NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:35pm On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:33pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: Yeah true sha
Make dem dey their Lane den
They are already boring Them fit go camp... Shy till no talk to anybody People go the use them shine because them no d happen And they'd be all to themselves till they go back home... Oya come hear gist na... They'll gist all their family members how fun camp was Forgetting they were the dullers  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:30pm On Oct 07, 2015 |
goodyboo: all of us wish for first stream cos we r tired of waiting.
and if we r posted to any where we didn't choose.we will change it after 3wks in camp My dear, its never that easy... + you don't always get the state you wished to redeployed to. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:28pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: Them fit no dey boring physically sha
Maybe they no get strength to dey type plenty gist 
Let them continue  Physically sef dem go boring...  If you see social people ba... They always stay social everywhere... They don't need to see ya face before they get chatting cos its no biggy for them. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:24pm On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:21pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby:
See anger
No vex
Na small time remain
Dem no go entertainers again Its not fair na... Haba
Them go jes dey the look...
Nothing to comment...
Na those kyn type go bore the heck outta you for camp you go wan cry... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:16pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: Na to dey copy 2el long list make the pages dey flip Na true o We be like Hello y'all Cc *Paste list here*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:14pm On Oct 07, 2015 |
All these guest wey go come stand for window the block fresh air una no d try o haba 
If you want to enter, enter na
Which 1 
Una nor know say people dey inside 
If no1 was typing shiitt on here...
WTF would y'all be reading
Mtwsss
Nonsense
Otondos
White fouls |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:12pm On Oct 07, 2015 |
About 10 people viewing thread and no1 is typing shiiitt
Una case and Alison madueke own get resemblance  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:09pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby:
Cool
This page dey waka like snail today Cc modified version  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:06pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: Lol I go straight to the grade o
Before I look out for the course sef and other details I d scan everything before I begin check vividly  Come to think of it, what's so special about that call up letter that they haven't finished? I only see instructions and the rest. Them for don d allow us print that stuff already na... You know its almost a month we registered already  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:05pm On Oct 07, 2015 |
elmisti: Kikiki.... You no even know how I like that series sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:02pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: Hehehe relax hun
Which one u go check first  Honestly dear... I can't say. But lemme give you a typical example. In my school, they paste our results on a notice board and up till now, I don't know what I see there first when I go for checking... My eyes the scan the thing all in 0.3secs smh  So my guess is, same ish will happen when I get the call up  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:57pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: When the time comes
Which are you gonna look out for first
STATE or STREAM
I'm gon look out for STATE first  Awww
It got me wishing I can fast forward time
Chai  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:54pm On Oct 07, 2015 |
elmisti: Wetting d appetite for sleepy hollow 3 Arrow season 3 Premiers today  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:53pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: True talk
 Lol
And it worked o
Can you believe it 
About time I broke the rules jor
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:53pm On Oct 07, 2015 |
Okay, now to the next page please
This page don too tey
Thanks
Ok bye 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:49pm On Oct 07, 2015 |
mistabiola: ★★★Bet y★★★~ ©Mistabiola®  We go see who go taya  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:59pm On Oct 07, 2015 |
majidyusuf: you could easily have avoided this issue if you had minded your business Apparently!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:54pm On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:54pm On Oct 07, 2015 |
mistabiola: ★★★She 4 come and do her second Menstrual period in my house , but senator yerima don fall my hands ★★★~ ©Mistabiola®   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:54pm On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:52pm On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:51pm On Oct 07, 2015 |
Holumiedey: Baba me don dey try,but it ain't easy, e go pay for camp sha. Make man fit comot shirt when e like sef  That's good  No be the type wey you go the fear your belle |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:52am On Oct 07, 2015 |
onuwaje: *farts on hand and presses it to your face* *Walks away* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:52am On Oct 07, 2015 |
babatawa: loolz* Naso
can see you've downed alot during ur undergraduate days I tell you bruh 
If the course hard and we wan do TDB - Till day break
Na to nescafe the stuff  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:50am On Oct 07, 2015 |
onuwaje: Cure for "normaless"
Jump from 4th mainland bridge *slaps you to rest factory settings*
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:49am On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:48am On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44am On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:42am On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:34am On Oct 07, 2015 |
|