DExplorer1's Posts
Nairaland Forum › DExplorer1's Profile › DExplorer1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 309 pages)
Dyt: one chanceNow it's clearer. May the gods be praised ![]() |
Idowuogbo: dis guys no sharp jare! i trust myself... d babe go dey cry if she no see my username in a day.LOL |
freecocoa: Request granted dear,i think jambsupport is a good choice for you or Dyt or Cindy,both a sweet ladies.Make sure you pick one o, my guys no dey eat because of you. The tin serious o you want make dem get ulcer? But for me *casting my lot* mini mini mani mo Dyt - Cindy - Dyt - Cindy - Dyt - Cindy - Dyt - Cindy | chei this tin never clear well well ![]() |
chucky234: Honey last week you professed your undying love for me but now you said we are not there yet,you are breaking my heart na.*whispering* Guy, you don't profess your frustration to babe wey never gree you. Show say you be die-hard wait(er) how many tyms i go tell you ![]() |
freecocoa: I thought that was the plan,to make me fall for you no matter what it takes. No?Changing gear babe, both be my guys not seeing them as contenders but mehn my guys never hit spot? I beg to withdraw, oya recomd better chik like you for me na ![]() |
sweetcocoa: Hmm err mm,how about the fact that you seem distracted and your opponents take this more serious than you do?Yeah, that's obvious, don't wanna step on two toes. IFIHEARAM na my man, CHUCKY na my man. Both lens dey on one flawless babe like that chei na there i hang o. If i push further you go hate both of them ![]() |
sweetcocoa: @D-Explorer,A beautiful morning to you,wow now i think i understand the meaning of your moniker,you really are an explorer,so you carried over you player skills to this thread?stick to jambsupport dear,no side runsBabe, give me one reason not to love you (leave Jambsupport she understands) and ehen, my moniker na for IT world no be for woman ![]() |
ifihearam: Oya show me wetin you see na. Base on codeMy guy, that kin tin hard me o. She fit no like am, you know na ![]() |
ifihearam: U nor dey like hear my advise abiThis na temptation, guy if you see package, you go dey kabash i know wetin i see *lips sealed* |
Jambsupport: lol @ 3 clownsPretty, since yesterday i never survive wetin i see. Satan purnish devil, chei babe u set, wo wooo i dey on your case, that kin tin ![]() |
chucky234: Despite all the blow and bunches wey we don dey throw since last nigt cocoa never still show face to see wether we still dey alive,she know say na me go be the last man standing at the end of this battle sha.My sweetcocoa dey observe her routine, she dey gym now, haba, na so your body hot? Cool down jor |
sexkillz: [color=#000030]The 3 of you should ignore the "clown". . .I dey suspect you! Chei, you don dey demo these babe sotey you know their weak point. Ok, move closer make we negotiate, call the figures ![]() |
ifihearam: My guy what are friends forOh boy the tin hard o, i go need to hear from her na You know say we be friends asper that level, but na woman matter be this na shey. Give me better reason finish ![]() |
[quote author=190-the-clown]3 of you would end up disapointed for sure#[/quote]even if she no fine (your meaning of disappointment shey) i go use her username cover up chei, if i dey hear sweetcocoa awwww, i go dey smileeee. You grab? ![]() |
chucky234: Thank God say everything just dey work for my favour oooo,as you no get break na set trap for you so you jam Olumo rock. wish my guy well naw ![]() |
ifihearam: Just select any other one I go ensure say she enter for you.You still dey off-track, na love matter be this na, see as you advice me like a loser. My guy, na me won withdraw, infact i go need to seek sweetcocoa consent but on your side, my guy i need a genuine reason ![]() |
ifihearam: But come ooooo,how una tk discover this thread sef??You forget say na woman matter be this? ![]() |
ifihearam: Because you be my real dude ni,unlike that enemy of progressIF I HEAR AM, my guy, you no get my point, i was ban because of sweetcocoa at a point she was about given me her address i paid a price for love Now i need a good reason not to push further. |
====> Invasion <==== |
Idowuogbo:Your uncles are here. |
chucky234: I go wait for them for morning na,make dem wake up come meet cos I wan do vigil on top this thread oooo ![]() |
sweetcocoa: I've sent it but i don't know if I'm having issues with my email or something,if you still don't get it then i'll try again much later or tomorrow.Babe, let further sending be pending. I'm around now |
chucky234: How I never see this thread all day,this is conspiracyChei, see as my guy dey free ride. Only am con dey run show. Where we dey na? |
ifihearam: I am in a very deep dilemma as I write my tale,I have been under the strict impression from my cradle days until recently that the primary function of the heart is to pump blood,I was obviously wrong until I stumbled on FREECOCOA that was when I realised that the heart is still designed to love unconditionally.My guy, na ontop sweetcocoa dem ban me for 2hrs. Wetin give you impression say i dey let go? Your answer better be convincing. |
190: OPU too get bad mind ![]() |
Idowuogbo: Jam me for zanga....but u no go enter if u no carry correct claro come.On point! I dey around there naw. Check around you go see me. No further comment for here. Chucky, bro i dey viewing centre, you grab! Sweetcocoa baby, we no fit talk here. Affliction shall not rise the second time ![]() |
Idowuogbo: Derailers!!!!!We fit discuss how we go take meet here? Freiburger is that allowed. |
chucky234: Chai Freibuger wicked,5hrs banning two much naNa two hours bro. The guy just scatter plans mehn. |
Idowuogbo: Pipe low joor!Ti n ba punch e! Dude sef no say na joke. Nufin serious, doing his job. |
Freiburger: ^^ you are welcomed back bro.Guy no welcome me |
Chei, Freiburger na wa for you? See as you use veto power take restrict men. I understand your point, it's noted ![]() |
Salmaoyiza: Akpabio is not saying the truth just because they are of the same political party. Let us go back to the time when late Umaru Yaradua was in regime, he grant all the Niger-delta militants amnesty. Why couldn't GEJ do the same to boko haram, or is he their god-father?Hey Lass, GEJ cannot grant BH amnesty and that's because 1) They're faceless. 2)They're terrorist group. 3) They don't have a justifiable cause. 4) They're powered by the Northern leaders of the opposition party against this government. 5) Their modus-operandi is too dangerous for a sane society. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 309 pages)



