NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:37pm On Jun 24, 2016 |
yorme: Choi! They even turned u into napkin? 
Dhaz y i asked u to stop picking #5 sweets on d floor oh! Pele ehn! 2nd warning.... Yormee watch your mouth ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:36pm On Jun 24, 2016 |
Anuoluwaposimi:
no b only kidnapp na napkin God bless you dearie... pe le ja we |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:33pm On Jun 24, 2016 |
yorme: You got kidnapped?  Bros watch your mouth o.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:03pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: For ur informate she is taken..... I av no interests whatsoever in the direction u are thinking o..... Go and continue to be asking for patty2014 weda she go look ur side imagine. see your dirty mind .. se na for only that direction wet u think of them dey talk " YES I DO" nii... if no be wetin you get for mind before self, u see yourself.. I pity u..lolzz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:00pm On Jun 24, 2016 |
Chaii.. 1) COYY 2) YORMEE 3) DREAM2
Girls ,una see these guys? dem bad that year for class ooo... most especially that COYY guy... lolzz
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:55pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: wich language be this na  Bros, na larubawa o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:54pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: lolz u see say I don catch u naa.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:42pm On Jun 24, 2016 |
WHEN YOU GET MARRIED TO A MECHANIC MAN WHO HAS SPENT ALL IS LIFE SUCKING PETROL THROUGH HOSE....
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:34pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: tell am jare.
Back to back pages today. dedicated to missbeebee oni ba ra e ti nba ole bo o.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:32pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: ogbeni farabale.... which one is ur own in d matter na bros forget that thing ooo.. say u hear hausa no be ticket to get " YES I DO" ooo.. Hausa no do am oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:29pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: tell am jare.
Back to back pages today.
dedicated to missbeebee guy, dundu e nla ta bo o.. hope say u understand sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:28pm On Jun 24, 2016 |
missbeebee: lolz..he meant Gud afternoon in HAUSA. n its INA WUNI not INA WU OWUN. abeg make una speak wetin we hear oo.. Cos by the time the guy start to talk another now, we no go know... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:11pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: kai kai kai that na konk mutanen arewa guy come which one be kai kai kai naa.. abeg leave the girl ja we.. abi u don dey work for kai niii? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:08pm On Jun 24, 2016 |
missbeebee: Wetyn u think say hn talk? him talk say INA WU OWUN I.e HIM DEY WISH FOR FIRE and I recommend hell fire for him.. se na bad thing say I helpam fine better place to get enough fire? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:01pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: Olorun maje... mi o lo sibi kankan omo Jesu ni mi but y u come talk so naa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 5:59pm On Jun 24, 2016 |
missbeebee: Trouble maker!
wats ur own nw? hanhan Madam? wetin I do naa ? no be wetin him talk nii |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 3:57pm On Jun 24, 2016 |
Mcmooney: Missbeebee INA WUNI
I dedicate this page to Anuoluwaposimi, my crush that year who said I was Mr. Crusher. ti INA ba Wu e, lo si hell fire naa.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:11am On Jun 24, 2016 |
patty2014: Dipson546 amesiere . Ato nkang uke ke isong ibibio? Ndoro ayen Ibibio... nto ayen Yoruba land.. nke ka do edise awo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:06am On Jun 24, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:01am On Jun 24, 2016 |
sheboss: Oh...it's Friday. TGIF. Special friday shoutout to My darling sugarness Coyy My twinnee Missbeebee.. My very own blood sister Patty2014 eyeneka mmi amesiere oo My adopted sister Franceswasky nwannem. Titanium38 my darliing Anu my love Kapable75 my inlaw Yorme my personal somborri Dream2..errrm,what are u to me sef oo, ehen! my peacemaker  Ojaydedon my questionnaire friend Dipson546 eyeneka mmi Abacharles Mzshyshy Mcmooney Ibroh22 Iyke1989 Chuxmyk And every single one of you...I can't cram all the monikers but y'all are in my heart. Plenty plenty love people. Sheboss eyeneka mmi, mesiere ....mkpo abadie?. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:57am On Jun 24, 2016 |
sheboss: Good morning my beautiful et handsome people...hope y'all had a good night. I have a lot of things to say this morning ehhh,but i'll take the little I can. Somebody cannot just wake up and come to this thread to start belittling us or making us feel like we don't know what we're doing here. I felt really irritated last night. There's nothing as important in the course of our lives' journey than friendships,relationships,networking. You'd never know where/when u'd need the people u interact with esp on platforms such as this. No man is an island,I cannot emphasize enough the importance of making acquaintances, building friendships and connections. Sometimes,people need to learn to get off their high horse and put off the 'i'm-better-than-these-ones' attitude. No one knows tomorrow. 3 Gbosas for u.... Imammi. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:52pm On Jun 23, 2016 |
sheboss: Idiokke oo,afo? Idiokke nde.. sansanghan Ima mi, Asiere.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:39pm On Jun 23, 2016 |
sheboss: Oh iyammi...ka se ata eyeneka mmi. Nto Ikono LGA...nkere Inemesit. mbok esit anem tutu.  Ima mi... abadie? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:16pm On Jun 23, 2016 |
Anuoluwaposimi:
ohhhhh we were frds bfore o but u stopped chating with me cus I called u Mr crusher ooook... eyah.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:10pm On Jun 23, 2016 |
[quote author=patty2014 post=46864627][/quote]Afo abadie..? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:04pm On Jun 23, 2016 |
PLEASE ONE WORD FOR THIS LADY....
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:55pm On Jun 23, 2016 |
Mcmooney: u are denying abi.... wasn't I be d 1st to crushing on u lobatan ...Akaratu si epo... yam pepper scater scater.. isu atata yan yan.... more plss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:51pm On Jun 23, 2016 |
Mcmooney: Of course u do, its like u av 4goten our rendezvous that we used to go that year.. Gbam!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:08pm On Jun 23, 2016 |
Guys, assuming you were in this car, what would you do?
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:51pm On Jun 23, 2016 |
jessysparkles: I laugh in French 4 u hohohohohohohohohohohho pastor dipson546. Ride on sir. Yorme start fasting o Thank you ... Jessysparkle you the Bible tells us in the book of Matthew 7:7 he says" Ask, and it shall be given you; seek, and ye shall find; knock, and it shall be opened unto you"... and now that am asking I believe it shall be given to me, and am also knocking, I know God will let you open for me.... don't let the devil trick you.... just listen to the world of God.. God bless you my sister. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 3:04pm On Jun 23, 2016 |
jessysparkles: I'm gud dear n u? missed u too change era will soon b over *winks* BTW go and marry n stop allocating. thank you my sister God bless you.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 3:02pm On Jun 23, 2016 |
yorme: flaunt him my diamond ring jawe!  hanhan.... did guy self...your own too much.. no be me and she dey talk niii... bros park for that side joor |