Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
Profemmy001: I guess d zone@MTNnop at alemu ijanikin |
Profemmy001: Really, That is bdg nw. I also worship@lag province 31, under pastor omatsolaah ah lagos province 31 peeeeeeeeps, we ruling man. I rep zone 12. King of Glory |
Adex097: But that d&j sister resemble carly of icarly o.na she b Carly, d&j don tey, u still dey watch news, =D I no fit laugh,I hate news cos wetyn dey comot for dis naija na nonsense, no body jst dey smile, na annoying tyns u go dey c,instead mk I waste my tym watch news,mehn na to dey c wetyn dey mk happy o. Peace |
Adex097: my nick likes»»»»I feel u bro but I no like d&j cos of dem sis,I pray mk she comot. Bt me like fairly odd parents,bt annoyed wit go deigo go,olivai: tank God say na midnyt dem dey show am |
Trafford: No o! I do NOR like CN.. They are too showing 'fighty-fighty' cartoonpenguins of madagascar:my best of all,bt CN dey try small jonny test,regular show |
Wat will I do hmmm - - - I won't die. I will still thank GOD |
Some1 pls bring 1 correct gist abeg |
vickyb59: brother we be 1.. I am frm Agrarah too.. Do you know the Ogegere Family ?.. Which family you come frm..I no knw o, na edeide and edjeba I com from inside agbarah |
Trafford: yessirI'm urhobo, from agbarah. And a warm handshake is ok,. |
Trafford: bros! Haba! No be me o! Quote the guy man wey talk am..not me...shuo! Weke!u b urhobo boy ?, trafford |
Faith93: The bible says'' we shall decree a thing nd it shall cum to pass''!...until i learnt ow to decree nd declare i was like a wind tossed with no direction...dis is my 3rd yr of rytn bt deres sumtn diff abt dis yr...deres no cause to wori or fear for the lord has settled my case nd so shall he settle urs! If u believe he has settled urs..den pls type thank u jesus!!thank u JESUS |
Adex097: congrats all nigerian university students...weu dey maga o |
From wat I am hearing dem say banking students no too do well, mk una talk 4 dis mata abeg |
Didi 5: Is this supposed to be a joke.Now it is an offence to score high in uniben's post ume.My brother stop talking nonsense.It may have happened in previous years but this year will be an exception.didi no rush am na, him just dey yan wetyn all dose discouragers dey yan.him sef dey amazed like u |
Add me pls odizee910 |
sylvalord: pls correct d above BOLDED errors.. And i completely agree with ur last paragraph.. We are all God's candidates and i blive we have all been admitted IJN AMENoshare I don correct d hear bt u suppose knw wetyn me dey yan no dey fall my hand 4 national websyt |
Denthon which kind question dem gv dem na, I dey sure say maths no dey. Dem gv us 4 banking geography, y no calculator to solve maths |
Dis scoers of a tyn some na lie o, bt ppl no just dey post dem score at all,e b like I go stop am o. Trafford just talk wetyn I like, some pll jst dey scarman dey watch wetyn dey happen . 4 me I Blv I am GODs candidate and He is working my admission in uniben and in banking. Rccg convention here I come,my year of signs and wonders |
Gud morning peeps,»̶-̶̶ †̥ånKz-► 4 ur info, d mata of cut off marks is ova flogged, bt na average score ppl dey ask, bt GOD is in control, all tins work togeda 4 gud to dos who love GOD, d quest is do we love GOD, pray He gvs u d grace, 4 me I neva c plenty banking students dey yan, Or una cast, I score 58 agg 60 putme, I hope dis is gud enuf. Mehn I thank GOD 4 all of us, cus hm no allow us go count lecture hall. And abeg na onli NW 1000 Lt banking ryt? |
Banking students wetyn dey sup mk una post na, GOD gv me 58 agg »̶-̶̶ †̥ånKz-► b to GOD |
Mehn I nid banking students to post deir scored me I scored 58, 4 me I don GT d admission in Jesus name |
Prizes of bb both london used and new. Tanx 4 ur help |


