Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 39 pages)
Detivo: guy wat exam ar u preparing 4. Nva d les receive ma blessingtaxation,tnks 4 d blessing,it helped |
Preparing for d big exam,mk una pray for me |
Texzy22: Good Morning ! My fellow Newly Admitted Unibest Student and Those whose admittion is Imminent i greet u all...... Guess u all had a Pleasant and Sound nyt Rest'... Im Osas Ogbe by Name. I have Question to Ask this Thread. Are we to upload any of the Certificates eg Birth Cert, Statement of result, affidavits etc etc during the Online Clearance or we using them only during the Physical Clearance ?? Thanks.........good morning bro,yes we to upload.bt just cool down for nw,all dis will unfold its self to u in d ryt tym boss |
FilesUpdator:I nor knw 4 u o,u must toast her for me n she must gree |
Detivo: surely it wuld go on 4 m. Wishin u al d bst.tnks bro,God will c u thru,if He did it bfr He will do it again,He's d same GOD |
iLLiE: Abeg make nobody 4lo me tok fight matterI go report u |
iLLiE: I think u shld greet the housenaso chap chap |
Detivo: pls any bodi got kiluto contact, i nid it....i dont tink i hav a say on dis thread any more....make i stil de wait until d so cald 3rd list cums out....nd 4 u guys dat ask abt my yabatech enrolment, its a no go area, cos i scord 55agg nd mascum cutoff is 65, so am 10mark down. Lyf goes on. I greet al my fair pals....am stil ask of benusi, wer is he. Nyc nite guysdetivo. Life must go on |
Miscellaneous: lol..... she Nor want ushe must want |
[quote author=_anatomy_01].[/quote]yay anatomy my friend wen I find go project fame thread,welcome |
Faith93: na u Dem go toast ..lol..yeye guy!no na u o,4 spoiling my show |
exPLIcit7: ABI y0u 4 use pidgin...0r u d0n dey f0rm ajebutter lyk s0me peeps...I lyk d way exPLIcit7 and 0dizeey use slangs...naso bRo, bt some words no dey enta pidgin |
Malo nogede malo slow,sunmo mi je Ka flow.sha mukulu |
I greet d house,one thread,chatting without e-fight |
Faith93: ur so so OYO!chai c f up,na file man cos am o,abeg na |
FilesUpdator: [color=olive]hehehe.... Chairman, nor vex.[/color]I no hear,except u go toast her for me |
exPLIcit7: take am easy na...no tym |
Pokemon43: what is kona nd what does it mean?I think it means love or where is love or freedom |
Pokemon43: even village swaggs don high pass city cos for my village dem wan nak one correct new university loyola wey go get level pass i nor talk ooovillage na village,u dey go c ur ppl no b swag o,cos u dey disrespect ur husband |
I greet u all in d name of d LORD JESUS |
Pokemon43: y u dey find oga distress sowi ditrix trouble abi u want make e give u ''double back hand upper cut''?woman,dnt call me distress,abi u wan go village |
sylvalord: what do u think?no wonder I like to sing kona |
[quote author=Dsuave_monsieur]Transformer spoils n keeps suave out for abt 24 hrs. He comes back 2 see dat he missed out on an argument on his best food and a unique e-fight Damn!! Lyf can be a b*tch atimes. He's still trekking tho. He'll be wid ya'all soon[/quote]nobody's suaver |
FilesUpdator: you wan turn the guy to girl?:Dthank God say you quick talk truth. If na ditrix now......una don turn me to bad guy abi |
di natale: lol.i be guy osister |
sylvalord: what's with this guy and gays?u b gay? |
Swagalord18: Qwert Yuiop ....originator of d qwerty keypad arrangementnaso bro |
Swagalord18: lmao...don't get me rong y'all as this post can mean somtin else ...(if u knw wat i min)na u sabi,ur conscience dey judge u |
FilesUpdator: baddo....... how far?I no b badoo,na gays b badoo o |
Swagalord18: lol ....sharp guyI b ughelli boy brought up in lagos |
iLLiE: Good evening guysboss hailings |
Swagalord18: chai!...... Ur ear well wellc sapele boy o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 39 pages)
Where dem 4 dey see dat kine thing?hehehe.... Faith93, sorry for am abeq.



