European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:14pm On Oct 27 |
drisham: Carrick or no carrick
Man U are collecting 3pts from us I came hear to say this. JP out for few weeks and no CF to lead that attack. Alonslow naim go finish us this season. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 7:53pm On Oct 27 |
@ Leyqute If una like make una allow Carrick beat Alonslow na till 2040 before them go change am  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 9:12pm On Oct 25 |
patrickmuf: Diggz, Alonso will never depart from Chelsea. You go cry tire next weekend. As long as una wailings pass my own wahala no dey bro 😆 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 8:21pm On Oct 25 |
raumdeuter: Make you forgive and forget
To err is Carrick to forgive is divine
God sef dey forgive us Patrickmuf abeg na beg we dey beg you bro. Abeg forgive us please 🙏🏾 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 6:04pm On Oct 25 |
Leyqute: Which cele church be that? 😀 Omo I just watch reply finish and after the third goal our coach look like person wey wan cry. Abeg make una no sack am yet abeg. Him just need few more years before him go improve. 😀 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 5:49pm On Oct 25 |
patrickmuf: TBH, I have reservations too, but I took time today to look at our team, and I discovered that Cunha, Mbeumo, Amad, Mount, etc. are best as either LAMF or RAMF...
I really would not mind a Conte as long as he doesn't drop his standards. We need a coach who is big enough to command respect. Oga una must not abandon the DNA ooo. Na Carrick be our choice bros |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:29pm On Oct 25 |
Why dem never issue Alonslow sack letter? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 5:09pm On Oct 25 |
patrickmuf: Yuropa Diggz, you'll hear from me next weekend. My brother e no get anything wey wan pass una suffering lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:08pm On Oct 25 |
Ibime: I have given up on FBS long ago. He always Stan the players most detrimental to our team My guy keeps moving like an enemy within lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 5:06pm On Oct 25 |
patrickmuf: Please, a good fella should mention me immediately when the terrorist is sacked...
Carrick Bin Laden... You never see anything yet. Your tears dey sweet me die 😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 5:05pm On Oct 25 |
Wow wow wow
Leyqute it is well my brother.
Larride, the lord is your strength during this perilous times lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 3:56pm On Oct 25 |
😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:49pm On Oct 25 |
FBS: Egbon comot the agenda tinted jigi for your eyes and enjoy football  Na only agenda fit make you rate ghostworker after admitting same day that Fabian Ruiz is a serious baller. Everyone dey see the otele constant ghosting for midfield, except him favs like you. Maybe go ask City fans wetin dem think of the fraud. FBS: A serious baller x5 but Ballon d'or?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:22pm On Oct 24 |
popizaino: Every Chelsea account on i know on twitter is calling for Xabi Alonso sack expect one Vince.
I am sure everyone is now tired of pretending. Alonslow is not the coach for us. Boring footie. Getting dominated and molested at home by spurs is not something I can stomach. Alonslow gats go. His in game management is one of the worse in the entire Europe. Fork Alonslow. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:38pm On Oct 24 |
larride: Carrick will be available from next week. Make una epp us sack this one first. We fit play without coach because I never see wetin special with this one wey we get. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:36pm On Oct 24 |
Ibime: Na dem sabi oh
As Naijaman, I typically overstock anyway so that talk no apply to.me I dey ask make I know if e don reach to remove my family abeg. I no get power for wahala |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:35pm On Oct 24 |
Alonslow no get any other plan asides plan A which na ugly footie. We don suffer sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:33pm On Oct 24 |
A40: A certain club could have used the services of jaku Jaku Jackson today  Bro……over use sef. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:32pm On Oct 24 |
nateevs: Guy....I will curse you I swear. 😂😂😂 Popizaino abeg stop to press this man neck before him go get HBP ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:31pm On Oct 24 |
@ Ibime, abeg wetin dey sup for una country? Which one una Prime minister and Defence Secretary they ask una to stock up food and water, abi e get war wey una don sign up for? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:26pm On Oct 24 |
raumdeuter: Shey you go hire Carrick Make dem sack this one first abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:25pm On Oct 24 |
No mid week game oooooo. Omo….hope no dey this Alonslow project at all. Man can’t even read the game. Arrow! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:22pm On Oct 24 |
raumdeuter: Egbon your body too dey hot
Inside this Tinubu economy you wan make family man jobless Your legend na fraud abeg e gats go |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:21pm On Oct 24 |
Ibime: Gave all power to Alonso (wrong man) while disrespecting Maresca (right man) and signing nonsense upandan for him
Clownlake out Abeg lower the volume on this Ireti agenda. Alonslow gats go but Ireti no be am abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:19pm On Oct 24 |
Sack the goat tonight. Dumb ediotttt |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:18pm On Oct 24 |
Senseless coach. Even a blind bat can see that we were getting outplayed in that midfield na only Alonslow naim no fit see am. What a rubbish coach. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:15pm On Oct 24 |
Dem suppose sack Alonso at the end of this game. No excuse at all. We no even dey play UCL yet we play one of the most horrible football in the league. Fork Alonslow!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:11pm On Oct 24 |
Alonso is horrible Tueh! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:07pm On Oct 24 |
Alonso no go last for this club. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:06pm On Oct 24 |
Nah this coach na mad man |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:00pm On Oct 24 |
Allow Quenda stink up the place for 70kins. Alonso na weyrey |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:58pm On Oct 24 |
Lacroix wan collect card like this. Mumu guy. |