Sports › Re: Advance Mathematical Soccer Picks, No Luck Involve.. by Desperados(m): 4:02am On Apr 08, 2022 |
Observing frm my high table |
Sports › Re: Qatar 2022 World Cup Stadium: What Nigerians Will Be Missing by Desperados(m): 3:54am On Apr 08, 2022 |
Supposing we qualify, na disgrace we for carry com back |
Crime › Re: Man Bags Life Imprisonment For Raping UNILAG Student, Judge Slams Victim by Desperados(m): 12:55pm On Apr 06, 2022 |
saphiere: Nigerian men and rape
These were the responses i got from a Nigerian man after calling out a rapist on my previous thread.
- A woman shouldn't visit a man when he is lonely. - A woman shouldn't sit on a man's laps if she isn't in for sex. - A man should rape a woman if she seduces him.
O my God. So it actually true that men do not have self-control Why must you always side de girls both wen dem dey wrong? abeg try dey talk reasonable for once |
Phones › Re: NIN-SIM: MTN Apologises For Barring Customers’ Lines by Desperados(m): 9:12am On Apr 06, 2022 |
I fit swear wit my two balls say dis blocking tin nor reach North.
ask befor u quote me mak thunder nor fire u dis mornin |
Family › Re: Why Do Marriage Of Uneducated Couples Last Longer Than Educated Ones by Desperados(m): 8:30am On Apr 06, 2022 |
Vinnie2000: Op, it is simply due to ITK i.e I too know and also Exposure. Lowly educated couples find a common ground on issues easily. But with B.sc couples, wife will claim Okonjo iweala or Oprah Winfrey while husband will claim Wole Soyinka or Reno omokri. D Marriage go run smooth? NO! exactly my point |
Family › Re: Why Do Marriage Of Uneducated Couples Last Longer Than Educated Ones by Desperados(m): 8:25am On Apr 06, 2022 |
FERNANDEZISBACK: Please show me a statistic showing that this is the case...As far as I know people such as doctors..engineers..accountants..etc tend to have a much lower divorce rate than people who work low-wage jobs...  So where is your assertion coming from? Where u dey for dis country? Frm ur comment, i nor wan just believ say u nor knw anytin cos u suppose dey see tins. Go out,travel nd see tins den mak ur own statistics. |
Family › Re: Why Do Marriage Of Uneducated Couples Last Longer Than Educated Ones by Desperados(m): 8:21am On Apr 06, 2022 |
because de educated ones spend mor tym in de marriage trying to show who is mor educated between dem
While, the uneducated couple just wants to be happy. Thats why respect is mor present in an illiterate marriage dan de literates ones.
SIMPLE... |
Romance › Re: At Last I Am In Love by Desperados(m): 8:16am On Apr 06, 2022 |
Bro, i pray dat u open ur eyes befor u go too far
Love truly exist though there are few girls who truly love but its just 2% out of 100% girls in Nigeria.
Lik my friend said, "dere ar just 7 gud girls in nigeria, just pray to get one." |
Romance › Re: How Do You Even Decide As A Man To Trust A Woman? Wetin Inspire you? by Desperados(m): 8:02am On Apr 06, 2022 |
My father once told me:
"Never u trust anybody including we ur parents"
Trust only in God not in any man or woman. |
Romance › Re: Does A Lady Really Bring Luck To A Man by Desperados(m): 7:48am On Apr 06, 2022 |
Some do bring luck and some does not.
But it all boils down to ur belief |
Romance › Re: Men: What Would You Do If You Lose Your D!ck? by Desperados(m): 1:18am On Apr 06, 2022 |
BoredBerry: Honest question...
Health issues or you were castrated by a vindictive ex or you had an accident... What would you do if you lose your d!ck?
I don't think most modern-day men can live as eunuchs...
Can you live a happy life without a d!ck? I wil live as though i neva had a dick all my life. Now, wat wud u do if u lose ur pussy? |
Romance › Re: What Misconception Do People Have About You? by Desperados(m): 1:12am On Apr 06, 2022 |
MadamVanessa:

1. That I hate men
2. That I love sex more than anything
3. Here on nairaland , most people think that I am a male hiding under a female account as such they call my account catfish account. Because I do speak out the truth I don't care if you're hurt or not. But I love it that way though.
4. Since I smoke cigarette openly and I have tattoo people think that I am so lose and my level of promiscuity is at another level.
5. Men think that I am a very toxic person, reason they're always scared of approaching me. I lik girls lik dis and i am always bold to approachin dem. i) people tink i am very rich and wealthy even at my adolescent age. Dey always beg me even to my parents nd siblings, dey neva believ if i say am broke. ii) dey all tink i am a womaniser nd i lik women a lot even wen i am nt just because of my facial appearance,name,tribe & attitude. I had to giv girls space for months to stop sum names. e.t.c |
Nairaland General › Re: PHCN Bus Spotted Selling Bread in Lagos (Pictured) by Desperados(m): 7:23pm On Apr 05, 2022 |
If vigilante can guide police station,
If vigilante can rescue police from kidnappers,
If government skul can chase students for skul fees,
Then NEPA shouldn't surprise u.
I even heard dey hav bought generator.
NOTIN DEY SHOCK ME AGAIN for dis country. |
Crime › Re: Man Installs Cctv Camera In His House, Films Maid Doing This To His 3 Years Son by Desperados(m): 7:11pm On Apr 05, 2022 |
i) the maid nor get boyfriend to quench her sexual hunger?
ii) why choose the minor for dis act?
iii) wat came over her?
Sometimes, i go dey wonder why sum human beings just lik to dey behave lik animals... |
Crime › Re: Abia 2023: Chikwe Udensi Picks APGA Governorship Nomination Form by Desperados(m): 7:02pm On Apr 05, 2022 |
We know the main people wey get the fight for dat seat.
All this ones wan just con waste money |
Crime › Re: A Cultist Nairalander Who Was Threatening People I Posted His Dead Body - PHOTOS by Desperados(m): 5:33pm On Apr 05, 2022 |
Cultistupdate: Ok boss any cultist wey warn or threaten my life I go mention u my boss  No jokes.... I mount ALL CULTIST NA KIDS, QUOTE ME IF U STRONG i dey waka wit my gun for public so locate me |
Crime › Re: A Cultist Nairalander Who Was Threatening People I Posted His Dead Body - PHOTOS by Desperados(m): 11:32pm On Apr 04, 2022 |
Cultistupdate: The pressure from these people is just too much Bro, i don dey follow ur topics even as a guest.
u too much & keep it up.
Anybody wey go warn or threaten u go deal wit me first. |
Crime › Re: Suspected Female Fraudster Who Specializes In Swapping ATM Cards By Posing As Ba by Desperados(m): 11:20pm On Apr 04, 2022 |
People dey use ATM for north?
i tink say na ground dem dey dig tak dey save money
Anyways, one female hustler down.. |
Crime › Re: The way they have threesom, three cult groups are fighting now PHOTOS by Desperados(m): 11:14pm On Apr 04, 2022 |
I rather be a beggar dan join any cult,
I rather be gateman dan join police.
I VALUE MY PEACE... |
Crime › Re: Okada Rider Stabs Man To Death In Lagos (Photo) by Desperados(m): 11:09pm On Apr 04, 2022 |
Na wa...Dis one weak me |
|
Family › Re: Is It Necessary For A Married Lady To Change Name On Facebook To That Of Husband by Desperados(m): 10:37pm On Apr 04, 2022 |
LegitGirl: Women even get married and don't change their maiden names at all. Dat only happens in the western world but here, ur husband nid to permit u |
Education › Re: $1m To Be Thrown In The Air By A Presidential Candidate?? by Desperados(m): 10:29pm On Apr 04, 2022 |
God punish u OP for making me waste my time to read dis |
Education › Re: Scottish University Uses Buhari As An Example Of A Bad Leader During Lecture(pix by Desperados(m): 10:23pm On Apr 04, 2022 |
De teacher sef for add him picture join mak de students recognize am.
I wish many nigerians were taught this while dey were growing up |
Education › Re: Teacher Arrested For Allegedly Molesting A 6-yr-old Pupil In Delta State (Photo) by Desperados(m): 10:16pm On Apr 04, 2022 |
Bluebrain101: The family will pay for the terrible defamation of character they have done to this man!!!!!!!! E be lik say ur brain don dey leak all ur sense troway, go back go read de post again... Abeg, mak una just castrate de useless teacher nd rest mata |
Education › Re: Delsu Young Millionaire Buried As Boys Mourn by Desperados(m): 10:09pm On Apr 04, 2022 |
Anoda hustler down... RIP
May we live long to our old age |
Politics › Re: I Can't Believe These Two Brothers Are Agemates (Picture) by Desperados(m): 9:48pm On Apr 04, 2022 |
nairavsdollars: Asiwaju Bola Tinubu and Comrade Adams Oshiomhole are both 70 years even small pickin nor go fit believ dis kind of lie FOREFATHER & ANCESTOR |
Politics › Re: God Called Me Thrice And Said Atiku Is Our Next President — Dino Melaye by Desperados(m): 9:43pm On Apr 04, 2022 |
So dis guy nor fit fear God sef?
If na me be God, i swear i nor go ever waste tym to dey dash out thunder to de who nid am lik dat crase DINO |
Politics › Re: Reasons I Don’t Want Bola Tinubu As President by Desperados(m): 9:37pm On Apr 04, 2022 |
Bros, nobody want am to enter de seat but who wan win go stil win.
My own decision wey i don mak na to japa abroad once he win cos murderer nor go ever rule me. |
Foreign Affairs › Re: Brazilian Man With 9 Wives Plans To Marry 2 More & Have Babies With All Of Them by Desperados(m): 8:48pm On Apr 04, 2022 |
Notin wey yansh nor go see inside pant  |
Crime › Re: My Girlfriend Was RAPED I Don’t Know What To Do by Desperados(m): 5:17pm On Apr 04, 2022 |
Iyaebe: Just take your mind off the unfortunate incident and go ahead with your marriage plans, this is the time you should prove your love for her.Please do the needful and inform us of your wedding day, God bless you Prove wch love to who? Abeg mak try talk truth if u see am. Bro, just lockup de mata nd de relationship cos u for don marry enter one chance. 4get her talk of breakup nd whatever, she go heal nd move on |
|