₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,316 members, 8,421,336 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 09:35 AM

Toggle theme

DonPsymon's Posts

Nairaland ForumDonPsymon's ProfileDonPsymon's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 122 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:11am On Oct 06, 2015
Olami90:
Shey medics/para medics dey there, mak I fall and use dat to discharge mysef to dey observe frm d line na cheesy
Na laziness be that na grin

But I'm guessing Israelomojisola go dey dere... So we go d stay him place if eye red grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:18pm On Oct 05, 2015
mcdonald59:
confam! beta
Iykebest1 sef fit testify... cheesy
I can like to beat him in camp during Tennis competition sha grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:17pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Donpsymon Omitooguns Itoski

Make una stop this rough play o
grin

Na joke na cheesy
See as you jes vex anyhow grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:15pm On Oct 05, 2015
Blessedgurl:
If I hear bauchi or benue nor come before borno
Errrrmmm

Bet Bauchi and Benue fit don full na cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:14pm On Oct 05, 2015
seun305:
lipsrsealed
Seun - Sokoto cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:14pm On Oct 05, 2015
seun305:
Budget no dey o...na as e come we go do am.
No be lie sha
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:18pm On Oct 05, 2015
itoski:
kai bros u wicked o...u want make pips start to change name...because person like Blessed girl na straight to Borno she go end o...Keribaby na straight to Kano make she go taste Sharia law
Lol grin


grin


Kpele for them grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:16pm On Oct 05, 2015
mcdonald59:
jst in case u go fall enter my platoon....na bench tins for u oo
I go play table tennis o cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:16pm On Oct 05, 2015
mcdonald59:
jst in case u go fall enter my platoon....na bench tins for u oo
I go play table tennis o cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:13pm On Oct 05, 2015
mcdonald59:
pls oo....if u re a guy and u re planning on going to Akwa ibom...nd u carry am for mind say u go play soccer, also carry am for mind say no.4 or no.8 depending on my mood dat day has bin occupied.....I no wan drag wing wit anyone
Na platoon by platoon naa grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:11pm On Oct 05, 2015
itoski:
I hear say na person go roll dice... any number turn up greater Dan three shall be divide by three
Lol grin


How about this 1...


The first alphabet for your surname wey matches any state name, na that state you the serve cheesy

Say your surname na Itoski, you the serve for Imo state... Donpsymon Delta grin


If the first alphabet no gree match you move to the second, or third or fourth e.g xylophone - Lagos grin

If your first alphabet match with many states, them go ignore the first alphabet, choose the second 1... E.g Annas = Anambra or Nassarawa grin


grin


grin

If all your alphabets no match... Mehn... Na Borno be that grin...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:02pm On Oct 05, 2015
donasere:
I can't say oo
We need LB sha.....and he knows it!
Baba

Apart from LB, we need somebody wey fit create serious spark for that team o undecided

Standout player... + don't you think Mata is overworkedhuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:00pm On Oct 05, 2015
shawwal1:
For ya mind abi? tongue
Lol lipsrsealed
No do like no be wetin una d do na cheesy

You sef know.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:59pm On Oct 05, 2015
seun305:
I don do my best...d rest go be camp
That's good bruh cheesy

I the reason buy some things ma for camp... How much be your camp money budget sefhuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:57pm On Oct 05, 2015
theSpark:
As tomorrow marks the beginning of the last 21 days before camp, I have decided to begin my exercise regimen. To remove the pot belly and regain my lost six packs.

I advice you guys to start oh. I don't want to hear that Donpsymon faints on parade or that soldiers brutalise Olami90 because he no fit keep up the pace during jogging. A stick in time saves time.
Baba I started on the 29th of last month o... No time. I no know for Olami90 sha but me I'm secured... I d enter gym morning and evening and I d do small cardiovascular exercise ma...

You no start quick at all sha... But it should get you covered.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:52pm On Oct 05, 2015
itoski:
yea...but think I mid to start fasting for my second choice Delta.......Enugu na long tin
E go good sha...


That moment nysc decides to pick 3rd choice as first choice instead undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:33pm On Oct 05, 2015
hilsocial:
Khaki belt, yes. Same camp go make sense chai. I wish.
Not all camps o

Some nede give at all... Was thinking I'll get 1 sef.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:31pm On Oct 05, 2015
elmisti:
U no even know if na borno b my state of origin
undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:26pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Noodles u wan cook for camp ni
And yea thanks for mentioning corn flakes I no even reason am
Errrrrheeeennn

cheesy

Carry like 6 packs cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:25pm On Oct 05, 2015
itoski:
my boss I just dey recover from heartbrk...Di's Ogun govt just kill my joy to go west
Na Ogun you choose ni? Eyaa kpele cheesy


I choose Osun as 3rd choice sha...

Come, na your first choice be that?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:23pm On Oct 05, 2015
seun305:
Lol...hw u dey bro?
I dey fine... You don package your packageshuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:22pm On Oct 05, 2015
Olami90:
Baba, u av spoken well cheesy U are highly mouthed buh not of boil cheesy.
May ur days be long$ may u neva stumble

Keri, u hear shey?may God bless u $ protect ur luggages to camp cheesy
IJN Amen cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:26pm On Oct 05, 2015
Itoski my guy... How far na?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:26pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
If u carry back pack don't ask me for nothing grin
Why are you doing lai dis nau undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:24pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
I go still carry two box And don't beg me nothing in camp grin
Package plenty cornflakes o ... Noodles too grin
Na una hostels person go d feed o grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:20pm On Oct 05, 2015
seun305:
Good afternoon people
See as he d sweat like christmas goat...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:17pm On Oct 05, 2015
KeriBaby:
Lol I don't care what y'all say I dey carry two box go grin grin
Make sure you stuff with serious provisions o

So that me and Olami90 fit the tap them during injury period undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 05, 2015
elmisti:
Lol, me sef just sight my back pack...The thing must do dis one last mission....even d white sho sef, I fit wear am frm awse...I hate to carry loads ehn
Lol baba .. cheesy


Awear, I just tap from your reasoning now now. cheesy

I don put all my stuffs for my shuttle bag o... E remain my easy wear undecided

I come the reason carry 1 other small bag so that I fit reduce things for the shuttle bag put for the small bag so that the easy wear ma fit enter cheesy

As I jes see ur post I don decide say I go wear the white shoe, then put the easy wear inside. The shuttle bag asap grin

No time grin na jes that shuttle bag now o... Nothing else
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:57pm On Oct 05, 2015
donasere:
Na champions league football and epl trophy at the end of his tenure be dia contract ooo!

LVG hasn't done too badly. It's just a couple of wrong choices...and hey which manager never chop am?? Even almighty sir! Chop 6-1 one time like dah for derby. So shii appuns!
I ain't gonna call for his head nao....till I see table for january...and players bought.
Na true sha... But you sure say he go buy any player for January?

As he sabi say players no dey available for January.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:56pm On Oct 05, 2015
shawwal1:
E pass trophy sweet my guy whenever I beat united I celebrate with soft drinks
Lol grin


Make una celebrate na cheesy

Very soon una go d shout #wengerout grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:00am On Oct 05, 2015
bharkarh:
ao ur night na? Goaaaalllll...a dynamite header. I dey do tinz grin
Baba I slept well... U nkohuh

and BTW, we still the celebrate goal this days undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:57am On Oct 05, 2015
donasere:
Bro that's wishful thinking man! Man Utd no be chelsea!
LVG gonna be around til 2017 and Giggs gonna take over!
I think we past that era bro... We'd have stuck with Moyes if we still 'believe in managers'

BTW, its modern football. No more wasting time.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 122 pages)