Dedons's Posts
Nairaland Forum › Dedons's Profile › Dedons's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 106 pages)
idupaul: When will he donate to our beloved OJB?na him send am message? |
He try |
Na wa o our brothers from the south don join BOKO ARE RAM |
obicentlis: We are created to cheat.speak for yourself young man |
Why not? When person babe go dey her period for a whole 1month nko? |
they are only imitating their mentor: |
I hear |
mnkan72: greatmods do something |
I hear |
dayokanu: Na division of labourwhat about rituals ![]() |
If he no be imo...na anambra if he no be anambra...na enugu if he no be enugu...na abia if he no be abia na ebonyi wise men from the east |
Imanuelle: Money spraying time.. .and you steal their money in the process.SMH. Na people like you dey complain say our leaders corrupt... SMH |
Na the awoof wey dey always dey ground... I dey forbid to chop one plate for wedding ceremony o ![]() |
Yes na dats when u bleep without fear of sumone coming to catch you red-handed |
Fhemmmy: That was one scary movie.watch out for part 2 ![]() |
Abegi... we dey talk about how super eagles dey fu*ck up una dey talk about snake for here... BTW SNAKE ![]() |
I hear!!! Abi no b snake ![]() |
GEJ the man of the people u'v just said the truth keep it up sir |
Onitsha again ![]() Kudos to the wisemen from the east ![]() |
What abt me that can only afford the 0-0-1 feeding formular ![]() |
Rumour has it that the Academic Staff Union of Universities(ASUU) have planned an indefinite strike to commence on monday the 17th of June 2013. Please does anyone have any information regarding this? I'll appreciate your info. |
To mess for public dey sweet but if dem catch you,no be small embarassment o!just follow these guidelines and you are on your way of being a star in this profession: 1.when you enter a hall,check the wind direction.if na closed hall with AC,better.MAXIMUM IMPACT. 2.make sure say you sidon face the wind direction. 3.make sure say you get enough legspace.you go soon know why. 4.form ajebo by crossing your legs every now and then. 5.you don ready to execute.try hold am until time wey the hall go dey noisy incase ur mess na the type wey dey sound like AK47 6.now carefully cross your leg,right over left 7.elevate the right yan*sh lobe 8.release small(sound check) 9.if no sound,allow make the mess flow steady 10.allow time for proper circulation NOTE=> 1.make sure say no be you be the first person to complain 2.when people begin dey shout say he no go better for the person wey do this kind thing,simply ask "why person no fit respect the presence of others na?'' 3.no halla pass others,if not you go become suspect 4.take style disengage from the area.relocate to another zone and repeat the exercise. ...HAVE FUN... |
Thank God dat oga GEJ also knows abt this |
Naija don upgrade o BTW wat abt those dat walks on the street looking for available vacancies. Dem dey guilty too ![]() |
Some Nigerians are now practising the same.SMH. |
Bishop4bella: Ride on oga at the top. Ur aka will one day definitely take u to the top. Amen ![]() |
MzHolly: why people de comment with .u neva knw the code yet. Space wait for nobody |
His oga @ the top must be proud of him |
Una don begin dey monitor d innocent man again ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 106 pages)



