Djcrucifix's Posts
Nairaland Forum › Djcrucifix's Profile › Djcrucifix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 28 pages)
i dey live for house, ![]() |
notin do d guy, i jus hope say dem no relegate them. |
@ poster, big ups to you, ![]() |
old news! this happened since march this year.LMFAO, see tasi. ![]() |
if the guy now ends up winning the 200k nko? |
bigger and berracan we see them? ![]() |
u're too nice o!, u still dey find options abi? u better free the babe before she kills you. |
tu_baba na, banky is good but the guy too dey sing like gay, tuface yarns some philosophical ish |
of all things to discuss online. . . . Nokia charger ??me sef i dey wonder, if d guy dey find topic why im no go google go look for better tin yarn about, he dey talk about charger, tsseww, dead guy oshi. ![]() |
eeyah! don't give up woman, u'll find that special somebody. |
I have this female coursin of mine, we are very close that we are almost forgeting we are coursins, we have started developing strong feelings for each other. just recently we almost kissed, Plz what do i do to stop this? before it leads to something else, GOD save me from this temptation,oloshi ni bobo yi sha, u fit do ur cousin na, oloriburuku |
the guy just dey waste im time, hiss |
|
anytime this guy puts up a man of the match performance we lose, i'm jus saying sha ![]() |
SCAM! ![]() |
the guy dey mad, after assaulting his wife and pouring acid on her he still has the guts to demand 10b, thunder fire im scrotum, he should be the one being sued . |
yeee! lwkmd. ![]() |
