Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 39 pages)
exPLIcit7: Na wa0 swagal0rd thread d0n turn to lecture R0om... And the funny tin na say na R0manticb0y b deir lecturer...Adex,ditrix,Dibu Ojerinde and others dey receive lectures 4 classden u dey find admission |
iLLiE: Why ditrix dey always ask crazy questionsna d koko na |
oluwaugo: thought i was the only one....we plenty!!d tyn dey vex me |
oluwaugo: aS v.i.p dead body naa? Btw u 2go id no exist oo na wetin 2go talk.odizee910. Dem no knw say dead body dey stop motor? If e con stop plane e go b droping tyns. |
I greet d house |
Y all dose posting features no dey work for me na,mk person debrief me on dem abeg |
Y dem put ded body for plane[b][/b] |
Why dem put dead body for plane sef |
phabulousannie: mawnin oga.....hope u slept well?yes ma, |
exPLIcit7: I like this p0st...ok boss,appreciate d author. |
Quote of d day by marilyn monroe---“I'm selfish, impatient and a little insecure. I make mistakes, I am out of control and at times hard to handle. But if you can't handle me at my worst, then you sure as hell don't deserve me at my best.” |
phabulousannie: *yaawns* Mawnin evry1!!!!...............gud morning ma |
Viewing this topic: Loveoyanx(m), I-am-Winner(m), phabulousannie(f), _anatomy_01, ditrix(m) and 1 guest(s) i greet u all, n all to come. good morning |
Latnok95: Yo Beceth/Oliseh.com.. Been spying on ur profile, will a frnd request be okay?u deh beg abi na gentle mann? |
exPLIcit7: Odizeey just reminded me that manchester urinated have a match...nw u knw |
Monsieursuave: .dis match na our own |
I greet d house. Man u go beat shaktar,das a fact |
Explicit watch out for united today |
Becketh y u go join me with adex na shuu. Gv me my space nxt tym. But thnks for acknowledging me sha. |
Asakel: US GOVERNMENT SHUTDOWN.who shut am ,chai dem don shot obama,yansh kai |
Good morning beautiful ppl |
Metaphycist: Tis nt my fault it tuk so long cuz I always hv nwk problem...n its bcuz I stay near d airport n d Govmt ordered dat no Masts be placed in d area 4 d safety of d planes.my belle dey urge for more |
Becketh: am leaving 4 now here, am leaving 4 now there, who go kon remain.?just d two of us |
Faith93: Since ASSU nd FG, do not want to call off this strike, am gonna leave this thread till dere is a cause to post...I'll miss u'all no doubt..bt its jst for d best cos..this thread sef don "taya"...I jst pray God softens the hearts of our leader..nd grants ASSU's request..nd dat this much awaited list cums awt so the yet to be admitted student wud knw dere fate..bt for nw..am outta here!..bye pals...love y'aLl...*kisses nd pecks*c ds one o,u go first hide as guest den wen u c one tyn wen sweet u,u go con say,i said i will nt post bfr bt i cant bear it,like riley dey do hahaha |
exPLIcit7: bcoz we win abi...if na man u...u go stay reach 12:00c ds guy o,who una win stew,hahaha |
[quote author=Great~Mind]lol...odizeee baba! U know say, sme old peeps no de gree say dem don old B'cos them believe say "old age na death closest usher." Perhaps, naija no be an exception to that belief.[/quote]naso naso |
Good nyt all my wonderful peeps |
[quote author=Great~Mind]Nigeria isn't 53, she is 99, but will be turning 100 come 2014. The 53 is obviously her age as an independent state.[/quote]ehen so naijA don old reach 99 nxt year hundred n dem say we neva old |
Ken excel: .nt joking o. Did we gain independent 1960 or given birth to 1960? |
Adex097: Adex is here bro..God bless you.my guy welcome,I hope my boys 4 d prison no malltreat u |
[quote author=Riley_Freeman] maybe sha o..the whole thing is complicated. Tho' I think Holyrule has his mind set on Uniben, but he just needs more reasons why he should go there. .. Well, he knows his struggles n what's best for him..N I wish him luck in whatever decision he makes. N Swaggy, how's exile? Having fun with Adex? [/quote]ill pass d msg |
mickeyIso: me? Sarcasm? +blushing .means I'm coming up yay!!!I dnt knw if its ISO or 7 o,his ban expires on sat |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 39 pages)



wen is his ban going to expire?