DExplorer1's Posts
Nairaland Forum › DExplorer1's Profile › DExplorer1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 309 pages)
Jambsupport: mmmm *tinkin aloud* i gat TP2 alsoPretty good babe, that makes you my kind of woman. Can i meet you ![]() |
ifihearam: I never see you since for politics section na oya ooooBro i dey recess. LOL. And Freiburger don say make we no derail thread. As you talk na, stick to the topic ![]() |
ifihearam: U don price.No mind Chucky, em too dey do with em shabel, emm i mean shakabular. But come o na politics section we suppose dey o. GEJ go pay us for today so? LOL |
ifihearam: So u dey encourage my fellow compatriot to die abiBro, your head dey there full ground. But i like Jambsupport guts o most chick for NL go dey form and the tin go dey totori dem inside ![]() |
chucky234: Bros sorry joor,I go put 1G for BB cos that thing wey oyibo dem bring come dey extort money our hand say na android wan kill me. Imagine only phone don collect 4k for my hand just to browse only yesterday go reach this morning,if I continue with that kain bigboy no be leg I go use trekk go back to my village. Na since wey I begin use One X na him GTB staffs dem don know me cos I say dey go withdraw money everyday to fund android,haba na so bigboy dey do,I no wan be bigboy again ooooooLOL. Bro, no vex jare me sef go quickly check something. You see hen, the matter na serious things sotey i come dey give excuse for my duties. E reach me full i come dey look for options come get TouchPRO2. Dat one fit do my mobile stuffs but em dey chop 2k monthly plus if i watch youtube. Well, for the better matter wey dey ground. The three chikalas na 3days meeting naw. I don schedule one month to meet NL ladies and that mean say i need 20something names ![]() |
ifihearam: That's my hypertek nigga bt as for chucky,I go deal wit am but I nor go use thru woman mata...Becareful o my guy, the dude say em get re-ro-re something sha wey em go take blow you off. GEJ still need you o ![]() |
amdy08: ,it's obvious this DEMDEM is a terrorist he sympathizes with them and their sponsors .by the way,the truth is that what is happening in the north can not thrive in the south.they forget that what they gave birth to,will soon consume them.Demdem has always been like that. I hope to reply him in details soon. |
chucky234: Guy na early grave be dat oooo,no man don ever survive Calabar,Benin and Igbo chics at the same time ooooYou no tell me say your 5mins of craz:ness don start. Wetin you come mean naw? I never settle for anyone, you read Jambsupport get crush on me abeg dey mention dem make i pick one better chick to chill with haba. |
Ujujoan: People I would love to meet:That list isn't complete |
lbotus: i wanna meet;and it shall be so IJN. Say Amen |
chucky234: Na true,make we the floor open for families and relatives to contribute ooo.My man, I think say you dey give me their list now. Make i choose one. No dull things na |
nolongtin: i follow all of dem already..Na all these people you don meet? |
chucky234: Guy na variety I dey give you na,you fit choose only one or better still dey colombo the three chics.Cindy na sweet name, Cocoa na better product and i like to Rock with Ada. Chei ![]() |
chucky234: Wetin come be your tot na,I know say na you go report me for NL court say I dey derail thread.Make i ask OP, you posted about meeting people. How is this a crime? Like say you no dey smile for where you dey. My man, we never buy am o, space dey for friends and relatives to contribute for the matter now. Shey? |
chucky234: I go arrange for the blind date no worry yourself for that one,from my thorough research I find out say Rocktation and Adaeze003 hot like Beyonce ooo. No say na me tell you ooo,just run your parole like sharp guy.Oh my guy, you dey confuse me sef. I want settle for freecocoa, you intro Cindy, i dey try make i chill with Cindy now you dey press direction go Rocktation and Adaeze003. Chei and i like to rock too o! ![]() |
Idowuogbo: D explorer and chunky stop derailing joor! Abeg carry ur affair go naijapals mehn! U dey block my potential meeters.LOL. Shey you check the list of people wey i won meet? |
Demdem: What did they claim they were fighting for?LOL. Dude, can you truly tell me that the Niger-delta people were not cheated? Can you tell me that the oil spill and miserable life they were subjected to in the name of oil exploration was not part of the brouhaha? Their demands was made clear and the FG came up with a working strategy that curbed it. Now how can you compare that to BH? |
chucky234: Ah Cindy no go only make your cry but also make the bed expand pass as e be now,you wan try Cindy for bed. The bed na Calabar chic na,but she no ugly like Ekaete sha.Chei, you don talk wetin i won hear. Infact my guy, i don leave freecocoa for you emm no for Ifihearam na Cindy song dey my head now. How we go arrange meet her na, i mean myself. You know that kin tin na ![]() |
maasoap: Edwin Clark is fast losing his mind. When IBB and OBJ are moving around to offer the little they have to help Jona's govt, this old senile of a thing is busy running his mouth on the pages of newspapers. Even if their efforts won't yield anything, at least, they took practical steps to help. In his confusing mind, Clark thinks he's helping Jonathan. He wants to debate, over what?Over why IBB hasn't been a true states-man. |
kunletiwoo: Bad Guy!I'm setting P ![]() |
afam4eva: They were fighting for their rights quite alright but they were also killing people.How you go talk something like this? BH get right? |
chucky234: Why you wan find me trouble na,shey na only cocoa be the lady wey dey for NL. Ah ah,why una no wan let me drink water drop cup for NL.My guy, e good say you don wake. That Cindy, you talk say she fine, does she have what it takes to make a bed cry? i won meet her ![]() |
texazzpete: Abeg Edwin Clark should not speak for me...or any other reasonable Nigerian. I cannot recall him coming out to condemn MEND vociferously.MEND grievances was made clear, they came out and chanted for one cause, spoke for the diddled people of Niger-delta, they stood by it and after years, they got it. Can you please tell me what cause BH is fighting for? |
This man is speaking for millions of you speechless Nigerians. I dare IBB to accept the challenge. |
Jambsupport: Chucky n D-Explorer ![]() |
ifihearam: This is why I like to distance myself from chucky oooo,the slightest opportunity of extending my hands for friendship with him see where he don go na,na my cocoa be ur target since abiHaaa! If na you get freecocoa, i don commot my hands o! |
chucky234: We no get na,make we sleep so if day don break I kuku ma ask once. My cocoa no get problem she go give us response wey go favour both of us,relax make aleast try sleep small.The matter serious and na emergency but we go talk am when day break. My man, tell cocoa how productive she can be and with her, my investment can't be wasted. You know na ![]() |
flanrey:Dude, it's a family issue. Best solved at night ![]() |
chucky234: That your suggestion for work magic ooo but e don late since the chikala don gree me teh teh ,relax make I just consult with am then I go hear wetin she go talk.You no say dat one no go work na. Make i do this tin my way naw my man. You no say na because you bi my friend. I for no tell you my plans. |
sweetcocoa: Chuky and Explorersee the wahala wey i dey do all because of you huh |
chucky234: You be my guy na,what are friends for.Ok my man, make we do am like this, what if i woo her at least em never gree for you na. You go just step aside for a friend. C'mon guy, you no understand, i don dey see my generation inside her belle. Understand now!!! |
chucky234: No go play rough play,everybody here bear me witness sha. chei, i no know as the tin dey do me. Na that freecocoa dey ring for my head. Abeg help my condition na or make we dey share her 2-2weeks, dat won dey ok |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 309 pages)


Affliction will not arise the second time.
)