NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:41pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: na my plan b dat too, jst dey target dat pg I must buy land for there o No time All these guests the wait make that page reach make them rush buy land... Them never see anything  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:37pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:36pm On Oct 09, 2015 |
I wanna sleep o
But I must get a plot on page 2700

So sleep can wait for now.
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:35pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:33pm On Oct 09, 2015 |
Olami90: Baba, amenities bi bawo?
She get good motorable road for body ni?
Anyway, goodyboo na real Goodyboo,mandiesel  And it took you this long to know abi 
All of una eh
So because I tell una say goodyboo dey AKS
Una begin rush flirt with her abi?
Oya news flash - she sef the go service for another state  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:31pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: haywire nah anoda war fueler... i dey look u nd donpsymon with welding glass Haywire1 -> that kid in primary school that never fights but is always at the center of any fight. In pidgin its called 'Zuga' |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:29pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: i don see am So anytime your post sef dey dere, e mean say u don score be that. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Oct 09, 2015 |
haywire1: #
Enieme is a Tom boy 
# Cc
Enieme |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Oct 09, 2015 |
haywire1: Cc
Enieme
# This haywire don mad finish  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:25pm On Oct 09, 2015 |
chimajii: I am looking at u...  Ehn...
Why not 
Don't you have eyes before  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:25pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: ★★★Democracy day speech by 
★★★~ ©Mistabiola® 
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:23pm On Oct 09, 2015 |
haywire1: Chaiii see vex ooo , iya mi ma binu jare.. na enieme no let donpsymon talk since haba 
# Baba Na wao. The bae no gree find my trouble na Be like she the select set of people she go worry... Y |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:22pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: d babe use style take insult me,,me no get wahala ooo,mk she jes soft pedal,,dts all,,,she dey feel say she sabi dish out insults,buh iffa enter am,ah no go comot  *Calms her down* Relax na...  She's jes new here.. She never know how we the roll... When she understand... She go know how to handle issues. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:20pm On Oct 09, 2015 |
Olami90: Exactly! Buh we can't be sure d floor is tiled na. Na my fear be dat for takin sun over rain. All good sha... When we reach there we go know... Where this Jubiriljunior wey been suppose bring AKS camp pictures sef  That dude must be smoking shisha now  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:18pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: oya te me abeg na Baba really?
The first post on a fresh page na goal be that 
Oya check the first post for this page  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:17pm On Oct 09, 2015 |
Mobi18...
Bet why
Why you sef lack chill na... 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:16pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: i will seriously like to jes hope u aint refering to me..lol,lets jes say so..my point is u need to chill,must u alwais reply evry damned person,must u alwais defend ur self? cnt u jes be quiet for 1nce? seems like u re alwais ready to jump at any1 hu attacks ur person,sometimes d people u re clawing at dnt min no harm,prob jes fooling around ,buh no u must carry am put for head like say na igcse.. u dey speak english since morning like say na only u sabi,,i jes dey look u.. jes take lexotan and relax ur overworked nerves..dts all Keribaby  Its about to get real on here  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:15pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:13pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns:
 Its almost bed time o 
Ma do sleep abeg... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:12pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: Hw do you mean? I dnt gerrit Don't gerrit na... Na defender you be... So you won't know how to score a goal on this thread. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:10pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns:
. baba no b dat side oo I just wan improve my driving skills and since goodyboo don suggest dream....I no go say no na  Err ... Go ahead na... After all... Goodyboo na AKS babe... You fit get free accommodation and other amenities  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:07pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: lol! Badt guy Lol  That's how I lost count of the goals I scored today o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:06pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Nice one....pple dat handle census will finish dier job Why you nor kuku cc dem  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:03pm On Oct 09, 2015 |
Olami90: Baba, aks sun intensity no fit reach dat of northern states... If e no reach, av gat no prob.... Baba sun is sun o Believe me... But if e d rain and the the floor dey tiled or say cemented... Na chilling be that o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:02pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: lol...na true na Yeah...
No be lie  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:01pm On Oct 09, 2015 |
theSpark: On the 20th we should have a grand e-party to celebrate the good times we've had here. Feel free to dig up facts about one another from page 1-3k.
I'll bring out all the stupid things some of y'all said between page 1-300. Some people really said rubbish. Anyway, the idea is to have a great time before we split.
Let's not forget.
Secondly, when we see our posting let's also do another census for the following: 1. How many people got their first choice 2. How many people got their second choice 3. How many people got their third choice 4. How many got outside their choices
This will help us determine if the choosing of states was for real or not. The information will help those coming after us.
After this we can now split to various States fully.
Oya Haywire1, hilsocial, Xcozee, Donpsymon, elmisti, sammy2310, KeriBaby, 2el et al say something (especially about the census)
My suggestion anyway. Fully supported  That was innovative as well! Cheers bro  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:59pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: lol! No wahala sha, till i build am finish How you see am? You no see as the second name make sense pas? Girls be like "take me to solace or forgerit"  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:58pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: na xo baba..ur govt sure die 
You this man eh... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:57pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: *Removes keribaby bedsheet, haywire. Bedsheet, goodyboo bedsheet*....
Lemme know if u need more Chai
Mad people everywhere
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:54pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: goodyboo go b my teacher inside dat dream  Where you d think the go 
Yeye
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:51pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: *hands him one carton of tissue* Tissue too soft... Please bring serviette 
*continues crying* |