European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:11pm On Mar 21 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:08pm On Mar 21 |
raumdeuter: For insecurity there is more to be done and he is involving both international and local communities in the security Egbon no use lamba injure me abeg. Which international communities naim your guy involve? lol….your guy no dey do nada. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:05pm On Mar 21 |
Goal ball. Oshe Brighton! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:01pm On Mar 21 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:00pm On Mar 21 |
raumdeuter: Olorogun diggz leader of City boys movement Nigeria and UK branch. I will report you oh Egbon….your guy no just dey try at all. E just be like say na only our yam naim him and him people wan chop, dem no wan work. First term wan finish, insecurity dey at an all time high. Nah…your guy no be am bros |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 2:52pm On Mar 21 |
raumdeuter: Israel will still retain the right to defend itself from Iran attacks. Iran now know what will happen. Their leaders who champion it will go
Trump is not going to get drawn into an endless foot on ground war. For the sake of your tax dollars, I hope your prediction is correct sha. If not, make you and Ibi-me ready to welcome some of those 3million displaced individuals wey Ema-prince dey always celebrate soon. Las las….na proper f00l-ish war be this war. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:27pm On Mar 21 |
This ref head no correct o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 2:25pm On Mar 21 |
[quote author=iamoyindamola post=138843850]]😂😂😂
Tiefnubu no be am at all. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 2:23pm On Mar 21 |
raumdeuter: Victory is in the eye of the victor
It doesnt have to satisfy you
He cant achieve regime change from the air. If he has killed enough of the top leaders and he feels he has taken out enough of their weapons building capabilities to slow them down for another 10yrs he will walk away and call it victory
Its like Anthony Joshua thinking I should beat Jake Paul through a knockout in 1 rounds max find out its dragging too long at some point will take the knockout after 5 rounds as a win and move on
Its not what he set out to but its what reality is What if, after he declares victory, Iran continues to attack Isreal and block the strait of Hormuz? what then? Your guy has practically washed his hands off the strait of hormuz, going by his recent comments about EU handling it themselves. However, would he choose to look the other way while both Iran and Isreal continue fighting, just because he’s declared victory for himself? Egbon….this one definitely dey look like another Vietnam war. Na make una continue to print those billions naim remain right now 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:35pm On Mar 20 |
Bombblacks: Oil prices already going down. Good news |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:05pm On Mar 20 |
raumdeuter: He is confusing the opps 😂😂 Apparently, e be like say even him people sef dey confused, na why dem say dem no go approve him $200billion request. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:29pm On Mar 20 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 7:39pm On Mar 19*. Modified: 7:54pm On Mar 19 |
raumdeuter: What is the story line in Night agent, Title sounds familiar Egbon…na where una dey take see money for Yankee? $200billiion nau nau…abi na carry print una dey print the money? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 7:34pm On Mar 19 |
For all the pro-war people, especially those in Nigeria, now is the time to brace up for the next aggro that’s about to kick off. If una like, make una blame Dangote after e start, but like I warned before, this war will only make things worse for most Nigerian households. With the current escalations, we’ve now officially entered the second phase of the aggro. Las las….body go tell everybody. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:27pm On Mar 19 |
afrodoc2: Very true. We need Diggz christening skills. Diggz dey always give them culturally significant names. Ireti, Ayanfe, Abeke and other such names.
Rosenior should be either Ojogbon or Ojoge. 😂😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:26pm On Mar 19 |
patrickmuf: Where is Yuropa Diggz? Make him come give Rosenior name as him give Maresca... Omo…PE teacher don finish me lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:13pm On Mar 16 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:12pm On Mar 16 |
raumdeuter: America has crude oil, they have working refineries but the prices of gas is increasing too 😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:21pm On Mar 16 |
raumdeuter: Make dem post AI video of cardboardtollah na
Egbon why you say the suffer never start? Make you help us beg Iran and Trump Egbon…but you get Trump direct contact na. Abeg, epp us beg your people to pity us and end the war before Nigerians go say na Dangote naim be our main problem now. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:16pm On Mar 16 |
Amoto94: Uncle why are you laughing hard? My brother…in the famous words of Jose Mourinho: I prefer not to speak. If I speak, I am in big trouble. 😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:05pm On Mar 16 |
raumdeuter: Na our suffer dey amuse you like this The suffer never start sef, e go reach every body lol. Meanwhile, dem still dey claim say na AI video your guy post again, na true? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:56pm On Mar 16 |
😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:29pm On Mar 13 |
iamoyindamola: Egbon digg Una suppose sign this guy, he bought Martinelli and some nobodinho from Brazil. Una no go spend 1billion again You no well |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:53pm On Mar 08 |
iamoyindamola: You can cry, want and hope It's not going to change anything, if your club can't do anything to change it rest. Lol, see who is talking of confuse and arrogant fan base una delusion is at its peak couple with imaginary and dumb comparisons No wonder una be beer parlour analysts. You can also go from pillar to post and spiritual, it won't change shiit. Radarada!!! Ogbeni Sodik….no dey make noise with your small club. Respect! Respect! Respect!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 12:13pm On Mar 08 |
GloriousGbola: Petrol at n1044 Hehehe…as expected. I don talk am before say make people dey pray make this nonsense war no last, because plenty people go cry better cry. Na here we dey. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 12:10pm On Mar 08 |
raumdeuter: Egbon mi
ne road no enter market, I just say make I triple my hustle so I go fit be like you Egbon abeg no dey disguise lol Meanwhile, I hope that your Range Rover na hybrid sha, because e be like una don start to dey receive the benefits of the war for that side, just like our pro war campaigners for Nigeria wey don dey enjoy the dividends too 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:34pm On Mar 06 |
LordAdam16: solidarity go quench wen the system-wide inflation start
-Lord 😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:33pm On Mar 06 |
raumdeuter: Ramdeuter - Insecurity is a big issue for us now since the fall of the Libyan regime there has been increased insecurity in the Western region We are tackling it and they keep coming up, we are working with the foreign partners and engaging the local communities
Bwala is just embarrassing himself 😂😂😂 Tiefnubu suppose take you replace the guy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 7:32pm On Mar 06 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 7:41am On Mar 03 |
OkpaNsukkaisBae: Respected Comrade Kim go just dey sip wine Hope you don receive dangote alert? The tears wey go follow in the next few weeks go pass premium tears. Make all of us dey enjoy the cruise dey go. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:52pm On Mar 02 |
OkpaNsukkaisBae: My senior brother wetin I go do. Shey you see BlueRaydiik dey enjoy himself when Iran confirmed that Khamenei died in US airstrikes in his private residence.
I'm pro Iran🇮🇷. So please allow me to celebrate my own win No wahala 😀 Make una enjoy una banter, but as una dey enjoy am ,make una dey pray for deescalation sha, because if this thing last kpere, many people go cry better cry. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:30pm On Mar 02 |
[quote author=OkpaNsukkaisBae post=138639266]E go reach Europe.. It is starting from the economy first.
quick celebrate because e go soon reach our turn |