DickDastardly's Posts
Nairaland Forum › DickDastardly's Profile › DickDastardly's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 187 pages)
Xtarxhyne: wetin dey won molest..u wey b say na cock u dey compete witHahahahahaha Fatality! |
cushycute: No tell me say ur energy no reach half ur mouth. Ure born lippy and not dicky so change ur moniker oI've dug several toilets today, so the last three wont kill me. How about digging your septic tank tomorrow? ![]() |
cushycute:With that her ijaw canoe head ? ![]() |
3girls Vs 1guy? Abeg make i take style waka go sleep b4 una go rape me here raw ![]() |
Xtarxhyne: I no yab again..till tmaoOr u don take style gif up ![]() |
#TeamFineBoyNoPimple |
cushycute:Oya make we post our two pinshure, make we know who im head resemble shapeless pottash? ![]() |
fattbabakay: sey u pack locust beans 4 mouth nii?? How come the whole thread dey smell??From your monicker, i guess u look more like that GEJ's fat bloated foster son ![]() How u dey battle obesity naa? ![]() |
Xtarxhyne: tank God say na ma money I use buy....u wey b say name ur gf dey feed u,after u don wash ur co-bfs boxersHahahahaha! TECHNICAL KNOCKOUT! BRUTALITY! |
cushycute: Nah lie! Una school no get anthem. If dem get make sleep now, nah only Great ife (OAU) get well recognized school anthemU mean this great ife?
|
Xtarxhyne: he he he..no b me go commentMake that ur necklace no burn ur neck o! ![]() Bling bling...10000....N5 ![]() |
cushycute: See this one wan dey form say u go better schl! If I hear ehn? Shey no be u be that boi#singing ur school anthem "Our school is......"
|
cushycute: E pain u abi? Oya no cry ( robs head) just grant me that request ..... Ur absenceAs you were joor! ![]()
|
All dis mago-mago students wey dey use counterfeit pay school fees ![]() Na advised-to-withdraw remain, as una GP don flat finish like punctured tube |
cushycute: Oh no can't even sit wit u! Checked out ur pictures and my opinion; u should get a lincense for being Ugly dude! I do fine dudes onlyFatality!
|
Lorlaahlozz: ;Dfunny threadDat ur pinshure be like ur mama don catsh d stupid boi wen gi u belle ![]()
|
Lorlaahlozz: ;Dfunny threadFine girl, u never even enter thread mess don dey smell, you chop rotten beans ![]() |
cushycute: Boiled corn / maize u should tell that to dickdastardly. moreover if dare put mouth again I will Pop u and eat u while I watch movies with dickdastardlyI'm interesed in that part that said "watch movies with dickdastardly", but i must be on my full safety kit ![]() Ebola no dey show for face ![]()
|
Your face is so ugly that your tears run upwards and down the back of your head wen you cry ![]()
|
cushycute: smh, u mate dey bedU give up and i go to bed ![]() |
BoiledCorn: dickdastardly, u suppose dey chop ban wella, which strings u dey pull.If i venture lay hand on cocoa nut or pear, your name(boiledcunt) go be sorry ![]() |
sainty2k3: Wowo girls a always try to make up for their lack of beauty by adding prefix or suffix to thier name e,g cushyCUTE. Na so u wowo reach, Nl self no fit upload ur picture.You, your pinsure nko? Abi u no wan make we see your Shapeless pottash Head? ![]() |
Na wao! You escape Shekau for Chibok, come go enter Mr Sawyer hand. How manage? Had i known dey always come last, you for chill for sambisa small ![]()
|
cushycute: I for slap u but e go be animal abuseAbeg no slap with bare hands o! Ebola is real, first wear glove. Still dey ponder upon how your name manage enter Mr Sawyer contacts list ![]() |
Make dem give them 3shots of crushed bitterkola soaked in kaikai ........ Prof Maurice Iwu |
cushycute:Yeah, had to bail. Couldnt stand ur family pinsure ![]()
|
Ur nyash-hole hair don grow long sotee children dey think say na monkey tail u get ![]() Oya hit me! |
cushycute: ke people no dey yab your 3feet "height"Uppercut! |
Btw, u sure say ur name no follow for the list of pipo wey Mr Sawyer, abi suya meet for hotel for lagos? ![]() |
cushycute: Dickdarstar..... Its a pity ure trying to form Friday but blive me Ure like a Monday nobody likes youE better as them no like me sef. Less hand shake to worry about. Avoiding Ebola tinz ![]() |
cushycute: Dick..... Or wetin u be? I get d feeling say u di*k no reach nah y u call ursef that nah. Just nah babes wey dey add cute for their moniker no too dey cute ;dWhy do i have the feeling that somebody ate soured beans this night Abeg see my head o! ![]() |
cushycute: Why u tell am say yoke when u know say if no be yolk e go be joke and if she no yoke she go burden. Btw u be awo boi?Why you remove that your pinshure. Na make people no dey yab your 3feet "height" ![]() Self confidence crisis ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 187 pages)




do you have to leave so soon ? Awwwww and was about to poison the tea