Disease's Posts
Nairaland Forum › Disease's Profile › Disease's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 24 pages)
@sylve11 Ol' boy! U disappear again? ![]() |
@Dual_Core U are truly gay. ![]() I like u and ur joke. ![]() |
Me I be pastor Offering! In my church, we don't give offering, we receive offering. ![]() @Magnate 02 Welcome to NL jokes. |
Walahi! Make una take am easy with the Hausa. ![]() |
Happy birthday Sylve11 & Clemcykul ![]() Chop double knuckles ![]() |
Uncle Kuns, carry go! ![]() |
Ol' boy! Chris Okotie dey speak English from another planet. |
I hope say dis topic no go enter General discussion. Happy birthday Clemcykul. Chop knuckle. |
what are u guys saying? Speak English. |
@sylve11 My guy happy birthday. Chop knuckle. ![]() |
@Tgirl4real How u dey now? ![]() |
@Anonymous2 WHAO!!!! @lyssa Baby! ![]() Whats up? |
@studio43 How u dey? Seun don talk say no gay jokes again. @sylve11 Ol' boy! I still dey. Chop knuckle. |
Chei. Wetin be dis. Everybody don become Obama relative. |
@Arcani For being a good judge plz accept my gift. https://content.sweetim.com/sim/cpie/emoticons/00020259.gif |
And I am Obama's Nigerian son. ![]() |
The babe dey always post 4 Sexuality section. ![]() Na wa for some babes. ![]() |
Guys make una check out this member profile https://www.nairaland.com/nigeria?action=profile;u=244103 |
@romade At least the truck will be able to carry everyone. He will help u carry for free. |
Everybody is claiming to be Obama's pikin now. ![]() |
Very soon nollywood will become nollyplank. Na so so pako films wey dem dey do. |
A PRESENT FOR YOUR BUSHLAND https://content.sweetim.com/sim/cpie/emoticons/00020259.gif |
@Pappyshoes I Know. ![]() |
@Pappyshoes Pappyshoes how u dey?Some people get very weird names. |
I be innocent guy! I no dey post funny pics. https://content.sweetim.com/sim/cpie/emoticons/000202B0.gif |
Uncle Kunle is getting dirty. ![]() Its nice. Make we shayo jare becos Bush is going. https://content.sweetim.com/sim/cpie/emoticons/00020285.gif |


