European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:23pm On Mar 21 |
Just see Wetin ghost worker Enzo dey play today? Match wey we dey lose naim my guy dey show skills wey him no get. Complete fraud! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:16pm On Mar 21 |
Abeg when Fraudfana go get 1yr injury? Enough. Of this eyesore |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:15pm On Mar 21 |
raumdeuter: Kompany is our black representative from Congo
Rosenior we know not Dem suppose jail the guy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:15pm On Mar 21 |
Fraudfana mumu sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:09pm On Mar 21 |
See Enzo dey do skill…Omo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:06pm On Mar 21 |
Sack this goat now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:05pm On Mar 21 |
My chest |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:05pm On Mar 21 |
Tosin ke |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:03pm On Mar 21 |
Omo….this team no look like say dem get coach. PE gats go |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:00pm On Mar 21 |
Ibime: Support your fellow black man ✊🏽✊🏽 To relegate us or what? The guy is clueless abeg. He should getat |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:57pm On Mar 21 |
I hate this PE coach face die |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:52pm On Mar 21 |
Naaaah….sack this coach asap |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:51pm On Mar 21 |
How PE coach wan take score for this game? All the plenty sideways passes no make sense abeg. Shiorrr |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:43pm On Mar 21 |
Hope PSG still want enzo sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:23pm On Mar 21 |
Skimpledawg: He was even bought injured o
Who do us this thing Extremely useless defender from day one. We need to get rid of the guy come end of season. Useless defender |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:22pm On Mar 21 |
afrodoc2: Life no dey easy like that.  Omo…PE teacher wan take my soul 😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:09pm On Mar 21 |
Skimpledawg: Fofana with 2 left legs cannot run I no fit forget Tuchel for buying the £75mil fraud |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:06pm On Mar 21 |
Fraudfana and Chronic Gambler lol.
Sack the useless coach abeg and sell that fraud of a defender |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:54pm On Mar 21 |
Skimpledawg: Come be like say na we be Everton Everton good na….we be like league 1 team. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:54pm On Mar 21 |
See cucu lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:53pm On Mar 21 |
Abeg who fit explain wetin we dey play today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:51pm On Mar 21 |
Skimpledawg: Must they pass to the goal keeper? PE Teacher instruction 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:50pm On Mar 21 |
Ibime: That Sanchez move just reminded me of Dig chronic gambler tag
But how can you be so slow when you receive the ball and so loose with your touch
They need to put this man in 5 a side games with the under 15s to improve some basics Your man(Rosemary) must be extremely arrogant to think he can make Sanchez play from the back. He needs to be sacked asap. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:44pm On Mar 21 |
Skimpledawg: Just look at Sanchez
Omo. We don suffer Dem suppose use better 2x2 flog the coach, fraudfana, and Chronic gambler for head. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:42pm On Mar 21 |
Dem need sack this coach |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:39pm On Mar 21 |
afrodoc: Everton come and do the needful. Haba! We never suffer reach? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:38pm On Mar 21 |
Fraudfana! Useless defender |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:07pm On Mar 21 |
Walahi…PE Teacher need chop sack if we no win today’s game. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:03pm On Mar 21 |
raumdeuter: I no fit lie for you my chairman Hmmm…no wahala. Make we see results first. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:22pm On Mar 21 |
[quote author=OkpaNsukkaisBae post=138844972]Senseless war started by a POTUS who dodged conscription during Vietnam War.
one wey concern me right now na when this useless war go end, make everybody rest. Shame say people don already die for this senseless war. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:16pm On Mar 21 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:14pm On Mar 21 |
raumdeuter: The US is involved and helping us with insecurity challenges now Bro lol |