DiskJokeyManic's Posts
Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 81 pages)
Make I go pieces eseka games😎😎😎😎 |
oyewale0001:Seen boss!!!! Thanks a bunch👏👏 |
66ungs:See,,,, de tin is dat I hate trollss wit all my life....since I have known dat guy,, he has neva begged for anytin in dat thread,,,,he is among dose who make meaninful contributions to de thread.... de 1 time he begged,,,, u pple started trolling him,,,, while de oda useless guys on dat thread dat beg everyday, none of u troll dem.... U no see as dem credit am the 3k Sharp sharp?? Dat is to show dat he is doing sometin really good in dat thread.. De main aim of dat thread is to always drop games nd dat guy takes his tym and energy to cook games and drop almost everyday nd every weekend.... E no gud na... U sef check am... It is byegone now... I'm sorry fr de insults,,, I will modify de posts now👍👍 |
oyewale0001:Good luck ahead..... We pray for green my bro🙏 |
66ungs:I dey.... How e dey b? |
LucyFer:Guyyyyyyyyyyyyyyy since Monday?? 1xPOS?? HOW FAR? 🫤🫤 |
Toto decay 😐🫤 |
LucyFer:1xPOS?? Ah ahnnnnnn,,,, dat guy is nt like dat na.... Give him some little more time let's see... 1xPOS,,,, come and tell ur own side of de story |
Lucyfer,,,,,,,, dat guy don use ur money play game......notin remain.... Watin b him NairaLand acct?? |
Sometyms I wonda why som of u find it soo hard to respect urselves...... Person beg fr data just once Una dy troll am??.....person wey dey drop games back to back every weekend oo.... But Useless pple like Samueltem337,,, abba09 nd FatherCHRISTMAS are always here begging and wasting deir wrtched lives adding inconsequential pages to dis thread....😐 Y not direct de trolling to dem??.....😐 Una wan pursue all our puntas fr here add to de ones wey don go finish??......Una just want here to be fr wretxhed pple like de 3 ediots I mentioned above??.....🫤🫤 66ungs.... Oga,,,, like I said,,,, if u dnt respect urself going frward... I go even insult de mama wey born ur mama sef..... Behave urself nd we re gud👍 |
Panathinaikos jst Equalize pls🙏 goalgoal is all I need pls🙏 |
[quote author=KingAbdulazeez post=131389198][/quote]Dis 1 u jst dey quote quote dis game like dis..... Make I beta go play am nw....... I no wan hear boom boom later meanwhile I see am nd I no play am...🫤🫤🫤 |
APOPTOSIS:Abba09,,,, is a Scammer and a gambling addict.... DO NOT waste ur hard earned money on him..... He also has other NL accts such as; Abba190 DepressedLad Woojin Odenkirk He uses to tell his Sob stories so pple will send him money and then he waste it on gambling |
Mustapha102:Bro,,, once a business deal fails..... De best tin to do IMMEDIATELY is to REFUND de person back his or her money na..... By dat way,,, ur reputations wil still be intact....Or are u de male version of Ashmusy?? 🫤🫤 Let's be honest,,, evryone and anyone wil call u out fr dat bro.. it is money-related nd pple don’t joke wit their monies in dis economy |
Nn |
6ixT8:Notin dy pain me pass midnight game wey b last game...... I detest it...... U no go sleep, nd ur ticket go still cut.... 2-0 😂😂 |
LOL! |
Dis stupid ""park the bus"" merchant called Mourinho has started his madness at Fenerbache again.....😐😐 New season,,,, desame old boring playing style...... Ediot be living on past glory....😐 Lille abeg add 1 more fr dem....... Nonsense 🫤 |
Reloadedisraelp:I had to wait fr my game to play befor I reply u so dat some animals wont say ""he is typing out of frustration of his lost game"""" Oga u're a very useless adult.... 5 odds nd so f**ken wat?...😐 Did u sub for him??.....No Did u at least give him even if it's 10naira to add to what he has?.......No Hw many games do u post here fr pple to play?? De pple who have been begging u fr ur odd/even strategy did u tell dem??.....No And u hve de audacity to come here and type nonsense.....Na onli to direct pple go ur dead telegram channel u sabi....😐 .......try dy respect ur old age sir..😐 |
DiskJokeyManic:🙂
|
Surviving is winning Franklin...... Whateva it takes kid. Survive 🥲🙂
|
Igbos Amaka ![]() |
Hmmmmm Chelsea 😂😂😂😂
|
Sporting CP my favourite team, how una take allow Useless FC Porto do a comeback from 3-0 down to 3-3?....🫤 CP make una win o, rooting for u people! My Fav Boys of Last season😎 I too love una😎😎 |
stacyadams:
|
Some goodfornotin Nigerians evn go as far as insulting each odas parents on social media because of these so called celebrities..... So sad😞😞 Left for me,,,,, if na my type full dis country baa? I swear to God who made me,,, celebrities go even dey beg me or pay me to attend deir shows Nonsense😐
|
Nigerians are most Useless sets of people on earth. They love making nonentities famous.. If not, tell me why a sensible person will follow Someone like Portable in the first place....😐😐 If u come my social media handles, if no be all those funny and sensible pranksters and skitmakers, comedians dat I use to relief stress after de day's work or pages dat will enlighten me on how to make money,,, den why should I follow u? I no dey follow any nonsense celeb dat I'm not benefiting from,,, instead na me dey pay u by streaming ur music sef nd u go still get mind come dey insult pple wey dey feed u Na us£less Nigerians I blame sha..😐 |
SamueItem337:ofcus u're already a millionaire if u should combine all d airtime money u have been receiving will all ur cloned Nairaland accts in dis ur misrable life......😐😐
|
PJtech:So what is de moral lesson of de story??...😐 We should keep sending u funds year--in//year--out so u keep wasting it on betting while depending on de yeye motivational quotes; ""never give up"" or ""no one knows tomorrow"".....😐😐 Oga tomorrw na Sunday and notin wil happen to dose dat did not help u,,,,, go find work😐
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 81 pages)
