that because you have not been following the 100percent strike rate tipsterswho be the 100percen strike rate tipsters and where dem dey abeg mak una show me cos am so sick of al dis upward and downward movement of bankroll. |
Na wa o.....i wonder why my account increase just to decrease and increase again...am tired of all this shit..even if am not going to make profit i must remove my 9dos initial deposit..mteww |
Na wa o..... |
Cool'G:so you can withdraw as soon as you are making profit, right? |
Who uses planets of bet, do dey ask for 3times turnover on first deposit before making withdrawal..pls i need answers...? |
Who uses planet of bet, did they ask u to turnover ur initial deposit before making withdrawal..? |
Guy, look for a beta job, that thing is a huge of a crap, use that money that you want to use to transport yourself go chop beans and dodo for iya sikira...if i had known i would have done the same...after wasting 5h for transport depending on were you are even coming from they will demand 8.5k from you before you start marketing with them....mteww |
Wow...i think am back to square1, i hope my turnover is over, just go clear my account and say me farewell to punting...:-( |
Wetin dey hapn na abeg man u, chelsea, bayern pls try for me na..mak my mony no suffer na...na wa o |
Wetin dey hapn na abeg man u, chelsea, bayern pls try for me na..mak my mony no suffer o..na wa o |
Am back again, back and beta...lost 15% of my bankroll on sunday just for inter milan scoring 2 instead of 3,but am set to recover 100% of the remaining Today...any sure pick for me? |
O boy, see Sociedad vs Atletico madrid ova 2.5 at 1.90, unmh..the thing dey do me like "bet on me" "bet on me" lol..even the under2.5 sef low...i wonder what QPR and everton go play...mak we stil dey luk sha. |
Michky: 100% profit?yes o my brother, i hope today wil be beta..na d sure picks dey do strong thing ...baba God noni...hw today go be na |
toluxa1: Hmm, na wa o. Sometimes my mind is tempted to think say hope expertman no dey work for some bookmakersi no blame the guy maybe somebody don collect his expert juju..their was a time he predicted like 5games and there were all right and there was a time he predicted and that prediction wreck my naija sportbook account to the lowest 100,since then i dey mind my own biz ni o, i hope say he go soon recover his expert juju again..till then 7 gbosas for all wey dey drop sweet picks...lol..later tinz. |
Thank God for today o..i made 100% profit of my total bankroll..its the Lords doing, u guys are just wonderful..thou i lost 2dos to arsenal..but am happy 4today..and i knw tomorow its going to be beta..thanks to u guys 4ur picks. 10 gbosa 4all of una..lol. Gudnite. |
Gudmorning punters, i no even knw say i won my bet ysterday o na wan yeye site wey i go check turns everythn upside down,see hw me dey vex until dis morning wey i check this thread con go check my account, u guys are highly gbaski. Is any body using b.e.t.7.d.a.y.s.c.o.m. I so need their mobile version, their main site no too gud for my mobile because of that i no too dey place enough bet and the thing they dull me seriously..pls do anybody use and av dier mobile url. |
EasyCall: Gommex! It isn't a scam the email address is ******@yahoo.com. YOu can call 0802****** now to speak to my boss.hello Gomex, hw u doin. I have just sent my CV. I hope i will be called on, you can also help me speak to your boss am in desperate need of a job my name is Taiwo R. Fred. 0813****** Thanks |
Dreams might comes from the multitudes of thoughts in a man's heart but they sure show the things to come or the the things that have been..what was your dream like last night? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 45 pages)


