Dipson546's Posts
Nairaland Forum › Dipson546's Profile › Dipson546's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 35 pages)
yorme:guy, e be like say u no won chop before u sleep dis night sha... |
missbeebee:Come, that thing must not scratch my Range Rover o...... I dey talkam now and una dey hear oo....na jeje trouble sleep o, na him yanga won come wakam oo |
missbeebee:u don come be that... gboromiro radio.... na u go know person wet dey teach person.... abeg no park your Aeroplane near now Range Rover o |
Sola Areogun Ministries FROM THE FATHER’S HEART June 26, 2016 Dearly Beloved of God, Get on your road on time and do not be a waster of time. Your life is packaged in pockets of time and you cannot afford to waste it. Time is the basic unit of living and wasting time is tantamount to wasting life. The Bible talks about redeeming the time for the days are evil. Anyone who wastes your time is wasting your life and wasting your most Precious resource. Time is one thing that God has given equally to all men and how you spend your time and how you utilize your time is what separates men into categories. What you translate every hour of your time to is what Differentiates you from other people. The Bible talks of the men of Issachar who knew what Israel should do per time. They understood the times. That’s why the Bible puts event into time: time to war, to make peace, time to rejoice, time to celebrate, to love, and time to do many things. So beloved, there is time for everything. Do not get trapped by time wasting projects or time wasting ventures. If the devil can successfully waste your time, he has successfully wasted and limited your destiny. Beloved, this is a season you can no longer waste time. Get focused in the calling, get focused in church, get settled in the will of God that you are sure of now and stop wasting time, so that you can arrive at your destination in life and destiny on time. As soon as I got the call of God upon my life and I knew that God wanted me in the full time ministry, I settled it and got on my road on time. I did not start looking for a job or try to be whiling away time with other irrelevant programs; I got on my road on time. Many people who God has shown that the Dream Centre is their family have wasted time playing buffoonery and perambulating all around until the devil cheated them and caused them major losses in life before they came in to settle down. Beloved, get wise and get on your road on time. Embrace your cup even if it is a cup of suffering and start drinking it now when you are still young so that you can finish it on time. If you ever see anyone who is old still struggling to do what he should have finished doing as a young person, it is most likely not the devil’s fault. It is because such a one did not set to work at it on time. Imagine if I was just starting to think of coming into fulltime ministry now, the Dream Centre would not be a blessing to the world at the level we are now. Whether it is ministry, a course, marriage, a decision; you need to do it on time. Don’t waste time procrastinating, get on your road on time! Till next week, go and win with Jesus. God’s Servant, Rev. Olusola Areogun ### COPIED ### |
missbeebee:oya, asiri ti tu o.... na wetin ur eye dey find, na him u don dey see so.... olofodo okunrin.... |
sheboss:hahahahahahahah.... en en, so ibi ti e fe gba ja de si mi niyen abi?.... OK no wahala |
sheboss:no mind am ja we.... him na muwe |
yorme:en, wetin concern you now... she make she divorce am so that u go take over abi?... |
sheboss:for wettin? |
sheboss:hanhan.....madam wetin I do naa |
yorme:bros for wetin naa.. u wan kill me? |
Dream2:bros y naaa.... se u be enemy of progress nii? |
Dottune:eyah,sowie oo..I jus say make I express my mind no oo |
Dream2:ogaa, park your aeroplane for that side make I pass joor... |
HateU2: |
Anuoluwaposimi:na cos say i know say my wife dey among people wet sell form na...lolzz... mo nje aiye oloba nii ja we Iyawo e |
E just dey do me like say make e be say na me get allll the girls wey dey this Graceland..... make I come sit down make dem all dey my back .... so make yorme, coyy, dream2, dottune,and legenduq come prostrate for my front dey beg me say make I give dem one one girl, make i no come answer them , make I come give dream2 knock for head say make him carry him face go down , make I come match yormee for head, make him come dey look me with one kind eyes, so make I come tell coyy say make him carry yormee throwey for outside, make coyy self come quickly carry yorme throwey fast fast, make yorme come dey cry like die., so make coyy come dey think say as I don sendam say make him carry yormee throwey for outside I go come givam one girl, make I no still givam... make all the girl come dey laff and enjoy... |
Dream2:bros I no need form oo .. I get leg, as In i get connection fa |
legenduq:yes ooooooooo...lolz |
Anuoluwaposimi:Anuoluwaposimi.. I no dey denge denge, I no dey poooooss .. my babe (Anuoluwaposimi) gimme bisikit I want to sugar.. things you do me, to Jo ba ro ko se Wii, Anu, to orun ba ran ko se so, ... . . . I no dey denge denge, I no dey poooooss .. my babe (Anuoluwaposimi) gimme bisikit I want to sugar.. things you do me, to Jo ba ro ko se Wii, Anu, to orun ba ran ko se so, ... |
Dream2:no worry.... u no go understand |
Anuoluwaposimi:chaii......Anu ti pa mi le ni ....Anu Dipson ma nii.. ma se ba yi fu n mi, ife re ni npa mi bi oti... mi o le jeun, mi o le su n , nitori ti e na nii... |
HateU2:no dey tell me calm down.. I prefer u tell me come down.... |
GUYS I JUST GET ONE FEELING AND I DON'T KNOW HOW TO EXPLAIN IT...E DEY DO ME ONE KIND |
legenduq:bros, she no dey ask you about timetable ooo..... answer wetin she ask you , she said "she is doing good and you".… if you like angrily wait, na u know...lolz |
[quote author=HateU2 post=46980873][/quote]WHO BE DIS...!!!!!! |
coyy:bros, I high or tall?...I no dey high oo |
HateU2:madam, se dem no know pepper before nii?.. u for show dem salt naa, in fact better still maggi |
coyy:hmmm... seems u want her to change her moniker to "ILOVEUDIPSON" abi |
yorme:y u no testam for my side |
coyy:Don't worry sir, I am kapable75 to take care of her and I will always buy titanium chloride for her to take it when never she wants to sleep so that she won't dream2 to coyy over our relationship and that will give her room to become Phatty2014 |
Titanium38:Ma'm we are about to call board meeting on that..... but according to a reliable source I think that info is not real and can never be |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 35 pages)
)



