DiskJokeyManic's Posts
Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 81 pages)
Ibehchizzy: |
Person beg me fr 1k here fr weeknd wen I was abt gettin veri busy wit my dj work.... nd since den,,,Na nw I don com online.... I dy find de mention to tel am to drop acct fr de 1k bt e b like oga don delete de post....🫤🫤 Pride abi watin I wan call m??.........🫤....anyway na ur wahala b dat oo |
2 make money hard oooo..... Pple wey dy prison no knw watin God do for dem....🥴 Person jst dy perform bck to bck to bck since Friday night no sleep.... Mak I go sleep beta sleep......chaii😍😍 |
😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡
|
DiskJokeyManic:😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
|
DiskJokeyManic:Game wey I cashout 2k dy go ooo..... 🥲🥲🥲 chaii,,, wit benfica last game now Home 1.5 🥲 Who played??......🥲 Second booking code wy I drop👇👇👇👇
|
One nd onli surviving of my 100naira ticket dy show 2k cash out now..... Me I don cash out,,,, I go use de 2k play tomorrw game🫤🫤🫤🫤 Modified;;;;; I get anoda running ticket of dat my 100naira ooo... Bt Sparta prag to win dy cut am.... 2-2 nw.... 81mins |
K |
AlphaNugget:Wow.... Sweet option |
Kung:No oooo ..... Hw dat 1 dy operate?? |
Sporty 2 sweet ooo..... Games won't play finish dem don mark am,,,,,, any oda outcome of de game na dem sabi,,,,, sporty no send dem again😂😂😂😂😂😂 No wonda pple jst dy advertise sportybet anyhw fr here.....chaii😍😍😎💥💥 Sportybet wit his new features is programmed to favour u,,,,,while bet9ja nd de rest na selfish bookie,,,, dy onli sabi demself....😐 Tobehonest,,,,, if u re gamblin nd u no dy use sportybet,,,, den u re missing a lot oo🥴🥴 |
Haaland again😁😁😁😂😂😂☺️ 3-1..... 15mins😂🤣😂 Who say make Ipswich go score first🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂 |
Haaland to score boooooom😁😁😁😁💥💥🤩🤩🤩 |
Kung:Which 1 b slow sport news??.......😂😂 Na onli skysportnews I sabi oo ........ haaland starts....☺️ |
Kung:Nawa🥴🤦 Modified:::: whre u see m??...... I jst checked man City injuri list and m seeing Rodri,,,, savinho nd Oscar Bob🫤🫤 Sporty neva reduce my stake or void de game... E still dy 100naira |
A763F8D6 ADE189E 45651B E5D2A65C
|
42B9C01 D21BCD CAEFF94 F5CCEB1
|
oyewale0001:Boss Oyewale,,,,tanks my boss😎😎👏🙌🙌 kingcisE:Tanks boss🙌🙌 haaland to score at 1.40odds today is another beta option erniok:Yes o atleast... But am still disappointed😞 Betta luck next tym🙌 |
😞😞 |
erniok:No b here my eye dy sef.... I wish dat magpies boys fr Gibraltar go score 2 goals ... I go collect money well well dis night😭😭 Modified; 1 more God abeg🙏🙏🙏
|
I wish magpies go fit score 2 goals make I collect anoda ticket😔😔 |
Bayer Leverkusen maintain ur lead abeg o Sevilla do de needful🙌
|
1st paragraph - how can u as a 31 yrs old be dating a 29 year old woman? Hw she wan take respect U when the age bracket no much??🫤 Abi U no know say she senior u in every other aspects of life aside age?? The grade u should go for are those 19 to 25 while her grade are those men in their 40-50s upward 2nd paragraph - Being Religious does not mean u wil make a good wife! Religious nd strict lady with a “feature of a good wife“ you claim she has that finds it hard to say ""Sorry"" when wrong? U re seeing the red flags now oo!! 3rd paragraph - oga this is a very big red flag. RUN! 4th paragraph - oga, it is either u are a simp, weak man or that lady already knows ur mumu button. She knows u love her more than she does, and trust me, this is just the beginning. You never begin apologize sef. 5th paragraph - notin I hate for dis life like woman hang call on me when na me call u. That is one height of disrespect u can give me as a woman 6th paragraph - Red flag! Red flag!! Red flag!!! 7th paragraph - oga, if u go on to marry dis lady, u wil surely regret it, I bet u. A broken relationship is beta than a broken marriage. End everything nd move on with ur life 8th paragraph - you never marry her dey complain like dis, what if una later come carry? 9th paragraph - oga all I can tell u is, that ur woman will never change, not now, not when u two get married. Don't think she will change after marriage! Don't ignore any red flag u see now, if you do, then in few months/years time, we will still be here to read about ur marital issues on Nairaland Frontpage. Bye |
Sexual Harassment ![]() |
U re facing criticisms because of the few bad police officers in the Nigerian Police force...😐🫤 Even when pple report of police brutality and harassment with enough evidences,,, nothing will be done.. So how then do u expect the public not to criticize you pple?? 🫤🫤 The day you'll know hw heartless dis pple are is when u encounter them... Especially as a young individual doing well for urself🫤🫤 Nigerian Police are never ur friend!!!! Know this nd know peace!!! 👍👍 |
Everyday247:👍👍 |
Everyday247:Live match ...... Go play m sharp sharp🫤🫤
|
TheRatelGang only should like my comment 🙌😎😎 Don't play else u'll learn and u'll learn the hard way😎🙌 |
abba09:Na today u knw say I no smart?? Me wey na dog chop my placenta??😎😎 abba09:No,,, u nd ur group dnt beg because u need it.... U ediots beg becus u hve made it a profession to BEG every year... Tink about ur lives🫤🥴 abba09:You nd work in one sentence??😂😂 Den I guess ur work stops every 2 days?? Na wit dis kind work u wan use take care of person daughter nd ur children?? Tink about ur life🥴 Na girl wey go open leg fr u I pity las las oo😭😭 abba09:Yes am addicted nd I have my own money to bet u dat is not addicted,,dat neva gambles,, re u beta dan me? u dat go abt to beg evryday, month nd year?🫤so wat is de usefulness wen u still feed frm hand to mouth??🫤 abba09:Yes ooo,,, I can't engage in stwpid hustle dat wil make me to b begging everyday, month nd year like u and still be in dat hustle... No,, neva.... So u re right👍😎😎 |
Wen u expose deir evil deeds on giveaway threads or whre dem dy plan rip giver of him hard earned money,,,,, u will hear dem say tins like: """U don't know wat pple re facing if u cannot help dont discourage others frm helping"" 🫤😂 I go jst dy laugh... Pple wit 2 hands, 2 eyes, 2 legs, can hear,,, can talk ... Bt has made it a full-time job to beg online.. witout shame fr dat matter,,, u fit credit dem 100k each now now make u still see dem dy beg for 1k fr anoda thread🥴 Samueltem337,,,,, Realitykings,,,,, Abba09 How United u guys re during crumb hunting or deceivin Giver so as to receive giveaway twice,, thrice dy beat my imagination... Una teamwork nids to be studied..... Even prime MSN (Messi Suarez Neymar) no gt teamwork reach una.... I twale fr una oo🙌🙌😎... I just wish una go use dis teamwork take learn investment work.... Na massive cashout😎😎 instead of roaming abt on Nairaland evryday to collect money wy no fit change una lives fr gud....😐 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 81 pages)
