Donholy28's Posts
Nairaland Forum › Donholy28's Profile › Donholy28's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 221 pages)
Ashawo graduation.... what else did u expect...she don get masters for d trade. |
Association of political criminals.... crises here and there with ur name tagged to it |
He go use another way get d money wey he spend back...Trust politicians |
Na to give u 1GB wey no go fit download music... den after 3 days dem go say u don exhaust am |
Op. blood is thicker dan water...buhari na their brother so how he go take kill them |
The chief is dead...a minute of silence for him...but Ogun hmmm una need serious liberation from crimes against humanity |
Ikpom shoe |
11 cars from only d first wife....nawah o...Women...but since im wives get 22 cars how many cars dem recover from the name. |
Konji.... cure ur konji and leave ashewo or u go get STD |
Chai sorry bro but its d rule of d jungle....mugu must still fall even if dem broadcast am 4 TV |
Oya all of una form a straight line...turn by turn...oya begin dey do |
na 4 d 2go freaks...but dem 4 save time buy cutting off her leg...e go take ten mins |
Go and undergo a full sexchange so we go fit differentiate man from woman....and shave ur beard |
And chop groundnut oil soup....no way MBA!!!...Igbo girls are better |
Ah Ah a man with small d*ck na real f*ckup...but e be like say he no get money cause...if too say he get money she 4 use style find alternative.... chop im money. |
Virgins don finish....life has f*cked us all |
Nna their brain dey format and reformat....I said and I didn't say dey cause katakata |
Adam or Abacha....dix guy dey seriously crazy o...see piercings |
Them go hug their breasts like angry police and sit at d farthest end of the bed or sofa....then she will say my mom is waiting for me at home, I have to get going... den use style initiate fake call...pick call "hello mom am coming just give me two mins"..cut d call look u sorry babe i have to go...my moms waiting... after she don go...u go run enter bathroom to try convince junior to calm down...bad girls |
Judge :This woman has mental problem please escort her to the psychiatric hospital... young man u can go...marriage is not by force |
Eh will fuel price reduce to 50naira a litre....then I go begin clap hands...seeing is believing as long as 9ja is involved |
Instead of dem to mind their country dem come here to form
prophet... |
if too say d guy know he 4 dey one corner dey write nairaland thread with pics included and also he 4 upload sharp wrestling video 4 YouTube |
If ur boss na bank manager e fit work no be when u be security guard or gateman. |
CountDracula:mumu which one of them be Igbo |
After Trial na firing squad direct |
dem dey enjoy their script...and earn money on top...den when d reach house dem go tell their wives.."honey I can explain... its not what it looks like". |
wetin make d meeting secret...since pictures dey...and why he dey smile kwanu abi dem don add am to list of naked men dat will receive wardrobe allowances eh |
Devil go panel beat im head 4 hell...mumu man |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 221 pages)