Donholy28's Posts
Nairaland Forum › Donholy28's Profile › Donholy28's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 221 pages)
kilode100:d story sweet...just read am |
2008 post!!! Jesus..7 years ago...pikin wey dem born that time don already wise up |
Wicked woman...is the hot water not for her benefit...I just hate wicked people... there's one in my street she beat up her nephew of 14years..Locked him up a room,boiled hot water then opened d door of d room and poured it on him....just because he ate food given to him by their kind neighbour...heartless woman...we re going to deal with her since d boy is too scared to go to the police |
The punishment for drug trafficking in Indonesia is death..... the stup*d man went to Indonesia to rub the names of Nigerians in mud...he get luck say dem just jail am |
Instead of the woman applying wisdom and try to catch her husband red handed she instead subjected the poor girl to torture... as if molestation wasn't enough injustice on the child...her own niece...he husband probably R*ped the girl at d start....I hope both of them get severely punished for their savage barbaric act |
wicked Nigerian girls....bringing harm to the man and they child... but what if they turn out to be neighbours with d bad guy...and d child turns out to look exactly like him...yawa go gas |
Everything tinubu did and is still doing is for his pocket alone |
na so e dey start...soon she go follow her mama dey take nude pixs |
emaculate99:u get mind o...what if im bodyguards dey outside dey wait |
xreal:infinix produces only mtk phones |
dem use juju pause d players |
Him kiss contain elixir of energy....na im make her continue d marathon... but see as her body smooth but bones full her hand |
Wise indeed!!!...how can u fight corruption when u re corrupt |
see as im name sound like babalawo name...he wan be house leader by fire by force...crazy man |
emaculate99:I sure say u no follow kill d snake...cause e be like say u dey ontop chairs dey look d people wey kill am |
why did Lia Mohammad remove the "R"...in his name... it should be Liar Mohammad.... d guy too dey spread APC lies |
And no mosques were burnt but a bomb probably stored by them goes off in a mosque and fools start burning churches |
Yustash001:u don watch too much anaconda movies |
Tolexander:no light and una kill d snake... wow una get mind o...me sef go run but how was d meat? |
Hmmmm na proper comedy dem wan act...jobless .people trying to dupe fellow jobless people..15 years work experience... nawah o...so u must work for 15years to qualify for job wey go give u only 15k...and since 15k na 4 15years work experience dem u must work. 51 years for ur salary to reach that 500k |
does the hand work? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 221 pages)