Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 39 pages)
[quote author=Riley_Freeman] lol, Mickey, do you think I'm arrogant? Please be honest [/quote]ask yursef boss d ans lies within u, |
Mickey7: lol is fighting we fight?no o boss,i mean thnk God say u got it |
Mickey7: lol now i get ur point .beta |
Mickey7: so everytin,ur money...all gone! Trusts dt u lrnt a tin or twona wa 4 u o.I said I finished ma last paper 1:PM,I dey go do clearance to collect ma result nxt year boss,u knw wetyn I suffer,uniben stress dey learn,na greatgrandson to ma sch stress,na y if dem dey yan stress I go just dey smile. |
Mehlena: buh u just said u don't want to 'waste ur sweat'.. Or do u want to go for HND?he said if I wld withdraw,I said I dnt wana waste ma sweat;meaning dat I cnt leave ma result just like dat |
Romanticboy1: U2 love dis gal sha!person wen I neva see,mk I add her for 2go 1st |
Mickey7: what abt d admission u've bn offrerd / uniben?hw do u hope to reconcile bothI said bye 2 nd,1:PM 2day |
Romanticboy1:well said boss,n d direct stuff ehn,e no go work o,I no wan stay house nxt year,even I.t sef i no wan do |
Mickey7: nd2 is lyk year 2 ryt? If yes, are u going to withdraw?yes year 2,n I cnt withdraw na,my sweat go just waist? |
Faith93: lolz!sharap |
Ken excel: ..I don hands up for am o. |
Mickey7: dixtrix' got a bb:::hurrayBB wen charging port don spoil |
Romanticboy1: hmmmdelta state poly ozoro |
Mickey7: u sch @ a poly already!yes boss |
[quote author=Riley_Freeman]lol...University don dey for Ughelli na..? Hehe...Dumez campus, bros, you ehn [/quote]naso,mk him go fynd him coursemate dere |
Mickey7: hm..which exam did u sit for sir!my nd2 final exam |
owoleola: any engr peeps here,lets relatemy friend wen dey read engineering for Mr jokpa university of ughelli, dumez campus,dey find course mates too,drop ur no. Mk I gv am co |
Faith93: To only those who stay in lag:::dogs for sale at an affordable price...BUYERS NEEDED URGENTLY!whr 4 lag mk I come buy |
Faith93: ...lol ''sir''..ok o...ur welcum ''ma"☺k thnks 4 defamming my character,b expecting my lawyers soon |
Faith93: ...I dnt av to bless u by posting it on this thread dear..nd mind u, u're already blessed!tthnk u sir |
[quote author=Riley_Freeman]sorry , I didn't wish you Success, I thought you were joking sir. Well, success in your result [/quote]»̶-̶̶ †̥ånKz-► man,God bless |
Faith93: G-string or ditrix....whicheva way...abeg find ur level!na wa o,I call name,na nw u go c ma post,wen I say mk una bless me u no bless o |
Ken excel: na so una dy talk na..make result come out just nw,na una name go be first frm back..eeeee sowi ooo i actually mean to be first frm top no mind me ooo na hungry cox amabeg U well weLl o |
Ken excel: hahahahahahah...na wenti make u talk so? Abi u catch ur wife wif ur gateman or abi na wenti happen na?1 guy just dey disturb me for babe mata,him say I insult am, |
Everytime I look into ur eyes I c my paradise |
Ken excel: ..thank yu bro. marking scheme? If I hear |
Dis world no good |
mickeyIso: are U̶̲̥̅̊here no b friendfinder boss. Na joke o |
Back from d exam hall,#hotseattyns. Bt baba God was ma cooler. »̶-̶̶ †̥ånKz-► to dose dat wished me luck |
Romanticboy1: na wa! So many (f)s turnin (m) nd vice versa!naso bro o,na y I say I no want dat babe b4 o,she fit b man |
Nekkie27: dnt b 2 superstitious....who says s*x is an act of impuritylove n sex na same tyn? Go read abt the mystery of sex pls |
tsleazy: this guy has a point...bt seriously can sumone give ideas or tips abt wat to be doing as prep for the futuredo wat u love doing,wat do u want to do. As for me na browsing tyns,deres no niche around me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 39 pages)
riley*waves*


....2 me i mke love in worship cuz worship is a love relationship wt d spirit...dats y he z ma frst true Love....nd i get a hug evwydae...