NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:19pm On Oct 10, 2015 |
jatau7: no oh...we go give dem iv....remember d adage dat says kip ur enemies closer.....so we go invite dem....dem no ho suspect wetin dey go on....we go kip dem gor separate canopy....wen dem dey serve food na zobo plus bonze we go give dem so dat e go pain dem well...na dat kind tin dey sweet pass to watch Cc whodohgeepee Take note.. + their IV go be that type wey no d carry name  Make e no be say we want invite dem. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:18pm On Oct 10, 2015 |
elmisti: Sign d contract nd make payment bro...I don't want to end up like Gani adams Talk to my attorney.. She has the papers  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:16pm On Oct 10, 2015 |
KingJB: L.O.L
I'm beyond that melodrama brova... 
 I think my e boo goodyboo likes poetry...
Might as well call on you 1 of these days to do a sonnet for her...
I'd put you on a sweet serenade with JT just to make her happy...
#ButSheAlreadyKnow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:14pm On Oct 10, 2015 |
Marcelinho: Wu me? Ehya Sori Lemme sha employ you as interpreter  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:12pm On Oct 10, 2015 |
mcdonald59: confam! bfre u come out dis time, she go don born 3kids for red-eyed donpsymon Brown eyed please  And no mind that hoodlum  If he come private property again... Na kirikiri straight!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:10pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: #shy# Don't be...
You know I'mma always protect your honour and pride...
That's what you deserve dear...
Meek mill and Nicki Minaj aint got nothing on us... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:09pm On Oct 10, 2015 |
KingJB:
 *tongue out*
Jealous people everywhere  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:08pm On Oct 10, 2015 |
jatau7: @donpsymon just mark all dos pple names wia dey against u.....dem no go chop rice for d weddn ohhh.....we go serve dem zobo plus bonce.....dem neva see anytin Who go give them IV before  All these them Marcelinho, dem Whodohgeepee dem, Unless goodyboo gree, or dem nor d near that private jet we go do wedding  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:06pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: thanks hun *Puts her gently in a newly bought jacuzzi*
*scrubs her gently and passionately with love* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:03pm On Oct 10, 2015 |
sammie23ten: dis guy doesn't even know d meaning of polygamous...it means man wit more dan one wife....
can u point to anoda boo dat I av??... You've been planning on marrying another wife, Oh! Who's dis? Thought I told you to stay off private property? Elmisti, pls where's that security  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:02pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: I disagree wif u....
he didn't just see who his hrt craved for until nw.
I know he wud be caring judging by his words.. Believe me darling, I lOVE YOU!
I know I'm not the best at it but we learn everyday,
I'm being honest with you... Because I don't want to disappoint you...
Just give me a chance and we'll sail to that fantasy of yours...
I'll be your dream...
Believe me. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:02pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: I disagree wif u....
he didn't just see who his hrt craved for until nw.
I know he wud be caring judging by his words.. Believe me darling, I lOVE YOU!
I know I'm not the best at it but we learn everyday,
I'm being honest with you... Because I don't want to disappoint you...
Just give me a chance and we'll sail to that fantasy of yours...
I'll be your dream...
Believe me. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:59pm On Oct 10, 2015 |
sammie23ten: keep deceiving ursef.... she is not signing... Why are you this heartless?
You don't take care of her,
You're polygamous,
You can't protect her...
I'm giving you and opportunity to:
*make a life for yourself,
*get another lady, well that's if you can love 1,
*free my queen from your nest!
But yet you're still proving stubborn?
Well goodyboo sweetie, kindly tell this man to stay off private property. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:55pm On Oct 10, 2015 |
elmisti: U be correct guy...wen dat sweeping contract go stat...and I fit provide security too...buh tht will be for 70 mil Consider it a deal bro Just make sure sammie23ten is part of the security...  You fit start as soon as goodyboo pack in.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:54pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: have u ever been in love? Hey bae 
That's our attorney! 
She's the best at what she does  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:53pm On Oct 10, 2015 |
elmisti: And I was rooting for you oo....oya Donpsymon....come and take goodyboo....Mobi18..make d divorce papers ready We jes the wait goodyboo to sign those papers... Trust mobi na... She had them arranged before time sef. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:51pm On Oct 10, 2015 |
sammie23ten: u ar just an obsessed admirer man... she remains mine...
KEEP OFF...
how can u call ursef a responsible man...wen all u dos is to wrecked a happy family **even tho I used to do dat mysef...but am a changed person now**....
go after d singles...nd leave my boo alone...
goodyboo... let's get out of here jare... Talk to mobi18 about your settlement  Can't be conversing with hoodlums  And next time you come this close to goodyboo... You'll meet Abubakar Shekau and Kabiru Sokoto personally in kiri kiri prison. Thank You. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:48pm On Oct 10, 2015 |
sammie23ten: protect her u say??... where were u all dis while...wen I busy taking care of her .... or wen I laid down my previous life...just to build her castles...
dis guy is now coming to fi eba komi lobe je... Oya baba sign settlement agreement na  I know money is your problem... That's why me and my people included the 50mil settlement  Might as well negotiate if you care too...  Talk to mobi18 ... She's the best attorney we have around... My personal attorney. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:46pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: I'm wowed.
cloud 9mode activated *gives her a gentle perk on forehead*

That's love my dear  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:46pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: I'm wowed.
cloud 9mode activated *gives her a gentle perk on forehead*

That's love my dear  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:44pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: I didn't knw u had all dis xteristics. u r amazing Thanks dear... That's jes a tip of the iceberg... Jes sign the divorce papers let this sammie whatever his name is stop bugging us  Omalichaa  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:43pm On Oct 10, 2015 |
mobi18: im on it boss You be better attorney!

Oya chop knuckle  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:42pm On Oct 10, 2015 |
jatau7: hmmmmmmmm.....@donpsymon u dey hia wetin ur boo dey talk ba....say she no no say u get all dis kind lovely xteristics. ....she say u are amazing.....dats all.....talk don finish.....I officially pronounce d 2 of u as e boo....anybody dat want to put dis xtionship into asunder. ...him go get him last state of choice plus stream 2.... hahahhaha jatau7: confirm....carry on bro....full time backing.....we dey ur back Baba I believe you  Cc sammie2310  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:40pm On Oct 10, 2015 |
elmisti: Cc donpsymon....see ya life! You wee never understand bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:40pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: was waiting for u to say some thing.
affirmed  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:39pm On Oct 10, 2015 |
whodohgeepee: Mumu donpsymon Dem dey sell u wiv d language nigga!  No worry... You go see how e go end... As for that Marcelinho, I know how to handle am...  He the F up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:38pm On Oct 10, 2015 |
jatau7: osheee.....d tin dey burst ur head ba Baba I d tell you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:36pm On Oct 10, 2015 |
sammie23ten: why am I even disturbing mysef wit dis guy sef...
u toasting her shows dat I av a very beautiful e-boo...nd dat av really don a very good job taking care of her...
so u can keep trying... I trust my boo... she isn't someone dat can get carried away by just any guy...
she deserves someone special...cuz she is d special one....dats why she chose me..
u ain't her type okay??... so get off...
goodyboo...dis ar d vultures I was talking about yesterday.... but I trust u to always shorn den aside...
#goodybooSammie2310 Lol  You can't even protect her! She told me she's been abused severely by you, (mobi18 take note) You can't even defend her! Where were you when every1 gathered her? Even mistabiola  You don't show her 'love and attention' she even confided in me, She trusts me... I bet you don't even know her real name  You don't care for her! An angel like goodyboo deserves the whole world... You can only offer a 3 bedroom bungalow! Do tou even work  Lawd! And to wrap it up, you're polygamous! Why don't you stick to 1 boo  You're just mad cause I and my people couldn't offer you a job! Ask elmisti... You could still get a good deal tho... Deal with it! You don't deserve her...  Just go look for your class  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:31pm On Oct 10, 2015 |
Where's mistabiola when you need him  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:30pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: yak mmo eken idem ema....e kama mi e nam thread aka usop usop.
Whr r u hiding jawe *so sexy*
Chai... I'll learn this language in 2 months...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:28pm On Oct 10, 2015 |
whodohgeepee: Ds guy donpsymon and jatau7 dey conspire to take away ma sister (goodyboo) e nor go work! Ah Neva knew ds donpsymon sef na ashawo man! Well, goodyboo pls Ku kar! Meh dokor fien doh! Goodyboo sweetie... Jes ignore any moniker with 'W' W is for wailer!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:26pm On Oct 10, 2015 |
jatau7: tirrrrr.....holdddddd itttt dreeeee.....dis 1 wia u dey speak calabar.....ur prayer no go work.....goodyboo go agree u go see No mind that whodohgeepee... Nonesense guy... He apply work for my company... My people bounced him... Na why he d voke around. |