DJDOLA's Posts
Nairaland Forum › DJDOLA's Profile › DJDOLA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 41 pages)
.....what about galala and suor |
Lilimax: They shouldn't start this because we have a lot Indians in Nigeriayes we have them many here....if we start wit em henn dem no go wait |
ritababe: .how much u wan sell dat space? |
GOD is watching |
There is no good things for GAY....either ur partner murder u...or he fu3ck ur ass till u can't hold poo...I don't see any enjoyment fu3cking a fellow man like u.....bone 2 bone....that's rubbish Nothing as so sweet as male giving it 2 female |
I spend my money everyday ontop woman I don't care she work away 2 another man I am ready 2 be ur mugu ur personal maga for life |
Hahah sexymoma no be u dey for ground so...wetin happen...I hope all is well sha |
I no dat pastor na...is even a nairaland member self |
Some fool will soon come here and say d boy is illuminatin |
Thank God....so when and were is welcome pari |
nyere84: Well, i dnt ve a mental picture of this Nlder, i ve a real life picture of him.o boy see confession.....he be like say d guy don do u strong thing abi |
Which kind tread be dis one.....even if ASUU is still on strike...u guys should go and learn work there is so many work out there na HABA |
since_1914: Never knew this day would come; when we can have a Nairaland thread this long without tribalists hijacking it.I will hijack it now |
I do go ask octopus....octopus said we no go loose but win |
U mean jesus wear gold belt gold shoe..I need 2 plan wit some boys oooo make we go collect d gold belt and shoe oooo |
Pls friends who no d person dat sang dis song..is a yoruba gospel song OKO MI SI RE OBO MI LA SIRI EPON MI TOBI OYAN MI SO NO O JE KI AYE RI IDI MI BABA OSE |
Mumu op so na me go tell u say my church no good abi |
Can someone volunteer he/her self and go and ask baba God who hin go punish inside doctor gov and d women |
Nairacrazyland |
Yes my gf do practice it |
Pls friend what is d different between bold 2 and bbz10....does bbz10 has 3d games like samsung or htc? |
Ajibel: Mehn, na Aguda I dey oo. Compared to what we've been enjoying before, I give 'em -5yes u are right...my shop is at idowu odunnuga of adetola road aguda and yes we enjoy light no be lie....but for were I leave at ejigbo o boy nepa don forget us ooo no light at all |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 41 pages)
