Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
Hello gyft |
Wassup loverth |
Pamaimae hi |
dharmora: una no dey talk beta fin for hia ooooooooooooBros,nothing to spur d conversation 4 nw o,mk list come out 1st, |
No love lost no love found. No Loooooove. Its a little too late to say u love me NW |
Peper body tyns,my enemy level don dey increase |
Michael Sokoto: *positions readin glasses well* omoh wahala dey oo!dis is wat NLs family is abt we mk jest of post in a humorous way,Micheal u na Arabian abi |
Hugo7: it waz never intended to be a joke so plz spare me all dat..If no b joke na wetyn, I dey speak Arabic? Shuu dis guy gt family problem o,wetyn even concern u wit assu sef u don enta sch? Mind ur sef no go dey fynd trouble everywhere,me no gt tym 4 all dat,peace |
Hugo7: if this is the type of news u always get plz and plz keep it to urself . No beefoboy ur sense of humuor don die,come redemption camp e go resurrect |
Melena wassup |
Aaafulenu wadup |
Breaking news from Abuja on ASUU!! ﺭﻓﺖ ﺳﺎﯾﻪ ﭘﯿﺪﺍ ﻧﯿﺴﺖ ﻧﻘﺶ ﺩﯾﻮﻧﻮﺭ ﺍﮔﺮ ﻧﯿﺴﺖ ﻧﻘﺶ ﺩﯾﻮﺍﺭ ﻭ ﭼﺸﻢ ﺧﯿﺮﻩ ﻣﺎ ﺩﮔﺮ ﭘﯿﺪﺍ ﺩﺍﻥ ﻧﻮﺭ ﺳﺎﯾﻪ ﺩﮔﺮ ﻧﻤﺨﯿﺮﻫﻤﺎ ﺍﺭ ﻭ ﻧﻤﯽ ﺧﯿﺮﻩ ﻣﺎ ﺩﮔﺮ ﻧﻤﯽ ﺩﺍﻥ ﻧﻮﺭ ﺳﺎﯾﻪﺩﮔﺮ ﭼﺸﻢ ﻧﻤﺨﯿﺮﻫﻤﺎ What really annoyed me is when Jonathan said " ﺩﯾﻮﺍﺭ ﻭ ﯾﺴﺖ ﻧﻘﺶ ﺩﯾﻮﺍﺭ ﻭ.ﻧﻮﺭ ﻧﻮﺭ ﺳﺎﯾﻪ ﺩﮔﺮ ﻧﻤﺨﯿﺮﻫﻤﺎ ﻧﻘﺶ Can you just imagine that :| Anyway, well if the is any other news about the strike I will let u all know. »̶-̶̶ †̥ånK-► you |
Hw fa ma people,I no like d way sm people dey behave,na onli dem own fit b play anoda person own no b play,u stroke wen I dey hail people, me stroke back so ma own no b play na onli u sabi play,sm people own,na 2 say I wonda o,no worry u go soon turn fela |
Kolade9: Na play ah dey play woh...............ah no understand how una take dey look thingsif u say na play tk my own as play 2,hw u tk dey look tyns |
Kolade9: Inhaler niu c am,dis early morning wen we nid peace u wan dey start wahala,sbeg no dey find attention,jst dey at ease |
Gud morning ma people. I greet una office o. Ma banKing pEople I hail una,bt mk una hail back abeg |
PlAying oghene doh wit ma keyboard.sylvalord add me on 2go odizee910 mk I learn frm d pa.... lord |
sylvalord: Am currenting rehearsing with my piano.. BTW is any keyboardist in da ause.. Pls signifyI'm a keyboardist but still learning o |
[quote author=oliseh.com]we've got d same prob bro[/quote]mk una come redeem camp una problem go solve |
Ma man freeman,u r free in Jesus name,ma gal beazally u r acquited in Jesus name, tnks free man 4 d code.peace Bros and sis |
Mickey7: wen is d convention starting?5 to 11. Peace |
Gud day ma fellow admitees I'm here to support d motion dat beazally and freeman dey 1 syd dey laff cos dem dey trend 4 uniben thread |
Wetyn dey dry today,on to alibaba seriously. Mrs gyft,uniben dose nt hv cut-off mark,dats wat ppl don't wana gt into dere knowledge,uniben onli has a reasonable score,person wen score 40 go stiLl dey ask wat is cut offf mark.if u score 50 and above go and pray pls,follow me to d redemption camp,me I go dey dere from Sunday |
Ma people una doh o,me na joker,me nor dey fyt o,mk una leave pako lord mk him dey rake,as for me I b gen2 soul, onli fyts wit d word of God. Mk nobody spoil ma anointing me dey go klm 46 lagos ibadan exp way on sun. Most righteous Eva liveth |
Profemmy001: Really, U mean d 1 anchored by kelechi bernard, I'm also listening 2 it ryt nw...I love d show buh miss godwin enakhena and charles anazodoyes o,bt Godwin and charles dem don go big tym. Godwin(topsport on top radio) Charles (supersport3Ni) . Bt listening to wetyn dey now on radio Continental.peace |
Listening to sportsummit. Its ur boy odizee. #Peace |
[quote author=sylvalord]come u think say na 10000bc we dey? *huh*[/ quote] no dey try me pakolord u no sabi digest words,I 4gt say u no b wafi guy,nor jst mk me and u start o |
Na wen ma fone don gud naim ua con dey follow irrelevant matas,nawa o,dieruwe we' omoshare freemani,pkaerovuen. |
Mickey7: hmm 'i nor dey like beg woman' it's d 21st century bro leave waffi.na u knw u no gt sense of humor na,dem say 1 boy wen gt babe name dey celeb b'day. Hapi b'day sha |
Hay, una nor wise abi,freeman ma bro 4rm d ugh kingdom,nor go quit o,4 me I nor dey like beg woman,na joke na ma bro dey joke me knw,bt if e reaach lk dis jst gv d gal online sorry,das al,beazally,na so wafi boy and ugh boys b,shuuu,ma brro dey joke,abi shey kowale o durosoke, |
[quote author=Riley_Freeman]yes.. It works, I use Airtel tho' did it for my younger bro.. N I'm not really sure it's a cheat..maybe MTN knows. about it.. Just maybe o [/quote]bro abeg help me wit d cheat code |
Mickey7: lol u go dey look for trouble den addRiley baba u wan tk my post as trouble maker cos I jst comot 4 sm hours, I dey shaaaaaaaaame |




[/quote]bro abeg help me wit d cheat code
happy smiley to take cover up