DonPsymon's Posts
Nairaland Forum › DonPsymon's Profile › DonPsymon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 122 pages)
iykebest1:*haywire1 mood* Why are you doing this to enieme na ![]() *tears in my eyes* |
haywire1:The pupils wey attend the same primary school with you na im I pity ![]() See as you jes the mention her for everything so that she fit the know ![]() |
haywire1:You want make that babe commit suicide abi? |
mobi18:Hustle ke? Na gyming and training dey on board lately o Hustle don rest first... I quit since last month na. Na them haywire1 get hustle lately. |
itoski: ![]() No comment ![]() |
iykebest1:No be here o... I wonder why man u didn't sign that guy ![]() 50mil for do am with ease sef... We d go hustle Muller |
haywire1: ![]() Mobi na my padi na ![]() And my own sef the auto correct but I no send sha. |
bharkarh:Na you be correct guy ![]() Elmisti weed don finally land abi? The dude don the wait for shipment since last week o... You d take style train ba? |
iykebest1:Girl wetin ![]() Nwanne warisids? ![]() No try me o... Be like you wan chyke that babe sef... Which 1 u still d talk about her? ![]() |
iykebest1:Lol ![]() Northern Ireland shey? Me I no d even fit enjoy intl break o... Maybe na as my country no get national team? |
mobi18:I jes the vex anyhow for here why I been nor dey around ![]() I for first collect Osogbo weed before I descend on her ![]() |
ogeoflyf:Its a random post on facebook o... Just saw it and kept laughing... Nigerians'll always look for a way to survive ![]() Who'll fall for that cheap scam ? ![]() |
haywire1:Be like she been d look face o My guess is she was only replying folks she felt she could handle... Folks wey no d take elmisti weed... She sef know... I for first order 2 wraps for her make she take first... If say she fit stand, I for proceed. |
mobi18:I'm fine dear... This your lowkey don the too mussh o |
iykebest1:She proved she doesn't have chill na ![]() But y'all would have continued! What's her own? So she feels NYSC is what we'll discuss here all through? ![]() Jes the type that claim to be too serious but end up failing exams... |
Facebook story be like:
[b]
Lious Jackson
Hello Hello
Am james Abel by name THE MAN WHO
HELP ME JOIN THE ILLUMINATI
CALLED jackson lious I live in NIGERIA am 41
years old am from Nigeria i
graduated from university of (AMBROSE ALLI
UNIVERSITY) In nigeria country
for over 12years now i have been looking for a
job any company i meet for
vacancy they will tell me come tomorrow come
next tomorrow at the end they
will said no vacancy i have summit my certificate
in all banks and company
in new York city but all to know avail i was poor
that my wife and
CHILDREN.I have to move to (nigeria)i my self
have to go to Chicago to meet
with my friend because i could not pay my rent
any more until one day i was
searching the internet i saw a post which say
(Illuminati Freemason
opportunity for you to join call +23408168165458)
i read this and i call
them immediately and wish they told me that
they don't use human for
sacrifice but they use blood of animal to make
money they ask me to pay for
some material and i was as to send my account
number i was poor that as old
as i am i don't have an account number and i
don't even have money to pay
for they material i was ask to buy but from there
i recurs what my father
use to tell me that (noting good comes easy) i
was on the street looking
for money to create account and to buy material
but all thanks to man of
mirror i got the money, wish i call back after i
have do what i was ask to
do i stated receive calls from different country i
was surprise,the next
day i receive alert on my phone that
20,000million have been
credited in my account i call them again they
told me to use the money to
come to banana high land,my dear friends o my
greatest surprise the bank
which i have summit my certificate for over 7
years they started calling me
that i should come and work that they are ready
to pay any amount pa month
i was surprise.Drear friends this is how my life
stated getting better but
today am one of the great men in man in new [/b] |
haywire1:Lol Mad man ![]() I trust you na... No go make chic comit suicide o... You no know say all those stories sabi dey nairaland front page ![]() |
iykebest1:Y'all would have kept the matter going on and on and on! BTW, does she do data for any1 on here? NO! Does she own the thread? NO Nairaland? NO! She forget freedom of speech ni? Na her type I go give HBP with 1 sentence ![]() |
mistabiola:Baba cc me that mad man... Make I give am temperature ![]() He nor know wetin time the talk... Can't believe I missed that! Shey he wanted to toast the gal ni ![]() After I follow am well he go remember how far... |
KeriBaby:Bet y ![]() ![]() Why wasn't I a part of it... I no d taya for that kyn thing o... I'd have followed her bumper to bumper like Wande. Chai... ![]() |
Olami90 Tuale! *thumbs up* |
haywire1:How many balls she break yesterday na ![]() She folo break ya own ![]() |
haywire1: ![]() Like I d fear her Make she come na ![]() I go give her the share I no give her yesterday. Bet come o... How come them never ban you for this ya # ![]() ![]() |
mistabiola: ![]() ![]() Lemme not say anything... As long as your matter enter Linda Ikeji, we go read am sha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 122 pages)





