Disease's Posts
Nairaland Forum › Disease's Profile › Disease's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
@studio43 Old boy! Wetin happen? Wetin concern credit with this one? I no need credit. I get credit for my phone. U will be sued for copyright unfrigement O!! (from studio53 to studio43). |
Poster! That your joke was so funny I forgot to laugh. |
OMOO!!! ![]() |
Na wetin? Anybody can making a mistake. Afterall, na A1 I gotten for English for WAEC. Even queen of England talk say my grammar is fantastic. |
@agaba123 HAAA!!! |
@romade, my love . How far now? |
@saniyusuf, I need original WWE Smackdown Vs. Raw 2008 on PlayStation 2 in NTSC/U/C format. |
Nairaland members no dey even take there time dey look d thing wey dem dey type. Na so so grammatical error full everywhere. Anyways, I am go now. I will saw you peple next time. |
gabrywyl, na wetin you do people of nairaland? Everybody just dey attack you. A be dem like u and dey no wan talk. ![]() |
Na wa for this religious section. Which kind post be this. I am sure the next one will be How To Set Your Congregation on Fire The Christian Way. |
Fine boy do come O! Fine boy without rival. Any other fine boy in Nairaland is not only a counterfeit, he is also a pirated copy. Babes in the forum, where una dey? Holla if u hear me. |
@KunleOshob, na which kind post be this wan? I no fit read am at all. Even If I buy triple bifocal glasses I no go fit read am. |
Romade baby , I really love you. Lets get together and listen to some love-making R. Kelly songs and go round the world in my private jet. Really I have a private jet. |
@romade, u never be president of CAN or Nigeria na USA own u wan become. Wow!! E be like say we dey suffer from d same sickness. ![]() |
@Romade, na wa O!! Baby, I don waka! |
@Romade, how far? I don dey look for babe since for Nairaland, no one gree go with me. I be handsome guy. I no know wetin dey happen sef. Make we see one day and have a cool bottle of orobo Mirinda. ![]() |
Men! This Mfonedem is not only a scammer, he/she does even know how to write good English words. Maybe during the argument he/she was not composed enough. |
Pro Evolution Soccer 2008 (PS2) Resident Evil 4 (PS2) Devil May Cry 3 (PS2) FIFA 08 (PC) God Of War 2 (PS2) |
Baba Yara'dua dey vex o! From Kingibe to Channels TV. I hope say him no go vex come close Nairaland sha! Olorun Maje. |
Saturday Night Live Entourage 30 Rock Heroes Prison Break Ugly Betty Naruto ![]() |
Na which kind topic be dis one sef? ![]() |
@lauradovey, nana & tope2000, una dey call jay bee jay bee. Me I fine pass jay bee well well. So dial my number any time 1-800-YOUR-MAMA. |
I just called God now now on my spiritual GSM and he said that if you want to go to heaven, just pay me N1000000. Just pay this amount to me and your are on your way to see baba God. For more info call my numbers 1-800-YOUR-MAMA or 1-800-I-AM-NOT-SERIOUS. |
@lauradovey, no mind dem. I am the one. Rich, sexy, handsome and intelligent. Disease is the one u must love by force. |
@lauradovey, Don't worry. I am the man you are looking for. Not only am I the most handsome guy on Nairaland, I got lots of benjamins and pounds. ![]() So baby, lets meet one day and have a bottle of orobo Mirinda and talk things out. ![]() |
Cheating is not allowed in exam halls. But it is allowed in video games, so I need game cheat for Pro Evolution Soccer 2008. ![]() |
Pro Evolution Soccer 2009 published by Konami comes out on 30th October 2008 on PS2, PS3, XBox360, and PSP.
|
Lets hope this story is true. |
Tinard tell me more about this? ![]() If you cannot, then do not say anything. ![]() |
Anybody wey em joke no funny go receive 20 strokes of koboko. |
There is no need to ask that question. It is me. Your one and only Disease aka Pastor Offering. ![]() @gabrywyl, I love u. One day make we meet so that we can eat Amala and ewedu soup. |
I hear say all the members for Nairaland na Yahoo Yahoo dem dey do. Na true? ![]() Make una tell me because as for me I be handsome guy. ![]() I no dey do Yahoo Yahoo ![]() |


Fine boy without rival. Any other fine boy in Nairaland is not only a counterfeit, he is also a pirated copy. Babes in the forum, where una dey? Holla if u hear me.
I no fit read am at all. Even If I buy triple bifocal glasses I no go fit read am.