|
|
Celebrities › Re: Kylie Jenner Of Kardashians Gifted ₦70Million Handbag For 25th Birthday(Pics) by decent2(m): 6:45pm On Aug 12, 2022 |
Cyphar: 70m hand bag,.... When you have money, I mean plenty and plenty of money, you will do these things too and Den, you will stop shouting vanity.
God bless me. nah true oo |
Celebrities › Re: Kylie Jenner Of Kardashians Gifted ₦70Million Handbag For 25th Birthday(Pics) by decent2(m): 6:44pm On Aug 12, 2022 |
Me wey dey find money to chop,God abeg bless me |
Crime › Re: Woman Caught After Stealing & Swallowing Gold Jewelry Worth N1.5m In A Store by decent2(m): 5:37pm On Aug 12, 2022 |
Emola12: I don't know y some people like to dey spoil our tribe like dis enh nah thief |
Career › Re: How Do People Survive On 30k Per Month Salary In Nigeria by decent2(m): 10:43am On Jul 23, 2022 |
My own na 15k a month,na once a day I dey chop just,na manage I dey manage even self naija don tire me. |
Politics › Re: Other Presidential Candidates Should Step Down For Peter Obi. Gov Ortom by decent2(m): 4:40pm On Jul 21, 2022 |
VoteTinubu2023: Orton is a lightweight.
Despite his Fulani cries against Buhari in 2019.
He only won his state narrowly for PDP.
Vote Tinubu-Shettima 2023. Vote APC. devilish party apc |
|
Business › Re: CBN Raises Interest Rate To 14% by decent2(m): 8:11pm On Jul 19, 2022 |
Chijeep: This is one of many ways Tinubu will milk the leftover of Nigeria dry... IF TINUBU BECOMES THE PRESIDENT WE'LL PAY TAX TILL OUR HEAD GEAR KNOCKS  IF you drink bottle water you go pay tax for drinking and you go still pay tax for throwing away the bottle
SAY NO TO TINUBU THE DRUG BARON AND TAX COLLECTOR na true na thieftinubu |
Politics › Re: Fulani Herdsmen Kidnap Supervisor At Alao-Akala’s Farm; Demand ₦100 Million by decent2(m): 6:11pm On Jul 19, 2022 |
kenex4ever: Lies, na una fellow afonja dey kidnap unaself.
Everything una wan blame innocent Fulani people u be one of fulani herdsman that why u are supporting them |
Nairaland General › Re: Betting, Drugs And Womanizing: Which Ruins A Man Faster, And Why? by decent2(m): 3:20pm On Jul 19, 2022 |
Betting na d worst thing dat would happen to any man |
Celebrities › Re: Ada Ameh Is Dead by decent2(m): 11:26am On Jul 18, 2022 |
Rip,one of my favorite Nollywood actress |
Politics › Re: Labor Party Cannot Win The Presidential Election by decent2(m): 3:21pm On Jul 17, 2022 |
TimmyTen: Candidates over Party...Osun people didn't vote for a Party, they voted a Man(an individual)....That's the Nigeria we crave, and Obi is having such outcome na obedient we dey |
Politics › Re: 2022 Osun Governorship Election: INEC Official Results, Collation & Announcement by decent2(m): 2:42am On Jul 17, 2022 |
Mina62r: Ffcgx oga na fake ticket u dey post |
Celebrities › Re: Psquare – Jaiye (official Video) by decent2(m): 2:35am On Jul 17, 2022 |
Nice song |
Family › Re: How Much Do You Spend Daily As A Married Or Single Man by decent2(m): 2:31am On Jul 17, 2022 |
My own na 2k everyday I dey single,na God go help us all dis hard times. |
Family › Re: How Much Do You Spend Daily As A Married Or Single Man by decent2(m): 2:29am On Jul 17, 2022 |
|
Family › Re: How Much Do You Spend Daily As A Married Or Single Man by decent2(m): 2:26am On Jul 17, 2022 |
pstemma1990: Sometimes I spend less than 1k.. Like today I spent 700 naira. And I don't think I'll be going out today again. u own better u Sabi manage well |
Politics › Re: 2022 Osun Governorship Election: INEC Official Results, Collation & Announcement by decent2(m): 2:09am On Jul 17, 2022 |
Ashirioluwa: The truth is that APC, PDP and all other political parties in Nigeria are all the same. Nigerian leaders doesn’t care about good names. All they care for is money $ € £. Just look at what Buhari did to Nigerian’s economy. This man is the worst President in history of Nigeria as a nation. na true u talk |
Politics › Re: 2022 Osun Governorship Election: INEC Official Results, Collation & Announcement by decent2(m): 2:08am On Jul 17, 2022 |
VoteTinubu2023: APC must win. APC should win. APC will win.
Vote Tinubu-Shettima 2023. Vote APC. na obedient go win whether u like am or not |
|
Politics › Re: Osun Governorship Elections: PDP Claims Victory by decent2(m): 1:53am On Jul 17, 2022 |
PaChukwudi44: Bros it's all over!! congratulations to Ademola Adeleke na so apc na devilish party |
Celebrities › Re: Portable To Davido: The $3k You Dash Me Then, I Shared It With Poco Lee & Others by decent2(m): 1:15am On Jul 17, 2022 |
Hydroxide: if not that Davido is a generous and free guy, he suppose dey follow person like portable? You won't see people like Burna boy or wiz kid following portable. Sometimes Davido dey fall my hand for being too accessible. na true talk Davido dey simple |
|
|
Phones › Re: Once I Turn Data On, My Phone Network Turns Off by decent2(m): 6:31pm On Jul 07, 2022 |
Flash your phone |
|
|
|
|
|
|