₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,271 members, 8,430,133 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 10:46 PM

Toggle theme

Deyoungest's Posts

Nairaland ForumDeyoungest's ProfileDeyoungest's Posts

1 (of 1 pages)

CelebritiesRe: Mr Olu Maintain's Latest Asset(pic). by deyoungest(m): 12:21pm On Sep 16, 2008
I beg make una update me , he get one guy weyy come my house this morning, he talk sey Olu dey EFCC, true abi na lie
Music/RadioTrue Or False by deyoungest(op): 12:06pm On Sep 16, 2008
I beg My fellow friends, I hear say they don catch D'banj for yankee, shey ba lie abi na true and they even talk sey Olu maintain dey EFCC office,
Music/RadioRe: P-square Collabos With Busta Rhymes. by deyoungest(m): 12:02pm On Sep 16, 2008
For me oo, I no dey believe all this rumour again, e don tail wey dey talk about that faze and akon, we never still hear am , abeg no dey pass rumour again jare,
Jokes EtcRe: Bible Translations by deyoungest(m): 3:35am On Aug 24, 2008
You tried, na him be say h don tail wey Yoruba don like party
SportsRe: Nigeria (0) - Argentina (1) In 2008 Olympics Final by deyoungest(m): 9:10am On Aug 23, 2008
Ogbuke koo, Ogunfe nii,
TV/MoviesRe: Heey by deyoungest(m): 8:43am On Aug 23, 2008
Guy,, you dey make me laugh, you remind of that guy we act king king prt 6, You fine sha, but shey you know say person wey find na PIG
RomanceRe: Why Do British Girls Love To Date Black Guys... by deyoungest(m): 8:41am On Aug 23, 2008
na because of the big something that we get ooo, if not so wetin oyinbo dey find for our body
TV/MoviesRe: Heey by deyoungest(m): 8:38am On Aug 23, 2008
Guy, you no look like am at all, he be like say girls don dey deceive you wella, You no be like D'banj, you be like yourself, you are ok, dont look lie anyone guy, grin

AdvertsRe: Free Calls To 36 Countries by deyoungest(m): 8:19am On Aug 23, 2008
Leonard, pls whats the site all about,
SportsRe: Nigeria (0) - Argentina (1) In 2008 Olympics Final by deyoungest(m): 8:11am On Aug 23, 2008
lets go Nigeria,  i think its time to sleep// stop all this nonsense talk

1 (of 1 pages)