NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:24pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:20pm On Oct 02, 2015 |
theSpark: Them go ban them for like 26 days  Na to open new account na... If na you your new name be like 'thesparkisnotbaned'  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:18pm On Oct 02, 2015 |
elmisti: Na who dey carry news say dem ban me .........be like. Say una want make una life turn like MBI. Bah Oya buy 6 plots now ma see if them no go ban you till stream 2 finish  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:15pm On Oct 02, 2015 |
dossylvanus: We have snitches on this thread.
If we were l serious them think say we go even reach 300 pages? Mehn... Mofos gat chill o... Me I'm only here to have fun sha... So I do whatever I wanna do... Buy a million hectares of land if possible  You know 1 secret? If dem ban me today, the next second I'm back here with another account mehn...  Or I get F ing tired of nairaland and go tweet myself out or something  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:10pm On Oct 02, 2015 |
haywire1: Ban keee, no motherfvcker fit ban me for wettin.. Im on quest to make hundreds of thousand naira within 3weeks. So off and on
# That's the spirit bruh! More grease to ya elbow  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:09pm On Oct 02, 2015 |
theSpark: We go see some people only after 28th if care is not taken. You mean say dem ban them from service  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:07pm On Oct 02, 2015 |
dossylvanus: Chaaaaiii!
No wonder elmisti dey always view thread but no comments. Hahahahahahahahahaha..... That one is a terrible sobering..... Lol   Nobody can ban me o   I d follow rules... Even my land sef no the near expressway... I the smoke responsibly too..., ask elmisti. In short, now na only Shisha the get me  When I score, I don't celebrate anyhow... Blym sef know  And whatever chimajii  does that keeps him off ban, I also do it... And why dem ban you? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04pm On Oct 02, 2015 |
theSpark: Like who and who,? I'm not calling names o
But faithluv5 got 6 days... Smh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:02pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:58pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:51pm On Oct 02, 2015 |
dossylvanus: Ladies and gentlemen.
The Silver Back has come back from the land of Ban......
This is to the over serious moderators and the obnoxious anti spam bot.
I pass Ban...
Their fada! Lol 
How many days dem give you? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:40pm On Oct 02, 2015 |
Mod or no mod... I'm buying land on the next page  If y'all don't see me tomoro... Them don ban me be that sha  Huh  This 1 no reach for ban na  I can open a salon here  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:12pm On Oct 02, 2015 |
Ban ko banner ni  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:43pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:44pm On Oct 02, 2015 |
Chimajii 
Please... You wan drink Remymartins? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:37pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:19pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:32am On Oct 02, 2015 |
RemyMartins: Mehn simply to balance the equation my chances are even thin cos i'm SS Erm...  I think its good your chances are slim.. So that people like me from other regions should see how fat our chances are  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:28am On Oct 02, 2015 |
chimajii: U wee eat d apple or nah?  I wee not eat  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:46pm On Oct 01, 2015 |
chimajii: watch me unseat u via an apple. :- Do I look like S. Abacha  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:42pm On Oct 01, 2015 |
sholiyz: No mind d guy GPS map never reach Otuoke Make he use NSA or FBI satelite feed 
He go find Otuoke asap |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:40pm On Oct 01, 2015 |
chimajii: I tore that part off  Don't bother... I already assumed office as minister for petroleum 
*smug* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:34pm On Oct 01, 2015 |
seun305: DG's Son brother friend uncle cousin  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:33pm On Oct 01, 2015 |
debeejay: Abeg I miss mama peace.....if she dey show must dey 2day
Abi una no miss her as I dey miss her hia Ermm  You no sabi road to Otuoke? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:30pm On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:29pm On Oct 01, 2015 |
Yo! 5 guests... Care for some Osogbo weed  Huh 
Y'all need to pick some courage and bring yo ass up in here

*puffs Osogbo weed* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:26pm On Oct 01, 2015 |
sholiyz: I tire oo, even fresh get Expiry date 
No be lie |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:25pm On Oct 01, 2015 |
Y'all should hurry up and sleep... Need to build an estate on here... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:23pm On Oct 01, 2015 |
seun305: Lol.
Shildrens of dis days!
*in mama peace' voice* Forget am sha...
Hafa? Hw independence? You nor go match for stadium  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:21pm On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:17pm On Oct 01, 2015 |
chimajii: Last time something went up, it came down. *slaps him*
Oya how independence?
Shey you saw my name on that ministerial list  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:15pm On Oct 01, 2015 |
seun305: U dey mind am I nearly wan run into am anyhow...
He come new new he come the act up anyhow  |