|
Politics › Re: Igbo Should Learn From South-west Politics — Sen. Eriobuna by donholy28(m): 3:50pm On Jun 21, 2015 |
topsyking: In the last dispensation, the Yoruba, were not Senate President, neither were they Speaker of the House of Representatives, not Deputy Senate President or Deputy Speaker. If that is the case, what is the big deal whether we are schemed out or not? I always hate when people start saying zone this or that to us. Zoning anything, is for people with selfish interest. We the Igbo have produced many Senate Presidents, what did they do for us? Nothing! It is only their pockets! They earned their salaries and ran their own affairs. does this help,...  Are u Igbo...cause ur not talking like one |
Politics › Re: Igbo Should Learn From South-west Politics — Sen. Eriobuna by donholy28(m): 3:43pm On Jun 21, 2015 |
Abeg make una help me summarize d nonsense dix man talk for ten pages... |
Celebrities › Re: Photo: Oritse Femi Dumps Girlfriend Of 5 Years For New Girl. by donholy28(m): 3:37pm On Jun 21, 2015 |
Oritse na bastard...d girl na fool..how he go block all suitors for five years den dump d girl and how d foolish girl go date a guy for five years.... pikin wey dem born dat time go don reach to go message by now. |
Travel › Re: Another Country With The Green-white-green Flag? by donholy28(m): 3:30pm On Jun 21, 2015 |
Emmanuel247: Abi na Nigeria Copy from THEM
Their own Even fine Pass Nigeria own Self u get problem... u no see as wild animal or abi na goat with long horn dey their own...and u no see d digger way dey there..how u go take am compare with our beautiful coat of arms...with d flowers,horses and eagle |
Romance › Re: Ladies Come In And Answer This by donholy28(m): 3:27pm On Jun 21, 2015 |
who no like better thing? but d pix na from d days of old...now if u carry Toyota 504 dem go use style dey look u...na venza and Bugatti dey catch them now.... |
|
Health › Re: Unbeleiveable: Man Survives 500 To 1,000 Stings From Swarming Bees by donholy28(m): 3:22pm On Jun 21, 2015 |
D pix dey irritate me 4 body...dix man na psychopathic die hard |
Politics › Re: APC Crisis: Obasanjo’s Peace Mission Hits Brick Wall by donholy28(m): 8:56am On Jun 21, 2015 |
Nna APC crises everywhere |
Christianity Etc › Re: Why Didn't God Forgive Adam And Eve by donholy28(m): 8:55am On Jun 21, 2015 |
The guy saying that the Bible is a fake is a fool...a big one...he did not forgive them cause they didn't ask for forgiveness rather they started shifting d blame...but in this our time we ask for forgiveness and he forgives us |
Politics › Re: Jonathan Did Not Withdraw My Security - Jega by donholy28(m): 8:51am On Jun 21, 2015 |
Jega...still giving us medicine after death |
Politics › Re: Wike’s High-handedness by donholy28(m): 8:50am On Jun 21, 2015 |
As u take write dix post...all man wey read am go see wike as tyrant |
Politics › Re: Ex Governor Peter Obi And 18 State Governors Askingbfor Bailout. by donholy28(m): 8:47am On Jun 21, 2015 |
Chop and clean mouth....dem don loot d treasury come dey claim say money no dey. |
Politics › Re: Queen Of England To Honours Four Nigerians by donholy28(m): 8:44am On Jun 21, 2015 |
I prefer to look and not speak...still looking gat nothing to say |
Politics › Re: Senate Presidency; Saraki May Lose Post If Expelled By APC by donholy28(m): 8:42am On Jun 21, 2015 |
He go run enter PDP after all its him dat is called president not APC |
Celebrities › Re: I'm Thinking Of Getting A Massive Butt Like Nicki Minaj's-cossy Ojiakor by donholy28(m): 8:40am On Jun 21, 2015 |
Big boobs,now na big butt next u go want big lips or ears...u no fit dey happy as God take create u. |
Politics › Re: Crowd Hail President Buhari As He Leaves Katsina For Abuja(photos) by donholy28(m): 8:38am On Jun 21, 2015 |
I don't remember... I promise to tour everywhere in ur campaign lies/ truth..u too dey travel...abeg sit down work joor |
Romance › Re: N'lander Havin Fun Wit 9ja Futbal Heroe Sam Okwaraji Statue(photo) by donholy28(m): 8:33am On Jun 21, 2015 |
Eh but oga mi how u dey take have fun with a "statue"? |
Politics › Re: How Army Officers Are Led To Their Death- Amnesty International by donholy28(m): 8:31am On Jun 21, 2015 |
I no read but I think everyone enlisting in the army knows that he/she has signed their death warrant... its a pity |
Romance › Re: Problem! Problem!!problem!!! Am In A Biggg Pot Of Soup??? by donholy28(m): 2:38am On Jun 21, 2015 |
|
Nairaland General › Re: PHCN And IKEDC Staff Caught In Their Shameful Act! by donholy28(m): 2:36am On Jun 21, 2015 |
Pay ur NEPA bill.... when dey come show it to them...if dem no gree show dem ur knife or gun...but if u never pay..oga u must settle |
Celebrities › Re: Timaya's Outfit To A Wedding Yesterday. by donholy28(m): 2:29am On Jun 21, 2015 |
So u Leave bride and groom go dey snap timaya |
Education › Re: See What A Final Year Student Sent To Myschool As A Job Application Letter by donholy28(m): 2:27am On Jun 21, 2015 |
Nigeria producing half baked sorted out out graduates since 1902....but who wan learn go learn...correct ones dey and itiko ones also dey |
Music/Radio › Re: 5 Minutes Of Fame With Young Jonn “the Wicked Producer” by donholy28(m): 2:24am On Jun 21, 2015 |
Its young john the wicked producer...ehen how d song take start sef |
Fashion › Re: What Do You Think About Denrele Edun’s Waist Long Blue Braids? by donholy28(m): 2:21am On Jun 21, 2015 |
with high heels join....make he turn to woman na |
Politics › Re: Buhari To Merge EFCC, ICPC; 42 Ministries Reduced To 19 by donholy28(m): 2:19am On Jun 21, 2015 |
Soon after he don go house meet wise men unlike him wey get sense...and them tell him what a bad idea it is...he go come say no wetin he talk and say he be old man....mumu they're different organizations for a reason... if u like join police with mopol or costoms since they're fighting d same crime... |
Nairaland General › Re: Facts: 100 Things Money Cannot Buy In The World by donholy28(m): 2:09am On Jun 21, 2015 |
1:NL front page 2:A Good girl 3:A sad Nigerian 4: A good leader 5:Yesterday 6:Heaven 7:Honest MTN(crooks) ..I 4 reach Ten but make I stop here |
Romance › Re: Is This True? (pics) by donholy28(m): 1:58am On Jun 21, 2015 |
liquidmetall: Or nature? if na nature...all men re d same... but obviously we are not d same...so its conditions that change d mindset of every man |
Celebrities › Re: Watch Video: Ashawo Babe Humiliates PASTOR Demands SEX Payment In PUBLIC by donholy28(m): 1:56am On Jun 21, 2015 |
Ha pastor kwa....Konji no dey fear anointing |
Romance › Re: Problem! Problem!!problem!!! Am In A Biggg Pot Of Soup??? by donholy28(m): 1:55am On Jun 21, 2015 |
Eh which soup be that....so we go know how doomed u are |
Romance › Re: Is This True? (pics) by donholy28(m): 1:51am On Jun 21, 2015 |
Na condition cause am |
Crime › Re: We Deceived Victims By Roaring Like Lions – Robbery Kingpin(Picture) by donholy28(m): 11:21am On Jun 20, 2015 |
Dem dey possessed by lion spirit....but d get luck say no be 4 Igbo land dem try am....people dey hustle to kill lion...we be strong men....ogbuagu |