European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:47pm On Oct 24 |
Quenda be like person wey never chop. My guy no even fit press and tackle. Remove him now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:44pm On Oct 24 |
Alonso abeg remove quenda sharply. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:44pm On Oct 24 |
iamoyindamola: Who play cf for una Is it not better Jackson still they 💯! MJ as back up for still make sense for this team. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:18pm On Oct 24 |
Alonso abeg na 😩😩 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:17pm On Oct 24 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:28pm On Oct 24 |
iamoyindamola: Blue teams they always look clueless at the Emirates Normal stuff  Enjoy! Una go soon cast as per normal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:53pm On Oct 24 |
iamoyindamola: If you like add kopalma we no want 😂😂 Na Aston Villa you suppose dey beg bro |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:52pm On Oct 24 |
Everton look clueless sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:22pm On Oct 24 |
This Everton no serious sef. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:19pm On Oct 24 |
iamoyindamola: Collect him back Swear say you sef no go collect am ahead of your body builder striker gyokeres? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:00pm On Oct 24 |
MJ my guy! Ireti and ghostworker 😂😂😂
By the way, MJ just dey disgrace MMA agbero striker and Iamoyindamola’s body builder striker upandan. It is Jahs doing, it is marvelous in my eyes 😂😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:58pm On Oct 18 |
iamoyindamola: We need to sell this gyokeres in January This guy don't want to play for us again 😂😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 7:56pm On Oct 18 |
iamoyindamola: We need to sell this gyokeres in January This guy don't want to play for us again 😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 7:54pm On Oct 18 |
Leyqute: I dey yarn correct striker talk you dey yarn dust.
The 3 points wey you dey win all these years, how many trophies you use am collect? Who 3 points help? Carrick is on the wheel. Aseju ni 3 points, 1 is enough.  😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 7:24pm On Oct 18 |
Leyqute: I no talk about points o ekpa diggs da digga.
Just answer the question. Your striker score this GW?
If you can’t give me a non ng.bati ngb.ati answer, vamoos! Like the “fart of a leprous weech” Where your 3pts dey Leyqute? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 7:06pm On Oct 18 |
Leyqute: At least our striker scored. How many did your striker get this GW?
Fredooooo iya lo ma je yin gbehin o Ekun egbere  At least we got the 3pts. How many points did your useless team get this GW? I hope you never cry finish for inside that bush you dey forget to go house? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 5:46pm On Oct 18 |
iamoyindamola: Like Eze like mumuduke We spent the whole TW trying to get players off our reach only to depend on these clowns We get gusto for una bro. Him fit help una solve that problem 😆 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:42pm On Oct 18 |
Omo, thank Jah say the mma striker no be our problem again. Horrible striker |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:42pm On Oct 18 |
Forest dey waste time dey play long balls wey their mma striker go misplace 99times out of the 100. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 3:11pm On Oct 18 |
😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 2:42pm On Oct 18 |
raumdeuter: Oga diggz just mop up everything wey remain for market and stop allowing Dangote from harassing we poor folks
Talk to your guy and collect the rest of the IPO so that my CNN go rest from Dangote adverts every 10mins I no get money to throway for this Tiefnubu economy bros |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 2:37pm On Oct 18 |
We gats extend carrick contract sharply. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 2:20pm On Oct 18 |
patrickmuf: The God that delivered you from Amaka will surely deliver me from the clueless one aka Michael Carrick. Bros, una suppose still get like 20years remaining for wilderness. I hope e extends to 40years sha  This una game take style rough today sha shiorrr |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 2:05pm On Oct 18 |
Leyqute: Lol. Seriously. I just dropped by a store to pick stuff up. I’ll soon be back on the road. No be me United go give HBP 😀 If you like dey run upandan the result dey wait for you where ever you go lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 2:04pm On Oct 18 |
Leyqute: I no be APC supporter bros. And my network is about to go off. I’m driving through country roads  You no need to be APC supporter to feel the heat even if you no dey naija. Ogbeni make sure you no dey drink and drive sha because I no trust you. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 2:02pm On Oct 18 |
Leyqute: I dey drive baba. No disturb me  Yimu, na inside driving and something important naim you log on to NL. E sure me die say shekpe dey your hand for where you dey lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 2:01pm On Oct 18 |
If APC no finish Leyqute na ManUrinated naim go finish am  @ patrickmuf, we no go collect any disrespect from your hand against our coach  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 1:52pm On Oct 18 |
Leyqute: I get something important wey I wan do tomorrow. This yeye team is not worth my time  Oga, abeg the game done wan start. Na which yeye important something lamba you drop for here so? I dey wait for you here. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 8:21pm On Oct 17 |
Leyqute: The club is spineless. They conceded to too many of their demands and that has emboldened them. The kid’s father is disillusioned. That’s why he’s asking for ridiculous things and the club doesn’t have someone who can deal with him.
It’s now a lose-lose situation. Person wey dem for don gag since. He used Man Utd like a maga. We go dey here tomorrow  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:58pm On Oct 17 |
This ref na weyrey. How is that offside? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:24pm On Oct 17 |
This ref head no correct |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:22pm On Oct 17 |
Since the introduction of ghostworker the midfield don look like express. |