Deejayzee's Posts
Nairaland Forum › Deejayzee's Profile › Deejayzee's Posts
1 (of 1 pages)
Soli soli soli solidarity 4eva solidarity 4eva solidarity 4eva we shall always fight 4 our rite,tears drop ma eyes wen I nigeria in disarray,one nigeria,Gods own country |
Obama do sumtin b4 katakakata go burst |
Na one guy go drink cum dey hide under table say sky wan fall on top am can u imagine lols |
I av bin waiting 4 d day I'll be d first to comment n now my tym has come dis one is nut a car but a machine,d producer can do better benz product is d best |
Na wa ooooo c comments many of u on dis nairaland r nut serious as 4 d students make dem take am easy,may God b with d family of d dead, n d heart to bear d irreparable loss of d dead |
Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm,abeg make we dey take am easy |
First 4rm behind to comment,any how first na first,as 4 d killers n d killed dey r all going to same place he just fast pass each other noni |
Is it becoming a tradition in Aso rock,Abacha went only d wife came back,obasanjo did d wife did nut cum back,Yaradua did he neva returned anybody wey no bros Jona make he warn am n those of u aspiring to get dia wit bad intention such will not desist 4rm ur family,happy easter to all naira landers I love u all |
Performing...hmmmmm u nid to park well |
No 13 we av highest no of blackberry users in d world |
Na brazil spain or germany we wan play now |
Naija 4 world cup,naija till I die,up naijeria |
Hope say dem no reach Mbasti n Helen side sha,na dere boko boys go no say craze pass madness,won ni durro |
may his soul rest in peace,d mighty ones r fallen,tins r really fallen apart,may God repose d soul of d dead,Amen |
Ma uncle get four tinted rides wit escort dem no born IG self to near am |
Any body wey no no baba no person,baba is dead but he still lives may his soul rest in peace |
Make dem cum borrow us make we take wipe dis boko boys out |
mercies of d Lord cum down |
nuting do u ride on,na tym go tell |
guy man no kill ur self life is short spend it wisely |
When i was working in lagos i call my mum everyday n she use to beg me to call ma dad even though i use to call him thrice in a week |
u can call it idera or irorun |
1 (of 1 pages)