Delib's Posts
Nairaland Forum › Delib's Profile › Delib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 43 pages)
jaymonky abi wetin dem dey call u u had better stay off this otherwise ban!! |
nice anyway |
i made sure i sent ibkdikson away and he's away ![]() |
na dem bad people destroy the thread |
jaymobb:me or who hope u are not directing ur comment to me |
seun thanks for this site |
tyty how u doing? just live i and ibkdikson alone, i'll blow him off |
success123:no mind that ibkdikson she wan show himself for nld |
aisha welcome back |
ibkdikson:gOD PUNISH UR BURATASHI |
tyty my wify i want you top bomb that ibkdikson is a little brat u know |
tyty where av u bin? welcome back my dear wify |
knoty na only u dey reply ur tin cos na only u sabi wetin u post |
ituen:VMOBILE |
wetin make u go chop in the first place? |
your room number is 666 |
ANOUFIA , YOU THINK AM FOR FOOD ONLY ? SE NA THE APU AAND ANU WEY YOU WON GO CHOP FOR IYA IBO'S RESTURANT DEY FREAK ME, jUST JOKING ANYWAY YOU ARE MY paDI SO EAT WELL AM STILL ONLINE |
OH BOY /GIRL NA ONLY ME THEY REPLY FOR YOUR POST, E BE LIKE SAYTHEM NO EVEN KNOW YOU FOR THIS FORUM. SO IS BETTER TO GO BACK TO YOR PALE HOUSE |
@purestboy ibkdikson talk say make i beg you, abeg no report am to admin . make we give am chance to show himself |
queen of nairaland |
purestguy u be my padi now, abeg i want you to boot that ibkdikson out okay? |
ask them at home man, nairaland is not a place for questionare |
@ituen pls i want you to barn that guy ibkdikson from this forum |
i don drive that small boy ibkdikson comott from this forum |
it exist in hell |
the husband was zimit |
tyty abegy help me blast that guy called ibkdikson he is causING chaos in this forum at the thread of gongo aso please beef him ok. i trust you |
elementus:i was treated badly by folly b4 we bcame friends and tyty never let me rest. tufe is not 4gotin as well . but thanks to folly that gave encouragemment. so ibkdikson needs to go back to skool b4 he can post on here |
pls tell ibkdikson to go back to school, i wonder what he's doing on net by this time, seun should even put age limit to this site |
abegy live ibkdikson alone na omo mummy, make he no they follow elderly people talk like that . you remember kids are not allowed on his board |
poorestguy no follow dequeen talk like that |
who be this ibkdikson? abeg tell am make in shut up oo, kids are no allowed here |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 43 pages)