₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,001 members, 8,448,196 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 11:11 PM

Toggle theme

Donholy28's Posts

Nairaland ForumDonholy28's ProfileDonholy28's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 221 pages)

Christianity EtcRe: Wouldn’t You Love To Be In His Shoes? by donholy28(m): 4:42am On Jun 19, 2015
Ur story long but na d topic i go reply....did I tell u my shoes are paining me?
PoliticsRe: Former Governor Ohakim Leaves EFCC Custody, Returns Home by donholy28(m): 4:40am On Jun 19, 2015
I know say na fake...I don hear many times say dem arrest him only 4 me to see him several places moving freely.
BusinessRe: PHOTOS|Woman Cuts Brother Son Up With A Razor Blade, Says The Devil Told Her To! by donholy28(m): 4:38am On Jun 19, 2015
wetin make u a mother....u no fit give motherly advice wetin u sabi do na to wound person and blame devil..soon devil go ask u wr he dey give u dat kind advice and sue u to court for wrong accusations.... all blames nowadays na 4 devil head.
CelebritiesRe: Top 20 Richest Musicians In Nigeria And Their Net Worth by donholy28(m): 4:32am On Jun 19, 2015
Men just dey one side dey chop money and u dey here dey calculate how much each man dey chop.....
CrimeRe: 12, 14-year-old Children Arrested In Ibadan For Robbery by donholy28(m): 4:30am On Jun 19, 2015
the summary is that they were cursed with bad governance,parents and friends...hmmm kids
Christianity EtcRe: Pastor Picks On Women Who Scream God's Name During Sex by donholy28(m): 4:28am On Jun 19, 2015
Oh yes! hmmm!jesus! oh my God yes! hmmm! hmmm!...and pastor go dey d door dey stroke and record...God is washing u with hypo
EducationRe: Federal Poly Oko Denies “dead” Student Writing Exam Rumours by donholy28(m): 4:22am On Jun 19, 2015
From ghost workers now ghost students...na when una don frustrate d guy die una go give am marks
PoliticsRe: PMB Orders Disposal Of Nine Presidential Jets by donholy28(m): 4:21am On Jun 19, 2015
Make we watch na....wetin we go hear be say he dey probe on jet scam...say he no get private jet and he dey borrow money for ticket
PoliticsRe: Lets Rate PHCN With Their Current Power Supply by donholy28(m): 4:18am On Jun 19, 2015
from Monday till Wednesday we had uninterrupted power supply.... den dem take am 4 sum hours on Thursday b4 bringing it back but. till now...we still get light...na how im day since no be buhari cause am.
PoliticsRe: EFCC Declares War On Ex-govs by donholy28(m): 4:15am On Jun 19, 2015
Na so dem dey talk...dem no fit catch anybody
BusinessRe: Fraudster Dupes Girl Of N14,000 Inside Gtbank Lagos (photo) by donholy28(m): 2:50am On Jun 19, 2015
D girl na mumu...but d guy na badoo....anyway the worst thing a man can be in life is a thief...no dignity like our politicians
PoliticsRe: 40 Royal Fathers Drag Okorocha To Court by donholy28(m): 11:33pm On Jun 18, 2015
preizton:
I gat to look back cos the days are evil and I don't know how many cartons wey u drink.
cartons ke...na only 5 bottles we drink or ur head don full sotey u come dey see cartons...hhmmm nawah o
PoliticsRe: 40 Royal Fathers Drag Okorocha To Court by donholy28(m): 11:02pm On Jun 18, 2015
preizton:
Guy, why are you following me up and down? U no go sleep?
why u dey look back...shey u don commit crime....or u be cultist eh...how u take suspect person wey dey stagger home.
TV/MoviesRe: 7 Myths You Believe Because Of TV And Movies by donholy28(m): 10:59pm On Jun 18, 2015
No 1,4,5,7 hmmm u go need serious convincing to disprove those ones
PoliticsRe: How Jonathan Sold Oil Bloc For $1.85bn And Remitted Just $100m by donholy28(m): 10:56pm On Jun 18, 2015
Dey there dey look past leaders...u no go go do ur work and give us d so-called change u promised
PoliticsRe: 40 Royal Fathers Drag Okorocha To Court by donholy28(m): 10:52pm On Jun 18, 2015
Ndi Eze has been disrespected by this man....but na him still dey rule
HealthRe: Why Do I Itch After A Cold Bath by donholy28(m): 10:50pm On Jun 18, 2015
Na ur towel cause am
CrimeRe: Albino Girl Rescued After Uncle Tried To Sell Her To Witchdoctors(photo) by donholy28(m): 10:33pm On Jun 18, 2015
preizton:
You need a brain transplant!
person no fit play una againhuh free me joor
RomanceRe: Meet The Kano Lady Who Promised To Buy Car & House For Any Man Who Marries Her by donholy28(m): 10:32pm On Jun 18, 2015
irishMO123:
what has exam got to do with this now.....stop that cheap weed Ure smoking it nt good for ur brain
do u have a girlfriend cause ur sense of humor sucks
RomanceRe: As a Guy what is that Sweet Word you use on your lady before she Agreed to Date by donholy28(m): 10:31pm On Jun 18, 2015
Girl u must be boko haram as u don blow my mind...she go just dey blush
PoliticsRe: Ikpeazu Moves To Demolish Illegal Structures In Aba by donholy28(m): 10:29pm On Jun 18, 2015
Finally God don smile on his own state...after Theodore orji finish d place
PoliticsRe: Buhari Has Not Visited Southern Nigeria Since Inauguration by donholy28(m): 10:25pm On Jun 18, 2015
I no support d olodo but i no gree say make he dey travel travel...visit visit
CrimeRe: Albino Girl Rescued After Uncle Tried To Sell Her To Witchdoctors(photo) by donholy28(m):
Na to bleach d wicked man with hypo then use am 4 juju
EducationRe: The Latest Edition Of English Dictionary Contained 'nigerian Scam' As A New Word by donholy28(m): 10:20pm On Jun 18, 2015
419 don enter dictionary
PoliticsRe: Ben Bruce To Osun Govt: I Will Not Respond To Your Attack During Ramadan by donholy28(m): 10:18pm On Jun 18, 2015
Make we just sidon dey look am
FamilyRe: The 10 Commandments Of Marriage by donholy28(m): 2:27pm On Jun 18, 2015
ControlX:
grin grin

Na only dat one you go sabi do ahbi?
dat one go cover most of d commandments
RomanceRe: Will You Continue With The Wedding, If Your Bride Turns Up In A Coffin (picture) by donholy28(m): 2:25pm On Jun 18, 2015
robosky02:
for wedding reception?

abi you wan go there with shovel
I go use d spoon wey we 4 use chop rice...with 500 able bodied men...dem go dig d grave.. but if e still no work we go use hand dig d grave...wetin we know be say she must enter ground
Christianity EtcRe: Is It Right For A Christian To Call Someone A Fool Or Not? by donholy28(m): 2:19pm On Jun 18, 2015
Some people even God look dem 4 face call them fools
RomanceRe: Should I Continue With Her? by donholy28(m): 2:16pm On Jun 18, 2015
unless ur ready to convert to her faith or she to urz.... but if una love strong una go try make am work
RomanceRe: Will You Continue With The Wedding, If Your Bride Turns Up In A Coffin (picture) by donholy28(m): 2:14pm On Jun 18, 2015
na to go dig 6ft for am

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 (of 221 pages)