DepressedLoser's Posts
Nairaland Forum › DepressedLoser's Profile › DepressedLoser's Posts
1 2 (of 2 pages)
sammyonal:location? |
KAM3KAZI:High end android phones nowadays come with 8gb of ram, some even have 16gb ram, even 18gb ram lol...but There is no apple phone in this world with more than 6gb of ram. Even iPhone 14 only has 6gb... But apple phones Na beasts, when it comes to perform and they beat android phones hands down... RAM Na nonsense, Na processor matters most.. I never use eye see where apple phone hang or glitch for one second (if you don see tell me) but I've used an android phone with 8gb of ram that stutters some times.. |
Lionnation:location? |
Solana!!!!! |
Rubbish.....God, Na thunder go you for bringing me to this continent, Na useless idiot you be.... You and that your useless son called Jesus, nothing wey una sabi, nothing dey una head at all.. How you go bless person with talent wey be sey Na oyibo man land the talent dey useful, you and your son come discuss Finnish, sey Na Africa go fit the person? And you sey you get sense? Haiii.. Na thuder go fire you on top that throne, nonsense. |
Deicide:you must be a drunkard. |
Look at all of them looking like good people on camera, looking innocent as if the true reason they're dishing out the palliatives is because they care for the masses. People wey no even send our ancestors... Bunch of idiots....them sey the palliative Na to cushion the effect of nairaland redesign and biting effect of fuel scarcity bunch of idiotic liars... during endzars and covid them carry all the palliatives go hide for warehouse that time, Na now because of election them come dey form sey them care for us no worry, I go collect but you see my vote, both for Lagos and presidential, if you no look like labour party, just 4get it ![]() |
Yes it does. But you have to be well grounded in node JS. Its what would make the back links of any of your netlify projects to reflect in serps. Python is also another choice but it's not as optimal as node JS. Infact netlify backend was tailored specifically to work with node JS components. |
Spamming Loading Wire wire Keyboard bombing |
Chai see a this thread dry like I remember back in the days wey be sey bbnaija thread for FP dey bubble with comments 24/7..... The era of mercy eke and lakon...But oh boy has this show fallen from grace the producers are trying so hard to resurrect this show but mehnn Next one Na fit be bbnaija TITANS pro max .... |
Before nkor? Where you wan dey before. Failure align with failure, Na normal thing. |
Jennyclay:Did your fiance later reconcile with his father ? ![]() |
chatinent:Typing
|
Idiot..... How did he know that the girl was healthy? |
One of our class mates came to class with laptop to take notes instead of the conventional Biro and pen we are used to... Lecturer sighted him and asked him why he brought a laptop to class and was using it while he was teaching, baba explained that he was typing notes. The rest is history ... |
Shetemi12:Una mumu never too muchhhhh? Anyways, I'm not surprised, everything about you people is synonymous with lies, just like una oga you guys should say anything to that makes you feel better. drink snipper ohh because I want you all to witness obi's swearing in with your eyes. after that, una can go and DIE!!!!!!!!!! |
..
|
Please if you're a lady and you're hôrny ,tired of masturbating,and you live in festac Lagos or anywhere close, PM me let's link up,make we fûck ourselves tire. |
If them do anyhow, them go see anyhow walai... Them think sey this Na like end SARZ.. I carry my machete for moto like this and anybody wey zuzu go collect. I know some big boys and men wey carry better pumpi inside their moto dey go this rally because of tinubu boys..Omo men no come joke ohhh.... |
Tumblr:Nobody gives a fûck about you bro. Even if you like be the only West ham fan in the world, nobody cares. Idiot |
Ajalalomo:you dey talk like small pikin...someone that's as rich as them davido,burna boy and wizkid them? Ok now if you think their body guards can't do much, go and trying killing davido or burna boy in a drive by shooting and see if you would have it like hot knife through butter. |
Which kind name be "Kabaka"? The name even sounds like the Hebrew form of "gone so soon"... Na wa ohhh.. I don't have RIP to waste because I believe in no time, he would be reincarnated into another body in another sane country.. God, how i envy dead people. especially the one's that died in Nigeria |
All these celebrities wey go dey live lose guarded life....dey waka anyhow for public without enough security... You see this life, nothing sweet pass being rich and anonymous. I fit follow you dey chop rice and dodo for ïya sikira buka, but you no go know sey Na multi-millionaira dey sit down with you, Na all those kind life dey sweet pass, element of surprise. No be the one wey be sey to dey commot for house without convoy or security Na like death sentence.. In other developments, just imagine sey them come later find out say one of the hitman Na Nigerian lemme nor talk ![]() |
1 2 (of 2 pages)
lol...but There is no apple phone in this world with more than 6gb of ram. Even iPhone 14 only has 6gb... But apple phones Na beasts, when it comes to perform and they beat android phones hands down... RAM Na nonsense, Na processor matters most.. I never use eye see where apple phone hang or glitch for one second 