Desperados's Posts
Nairaland Forum › Desperados's Profile › Desperados's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Bro, nor do am cos e go push u to do mor negative tins nd involve ursef for wetin u nor lik (not plus only) We hav been dere so i knw wetin i dey talk learn sumtin or find any work do nd God go bless de legit works of ur hand. |
Realmi:Me sef just tire ![]() |
All dis hausa bike men wahala don get as e be I pray mak dem try dis rubbish for here |
