NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:45pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:45pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: nzogbu zogbu eyimba eyimba....singing. ...repeat till song fade out....oya sleep Another mad man sighted  Na lulaby be this  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:43pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:43pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Being crazy means different things jare
But being mad 
U cool I know mistabiola is both sha 
He can be crazy at times, but he's mad naturally...
So using him as case study, I understand your point  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:41pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:40pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Hehehe your own sey your body o
Craze dey fear craze She sef know na...
Na why she never reply since 
But wait o... Am I crazy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:38pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: ★★★chimajii ji-maggi 
★★★~ ©Mistabiola®    |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:37pm On Oct 09, 2015 |
whodohgee
pee: wetin dey special abt call up? You na part time corper you be na 
You no even know wetin u d do here sef 
E be like you go still ask wetin special about education ...
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:36pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: She don warn herself
Forgive her E better for her  I for troll her here till if say we enter the same camp I for still the troll her... Smh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:34pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: broda ah bin just dey low key jawe! Buh ah jst wanna find small trouble wiv one gurl hia! She knws herself! Make una d dey low key you hia ba? If call up come, una go remain low key...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:32pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:30pm On Oct 09, 2015 |
wunmi590: Now
That
Online
Registration
Is
About
To
By
12.00AM
What
Next? 2 weeks ban by yokiririkirititi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:27pm On Oct 09, 2015 |
Meklex: lol, I'm far from mad o, na psychological thingy and e get medical explanation. Errr Mad people don't know before that they're are mad na Isit not psychological thingy they called that mistabiola's own too? Ask him  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:26pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:21pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Mtchew...smbody that we av staked on....over7.5 hospitals....over10.5 stitches... I can't stake anything dere  Una wey d follow stake sef na mad people... You I don know tey tey say your second name na weyrey. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:18pm On Oct 09, 2015 |
deracathy: The rate at which the thread is moving is scary.  Keribaby coman see And I thought no1 would ever complain about the speed of the thread again... That's to say the boredom on here has reduced and we'll surely make page 3k  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:15pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: lolz! Wetin concern me?  
Come,
You sef been come scarce... Where you go sef? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:12pm On Oct 09, 2015 |
Meklex: Guys please I have this psychological problem of always fighting soldiers, I usually beat them black and blue, whether they are muscular, skinny or both I always find a way to give them a brutal KO.... And soldiers they fear me now.... My question is, is there any way I can obtain an acknowledgement from the barracks that I am a chronic soldier beater which I will submit in camp to warn the soldiers or should I just go to camp and beat up two to three soldiers so that they can get the message loud and clear?? Cc mistabiola Haywire1 Dossylvanus Elmisti And all the mad folks on here  Coman help ya mad broda   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:01pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: if Dem give me open arms, ah dnt mind! Am open minded!  Na your type go still the marry 16yr olds at the age of 60... Smh for you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:00pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Bros, no be small tin ooo....u beta go borrow money com stake Stake faya!
Ma catch my sef...
My weed never kolo me reach that kyn level. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:57pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: Buy ke....Na freebies.... e b like say I go go collect d khaki sef Ehn
E go help o
My friend promised me his belt and khaki sha
He say AKS camp nor d give belt o... So buy from house or for mami. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:55pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Mehn, thts one risky bet oo, buh worth it...I support u man...stake dose babes join with my own alawee What brand is he on  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:54pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: Baba i dey oo, u get plot for pg 2k? I dey build hotel for my own oo, and i go name am ''KING SOLOMON's PALACE HOTEL'' hw u check am? Na person buy me land for page 2k o And which kind wack name be that na  Try SOLACE  Or SOLACE hotels and suites  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:52pm On Oct 09, 2015 |
Olami90: Na app b badoo
Ah get diff pen na...so no borrowing  Lol 
That's how we roll bro... No borrowing 
Wetin the happen for una area sef? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:50pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: see ds one agen wan put garri for ma sand sand!!! Okay! Donpsymon hmmmm! Okay! Issorite! We shall see for d boxing ring!i what a pass from messi! Ah dedicate this to faithluv5 and mobi18 and klasiknonie!!! Only you wan carry all the babes for this thread  Ashawo man  Man hoe   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:42pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: o boy see talk! Why relegating her as 2nd wife kwa! Ah like mobi18 no be small o! Na ma bae of life! See ur life keri, to slap u dey hungry me!  See this deceiver  Mobi18 dear... Don't listen to this fraud o... Na Faithluv5 e boo be this.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:38pm On Oct 09, 2015 |
itoski: no be wash....d shoe go expire 28 of this month thats d shoe carry face like that Hahahahhaa  Baba na wao You get serious beef with that shoe  Na that type shoe I no go gree collect for free sef  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:35pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: I no even no wia dos guys bring dem from...even d new one wet dey get green strip dey....BT DAT one na alakobA..... Na the type nysc the give for camp free be that... You go see am na... Come, You buy am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:34pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu: guy nor reason am oo, as i get two plots land for pg 2k, i go do anytin posibu to get at least 2 again for this most precious 3000 You know say 3k na the last 000 we d see for here ba? No dull o... As per AKS broda, if you nor dey ma I go buy for you  How your day sef? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:33pm On Oct 09, 2015 |
shawwal1: Donpsymon how far with FLP got my highest ever points last week with a 94pts Padi mi I did well too o I'm top 300k sha  Best position ever! I had Aguero too... But I captained Lukaku... Shey you know Aguero is injured? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:27pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:25pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns:
. na NYSC produced d foot wear so after I comet d Nysc logo.....na all join... ....Na naija we dey. Na that type dem d give for camp o... Only say that dude own don wash finish  |