|
Dating And Meet-up Zone › Re: No Dating Room In Nairaland, Why? by deola1(m): 2:46pm On Feb 23, 2008 |
na weting seun want be that, if u need a wife abeg to the Left side of Yaba. They're over many there |
Education › Re: deleted by deola1(m): 2:35pm On Feb 23, 2008 |
i passed out 2005/2006. U be my senior Homiben. |
Music/Radio › Your Best Remix Naija & Foreign? by deola1(op): 2:32pm On Feb 23, 2008 |
I think the best remix ever in Naija is:
"Psykolomental" Kolomental Remix By Faze
For foreign its
Do You remix Neyo ft. Mary J. Blige |
Music/Radio › Re: Psquare Showed No Class. by deola1(op): 2:27pm On Feb 23, 2008 |
oops |
Sports › Re: Next Fifa Player Of The Year, Messi by deola1(m): 2:19pm On Feb 23, 2008 |
i dey feel u bosunk. mercy go surprise them |
Sports › Re: Why Are Men So Passionately Crazy About Sports? by deola1(m): 2:08pm On Feb 23, 2008 |
i no know oh! na b4 i dey cry for the lazy eagles but now na high blood pressure. I no know wetin dem do me oh, esp against benin rep. guyz e no easy oh! |
Music/Radio › Re: OFFICIAL Request Naija Music Thread!!! by deola1(m): 7:43pm On Feb 22, 2008 |
LOVING U EVERYDAY - BY FAZE TATTOO GIRLS - FAZE PERE - MOHITS ALL STARS OLOLUFE - THE BLACK IS THE DEVIL (WANDE COAL) MALARIA - SOTY
if i can these i'll be glad |
Music/Radio › Re: What Song Is Currently Stuck In Your Head? by deola1(m): 7:36pm On Feb 22, 2008 |
Cant help but wait - Trey Songz. this song is awesome |
Music/Radio › Re: Psquare Showed No Class. by deola1(op): 7:31pm On Feb 22, 2008 |
this guy get too much problem, u did a psycha? |
Music/Radio › Re: Psquare Showed No Class. by deola1(op): 6:16pm On Feb 22, 2008 |
u dey craze man, wetin be ur prob. go die |
Phones › Re: Mtn Free CALL,by Markenny No Joking by deola1(m): 6:04pm On Feb 22, 2008 |
ur evidence |
Phones › Re: Free Daylight Call For Mtn Subscribers! by deola1(op): 6:02pm On Feb 22, 2008 |
whats ur evidence? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fan Thread: For Gunners Only (Old) by deola1(m): 5:57pm On Feb 22, 2008 |
|
Sports › Re: Next Fifa Player Of The Year, Messi by deola1(m): 5:53pm On Feb 22, 2008 |
am very sure this guy will win the award. Hold it don't drop it |
Music/Radio › Re: Foreign Weekly Top Ten!!! You Decide the Winner!!! by deola1(op): 3:17pm On Feb 22, 2008 |
guy am not too good on the home side. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fan Thread: For Gunners Only (Old) by deola1(m): 2:34pm On Feb 22, 2008 |
God don catch una, Na old papa dey for Milan Defense. If Henry dey he fit trouble the defense with his strength but oooobiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii. Sansiro score should 8-0 in favour of the better team Milan. They defeated Man u there 3-0 last season. |
Education › Re: Cultists Are Threatening Me In My School by deola1(m): 1:55pm On Feb 22, 2008 |
if dem be real cultist dem go don , |
Politics › Bad Politician's Dey Go Hell Fire! Amen by deola1(op): 1:52pm On Feb 22, 2008 |
i no fit marry politician's daughter 'em dey irritate me. Stupid people dem fit spend the country money on their children. if dey die na hell be their paradise. I met one Minister Daughter, i just Bleep am i no love am ohh. Na them part of reward. |
TV/Movies › American's Report Rape Cases Every 6 Minutes by deola1(op): 1:44pm On Feb 22, 2008 |
I no blame them, they shawties dey too sexy. if u reach there u go worst |
Music/Radio › Re: Foreign Weekly Top Ten!!! You Decide the Winner!!! by deola1(op): 1:38pm On Feb 22, 2008 |
e no easy oh |
Music/Radio › Re: Psquare Showed No Class. by deola1(op): 1:35pm On Feb 22, 2008 |
u no serious, if u get work u go just view not reply |
Celebrities › Re: Ugliest Celebrities In Nigeria? by deola1(m): 1:27pm On Feb 22, 2008 |
this girl kemistry too wowo abeg |
Celebrities › Re: Psquare Loses Virginity At The Age Of 14 And 15 Respectively by deola1(m): 1:25pm On Feb 22, 2008 |
skylady why u post this kind rubbish? they fit do what dey want abi? if u too never loss ur own abeg come meet me. If u need my mail tell me make i know, rubbish |
Phones › Re: Free Daylight Call For Mtn Subscribers! by deola1(op): 1:17pm On Feb 22, 2008 |
who no like ifa |
Phones › Free Daylight Call For Mtn Subscribers! by deola1(op): 1:16pm On Feb 22, 2008 |
'cept u no get credit, if u try am and ur money no deduct na magic.
Barao why u come here? |
Phones › Re: Wap Site To Download Nigerian Ringtone by deola1(op): 1:13pm On Feb 22, 2008 |
if u no fit help dont confuse, abi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Fans Thread by deola1(m): 1:09pm On Feb 22, 2008 |
No long thing barca's, Madrid will try but we're da best. |
|
Music/Radio › Re: Psquare Showed No Class. by deola1(op): 7:39pm On Feb 21, 2008 |
yahhh! |
Phones › Wap Site To Download Nigerian Ringtone by deola1(op): 7:32pm On Feb 21, 2008 |
Which Wap site can i download Nigerian Ringtones? I only have foreign wap sites. |
Technology Market › Re: The Ikeja Computer Village by deola1(m): 6:20pm On Feb 21, 2008 |
Fraudsters too much for Computer VIllage, i no fit go there. |