Disease's Posts
Nairaland Forum › Disease's Profile › Disease's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 24 pages)
@lorenzo grouse ![]() |
![]() |
Off-topic thread in the building. ![]() This off-topic disease no get cure o! |
No more blablabla, wtf, koko, koboko, and so on. Or else BAN! ![]() |
I no understand o! ![]() |
@gabrywyl Baby! welcome back. Why ur name no change to '*gabrywyl'.I have finished eating a full plate of beans and ready to fart out loud. I don forget No farting or else BAN! ![]() |
@Ziggy_mama Too much janga ina d system man! Yaaa!! Rastafari! |
Another meaningless post and offtopic thread. ![]() If una continue na BAN! ![]() I'm enjoying this. ![]() |
@gabrywyl u must have watched d protest that happened on Oct. 30th 2008. I hope u enjoyed d show. Baby welcome back sha. I think say when u come back ur username go be *gabrywyl. I wonder whether the aluta go still hold on Nov. 1st 2008. Where is dis aluta master 'MOGENTLE'? ![]() |
@Ziggy_mama No be only sauce na flavor ![]() Still smoking d pot I can see. No smoking Or BAN! ![]() |
@KunleOshob bros, make u go ask aluta master 'mogentle'. ![]() |
@saucekid na pot dem dey smoke. ![]() Finally peace has returned to Jokes section. ![]() Where aluta boy mogentle dey? ![]() |
@saucekid WAAAAAAA!!!!! ![]() Ol' boy u miss serious protest yesterday. Guys and Babes just dey provoke anyhow because Seun ban Gabby & Scopium. |
So Gabby don come back. No more Aluta again. And I don already compose aluta song: When I Say Gabby You Say Scopium Gabby Scopium |
romade remember aluta on Nov. 1st 2008 O! hmmmmmmmm!!!! ![]() |
@tytylayor U think say Seun don ban before? 1st ever ALUTA CONTINUA in Jokes Section. Amazing. Remember no posting on Nov. 1 2008. |
Guys and Babes dey provoke. ![]() |
THE 1st EVER ALUTA CONTINUA IN JOKES SECTION. NO POSTING ON NOV. 1ST 2008. @princesa U wey like to dey talk and dey blow grammar wey no dey dictionary, remeber NO POSTING ON NOV. 1ST 2008. |
@sylve11 Seun fever never catch you yet sha. No posting on Nov. 1 2008. |
@skype2 Are u also skype4? @members Remember no posting on Nov. 1 2008. |
@dani1luv U don hear say no posting on Jokes section on Nov. 1 2008 dat is if Seun no answer our pleas. How will dis message get to the new members? |
Akon - Right Now (Na Na Na) M.I.A. - Paper Planes |
@mogentle I am in support dude. @Azo I dey try my best make Seun Fever no catch me. ![]() I dey vex, provoke and anger right now as I dey so. ![]() |
Ol' Boy! Who will heal this Jokes section of this Seun Banning Fever? Oga Seun bring Gabby & Scopium back o! |
I am in total support. Guys & babes make una no mess up that day o! Guys & Babes dey vex no be small. I hope say una go do the same for other members that find themselves in such situation. ![]() |
@Seun Oga Seun lift ur ban on Gabrywyl & Scopium now o! I am missing them badly. @fellow jokes members If me or any other member was in the same situation as gabrywyl & scopium, would u do the same, i.e. pleading with Seun to unban us. |
Seun's new Law in Jokes section All I'm gonna to do is BAN BAN BAN BAN and a CHING CHING and take all your post. (sing along to M.I.A. - Paper Planes) |
Na Seun fever dey catch Jokes section. ![]() And u talk say disease no fit reach jokes section. ![]() |
Another off-topic thread in the house. ![]() Seun fever don catch Jokes section. ![]() |
Another off-topic thread in the house. ![]() Kai! Seun good o! ![]() |
Whether na becos we talk say make Gabry be moderator that is why Oga Seun come ban am. WOW! All Seun wanna do is BAN BAN BAN BAN and a CHING CHING and take all your posts. (sing it as M.I.A. - Paper Planes) ![]() |
@tytylayor Nice toothbrush. ![]() Cleans not only the teeth, but the ears as well. ![]() Where can I buy one? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 24 pages)





